Kenexcel's Posts
Nairaland Forum › Kenexcel's Profile › Kenexcel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 61 pages)
ditrix: na u dem dey worryHahahaha...bcox i say i wan help u in prayer shebe... |
jovie50: good day friends!!!!!!!!Hw u doin bro? |
ditrix: my own no go turn end of story o. D tyn dey pain me,Lolz.Guy me sure say dem dy worry u for una village ooo.. #serious prayer tinx activated for ur sake#. |
Fairfax: tanx dear,it's been a wow nite.tanx to 3guys-bigups to u all esp u.wud see more of u at uniben.as for dose wishing me sack....hmm.......i comment my reserve.sowi oo..was slip of mouth... |
Fairfax: tanx dear,it's been a wow nite.tanx to 3guys-bigups to u all esp u.wud see more of u at uniben.as for dose wishing me sack....hmm.......i comment my reserve.sowi oo..was slip of mouth.. |
Fairfax: Sleeping tins on my mind-dnt wanna go to sch late tomorrow,avoiding our Principal's problemna ur sack leta u go go collect 2mao oo.. |
Fairfax: oya knot nd bolt urself,chang topic-uniben is an admirable sch..na nw u dy act like d pikin wen i train |
Metaphycist: How? Stil usin d hen oh...he get one of d quote wen dat baby fairfax quote..she said and i quote *knw u are talkin*..dat one na etisalat logo na |
Asakel: I cld help u to lift his elephant head.odizeey no allow dis two human being defeat u oo..cox i don dy see am nw say na 2 against 1 |
odizeey: dey laff for corner ooga odizeey abeg make u make sure say dis fairfax cry b4 she go bed..i don officially hand over her to u..i go collect her back by 2mao |
Love u all.... My bed is callin me...bye pals..do av a blissful nyt rest |
odizeey: dis one go enta pit o,mk u no go collect my uppercut cos if u die anoda person dey wait to collect ur slot for unibentell am joor...he b like she forget |
_anatomy_01: This una Pidgin dey Scatter my head!!noted bro...no more pidgin english |
Fairfax: reporter of direct statement!who asked u-itk-go learn work jareLolz..i dy follow ur lead o..if u start work i too go do stil start.. |
karenkinky: Lol. Yes o. I was CROWNED today. It's not easyLolz..abeg make u give me one post o...if its d H.O.D of one department na |
odizeey: dem buy person baby sitter?shuu d person dey d dis thread na wa o.at old age,hmmmmy broda d tin tire me o..bt seriously dat was wat fairfax said..bt was an implied meanin,so trust me na,i notice am |
ditrix: abeg b wit in d tym of troublemaybe dem just recently buy her babysitter so she no knw hw she go take pass d msg..i see....no probs bro i dy wif u.. |
IKJ66: Kenxcel na only female post u dy quote,u no go post make pple quote am,i comment my reserve shahaba..oga ditrix u be gal? Oga IKJ...i salute u b4 na u no answer.. |
Faith93: goodnyt y'all...j taime..j'adore vous..d language no even fit me...abeg I love u all...**kisses nd pecks**my dear no mind affrey joor..make she carry her tongue comot for here..speak ur mother's language |
Fairfax: u r ryt dear,mak i hide under Ditrix babysitterheyyyyy..ditrix he b like say i go leave u for dis one ooo....*babysitter*...taaa she don dy recallize oo |
Fairfax: see as dem dey push each oda for fire*ajada*Lolz...no let ppl hear oo...bt d fire no dy burn na.. |
Fairfax: taa!jst cos i punished u by asking u to mop d ocean.viewers-pls who won,ogaDitrix OR missFairfaxhahahahahah..wait oo.if evrybody talk say na u truly win..u no go ask urself whether na true? |
Affrey: or j taimehey hey,he don hook affrey oooo |
My oga IKJ..i sight u bro..hw we dy na? |
Fairfax: @ken,use ur muslim mind,who won?hahahaha..usin my muslim mind na u win..bt usin my church mind na ditrix win and i be christain...so na ditrix win am Wow..*ditrix hands lifted up as sign of d winner*.. |
IKJ66: her papa go pour ur hot water o |
Fairfax: u wan mop ocean?ans me?na watin u go do dis nite if i hear dat whisper again*continues joggling wit Asakel's sledgy nd d biggest hammer*lolz..hmmm wondas shal neva end...see small fairfax of yesterday wen i clean up her mess and who always *kpukor* on my body nw threatenin me..i comment my reserve |
ditrix: no b small tyn o brodano worry i knw wenti dem dy do dis kind ppl.. *whispers*.....na to always dy flog dem..so day dem go dy fear person. |
Fairfax: nw u r talking... Hahahaha.oga metaphycist wen u turn to etisalat na??..u port u no alert us shebe? |
Fairfax: i see u too,jst hving fun wit my 3month old broda,Ditrix.shittt!!! Ditrix were u d one she was talkin abt??...dis boy don suffer.. The d way amanner gals do pump chest nwadays ehn..he dy wonder me oo |
karenkinky: Wait o. Izit 80k per semester?habatically..hw can it be for one semester?? Are u d new vc of uniben? |
Faith93: ah!!beezally MST u say it out...jst trying to kill d boredom around me na!hahahahahaha..she catch u o... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 61 pages)
Shuoo