Kenexcel's Posts
Nairaland Forum › Kenexcel's Profile › Kenexcel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 47 48 49 50 51 52 53 54 55 (of 61 pages)
ditrix: speak english plsno mind her joor..she fink say na only she sabi speak french... Help me tell her say somebody say make she no provoke dat somebody anger o. |
Fairfax: na rilli pure nonsense.u can imagine!ASUU president jst bought a private jet worth 5million naira while most students r home doin ntin.he(ASUU president)rilli cares for Nigerian students.dnt u fink so?Hahahahahaha...d guy d use d oppouturnity xplode oo....d guy d make hay while d sunshines.. Like seriously dem no dy afta us o |
I_am_Sylva: Una still dey vex 4 me?wow see affidavit of good conduct...make una come spy dis one ooo.... Anyway u need to appease d gods wif d followin A purple elephant A she goat 24 Kegs of palm wine A brown eagle A 150 yr old turtose and lastly 50 kolanuts..... Dis one pass fg and ASUU mata o |
Affrey: @ ken excel.merci beaucoup.but i still love my fingers.ur account no? lol do u want me to lash uLolz...na so he dy start na..just dy reason ur fingres oo..xpress dy leave u dy go.. All ur mates are nw been called an aboki and u are here fancyin abt ur fingers.. |
Holyrule: how many AC cab dey uniben. Its few. Since the ban of bike people have turned to keke and cab. And keke only runs in 19 street, its even limited now that students aint around let alone when strike is bein called off. If u do a thorough and critical analysis, u'll see where am comin from. Beside i believe in bein diff no matter how competitive a business is, be diligent, polite and Always pray, you will be exceedingly rewarded wit Divine favour. Hope am makin sensewow..seeems u are rily serious abt dis..dnt worri bro God will see u tru.....bt make sure d car is a well sounded wen and nt just any audi car cox dats what most cab rider do use nwadays...bring in sth dat will easily and quickly be demanded for..dats all abt competitive market. |
Holyrule: baby boy or camry. Wettin u reason?no use baby gal. |
Affrey: Rain rain go away.@faith lol dont mind ASUU o and FG.infact am going to learn hardwork b4 they call of strikesweetie wont u like to learn shoe mendin?...u go break record...the first ever shoe mender...bt u go make money o...once u start am i go send u my acct no. |
Faith93: me I jst dey tok wetin I hear....no b sey I dey fear..bt dis ASUU strike na pure nonsense o...I can't even place my hands on anitn..jst hum doin nafn....affrey cum teach me dis ur language namake i employ u? |
Asakel: Manager ov The Month - Harsene Fingerhmmmm...na wash o. |
Holyrule: Abeg make i ask. If i be cab man, shey una go patronize me. I mean AC tight cab oh. If una gimme ginger, i no mind dey drive am. This Business will last for just one year for me, i get reasonHmmmm...see business minds...definitely bro..bt which car u wan use? |
[quote author=Holyrule]i was actually talkin about this ice cream biz wif a friend. But no be bicycle level. Its about gettin d machine. Its gud business. [/quote/] Lolz..bt guy am serious oo..we will be a ice cream men wif a difference.. |
Faith93:hmmm...madam u are finally back..tank God say i quick bail u o.. Anyway i also heard say bt i tell u dat by d grace of God dy are all fictions..we are in and we are in.. #dazall# |
Me go learn how to make ice cream so i fit dy carry bicycle pass hall 2 for dose gals..see new business ooo..i don hama b dat |
iLLiE: Ehn...buh ah can only barb gorimakpa n its with blade....ah learnt it from 1 aboki.. Guy na dat style dy reign o..i it even advice u say make u forgone ur education make u for fit master am.. |
mhizz_bernie: if am 2 advice u bn an hair stylist is beta cus it kud hlp u in skl.lyk myself i make hair,sew wat i v in mind nw is learnin aw 2 sew mens wearo boi..see ppl wen dy learn handiwork..no time joor. |
Metaphycist: Wow,say me hi 2 him......n hmmmm,...I wonda wat he told u,anyway,keep it classified....alrite... U wlc bro..na we go help u carry placard and posters follow evrywere |
exPLIcit7: n0 mind ditrix j0or...but can't st0p crying...d0se m0p must be taught a less0n 4 banning her...*crying*like seriously me no knw weni dat gal do o..abi dem don dy play politics for dis thread? |
