Kelvyn7's Posts
Nairaland Forum › Kelvyn7's Profile › Kelvyn7's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 58 59 60 61 62 63 64 65 66 (of 71 pages)
msmon:And those ladies that dress anyhow with revealing Clothes should be congratulated abi ![]() |
This man sabi better tin sha ![]() ...and all the NL girls be like "she doesn't love him, it is his money" And they are wishing they were the one ![]() |
omo, na doctor ooo ma doctor friends dey change girls like wrapper ![]() |
kallmemrB:but GMB needs his dumb tips to kickstart his administration abi? ![]() |
so what are those closed door meetings for?
do u need him to tell u what to do first
u have been a president b4 nau, so makes it much
easier.
bwaba, abeg enter make tins beta
God go give u wisdom to rule us well, e no go easy
ooo |
see anything long distant is struggling it's not easy at all |
supported ![]() na only these reasons sef ![]() |
na wahh for u ooo op u no see say them dey embrace for the upper pinshure ![]() abi make the Benin Presido squeeze face as e embrace GMB ![]() OR uno see say the Benin Presido dey give talk 4 d last pinshure ![]() make jona dey laff 4 dat one now, Una go say e don dey mad ![]() even in the last pinshure, nobody is smiling there, and u want jona to smile alone na wahh for u ooo |
make Una no go there again, una no hear ![]() |
wow |
*singing* ...na BABA, if u put GIDA, na u know ooo, na u know ![]() ![]() |
u never trek anything chext don dey pain u ![]() no go kill ursef say u dey trek for Jona ooo. those Buhari trekkers are natural trekkers. its one of their talents. so, dnt compare ursef with dem oooo this one wen two ladies don join u now, hope no be waist pain we go hear later ![]() |
Aitee1:u agree to show me pinshure of u and "austeve" ![]() |
Aitee1:na u go call austineste... come nau, say u be him own ![]() d guy come meet me dat day now ![]() nai I com dey wonder say I just wan give d babe because she be correct babe but d guy begin tell me say he get certificate of ownership ![]() so let me understand watin dey happen, make I no dash u finish den him go begin vex ![]() |
still politics tricks ![]() dis baba get sense ehhhhnnn baba not fit stop his politics just the way NEPA no fit stop to take light ![]() |
Aitee1:why u come dey para 4 me nau? ![]() na u tink say I dey joke dat day nau |
Aitee1:Hahahahaha, ![]() u ehnnnn u know whether I don marry ![]() na u spoil show nau, no be empty promise ooo, I mean am ![]() |
sleep on the couch, wake up on the bed ![]() happend many times closed the fridge door slowly to see when light goes off, hahahahaha, I never saw it, and i assumed its usually on while its closed till I grew older ![]() |
as in ehhhnnn silly indeed!!! ![]() by next week someone else will start trekking again ![]() to take over the barton, na relay race?? ![]() |
omo, na babe dis man marry ooo, no be "wife" |
dnt worry u will spend only 50years in jail ![]() |
nice sha but four points in VI Lagos is prettier |
prevail23:na wallet sure pass abi? ![]() dem never corner u, collect ur small tin ![]() |
attoskoly: ![]() |
my hrt bleeds for Nigeria |
so buhari trekkers no see snake abi ![]() na only jona trekkers dey see bad, issorite. na motor kill am b4 for road ooo, nai op dey say jona trekkers encounter snake, smh 4u. God go answer una, only time shall tell how ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 58 59 60 61 62 63 64 65 66 (of 71 pages)