Hello oga metaphycist...I saw Ayo today,d guy wif same parliament wif u and he is our senoir colleague,studyin ecostats...He gave some of ur biography..Kudos bro.dnt worry we will all support u. |
Swagalord18: David Innocent Chukwudi KingsleyLolz..guy make u take am easy o |
Asakel: Eyaah!hmmmmm...i no talk anyfin o. |
Faith93 has been banned o.she was banned on saturday bt to resume work on tuesday by abt 9:30am or dere abt... |
Adex099: AMAZING EXPERIENCEHmmmm..nw i get..wow wat a wondaful xperience..noted bro...tnx anyway. |
ditrix: Ken excel,its for d signing of matric oath in some schs dnt knw abt uniben,bt I knw its not for giving mat no.Hmmm if u say so.....was kinda wonderin myself shall o. |
Adex099: I said holla @me for the material buh you didn't ....don't worry, I will send it to you before the end of the day.hahahahahahaha...ok ooo..like seriously are u a joker? Anyway tnx o.. |
[quote author=Metaphycist]AMAZING EXPERIENCE BIOMETRICS (Final Episode) Towards d end of d 1st semestr,I had jumpd almost all d hurdles....bt one still stood in my way........."Biometrics"....... I ws getin pissed wit d do dis,do dat syndrom dat had plagued us since we step foot in2 d skul. Each time I tut of doin it,wen I go der n c d crowd,d way dey r sweatin n ranting,I'ld get discouragd. D Biometrics registratn 4 Soc sci ws carried out by d staircase of Sos sci Admin buildin,Ecostat's floor(1st floor) Now I startd noticin dat d number of peeps who had done it ws getin larger.....n if I'm askd if I'v done it,n I said no....D person wil look at me in contemp,as one who is no longer serious. Afta sm time,I decided to zero in on it. It ws a thursday,a bright n sunny day,I went 2 my dptmt,collectd d form,paid 500 naira in n office n ws gud 2 go,....I went 2 d place 4 registratn...... Dang! It ws tight,man! It ws filld wit ppl.....I got der abt 2pm....bt it dint get 2 my turn,cuz I ws late. D followin monday,I ws prepared 2 go early....bt Important classes dint giv me a free tim until 12noon.I rushd der 2 see pple standin on dft queues(abt 7).....W . All these tins tut me lessons 1 way or d oda....No 1 wrote abt it lik dis 4 me...Bt I'm doin it 4 u so dat u'l hv insight 2 d future......People r waitin 2 judge u n call u names,bt jst maintain ur cool....der is a long road 2 be taken,seas 2 be sailed n mountains 2 be crossd.... All I wish 4 is dat ur own hmmmm..tnx dear and i pray dat God continues to see us true...all wat u said av been noted,tnx very much,though a fresher bt will never a d mindset of a fresher cox i nw pray by a different set of rules...tnx once again dear.. Bt dere is somefin i will like to ask u..on d day of ur matric,a frnd of mine invited me to his and on dat day wen i got dere,i saw all freshers inside d main auditorium and was like d v.c was addressin u guys and i also tot dat it was ur matric no dat was been shared for everybody and was talkin to doc miss abt it bt was confuse wen adex started sayin somefin else, though i did nt read abt were u addressed such an issue...plss can u throw more light on dat? |
exPLIcit7: I Like this p0st. exPLIcit7: Why d0 I have this feeling that y0u talk too much...na wa0[quote author=exPLIcit7]Lolz..maybe its my nature... |
oluwaugo: in other word its necessary bt not compulsoryabeg joor she must come o... |
Fairfax: u better start finding a cure cos i must tak a pic wit u nd drink ur matric champaignAbi oo..n me too...infact bcox of u i wan.............. |
Dericinh: I'M ORGANISING JOINT MATRIC PARTY WITH MY FRIENDS IF INTRESTED HOLLA @ ME....IF NOT ...THEN YOUR INVITED.........ALREADY GOTTEN 21 ATTENDEEEZ.....were u given ecostats too? |
Adex099: I guess you didn't read MET 101 (META-P's EXperience)....holla @me for the full material of the coursehahahahahahahaha...u are right...bt surely na dat day dem dy do am o...speakin frm xperience |
Doc_Miss: Thanks.to me i feel its necessary u come..cox dat day i fink its gonna be d day set aside also for collectin our matric no. And also its just u,ur family and frnds dat will be present and nt for d all general student.bt also if u dnt stil feel like celebratin it u can as well collect ur matric no and go back to ur hostel....bt trust me u must celebrate it cox ur rummate will be @ ur neck for ur matric rice |
Swagalord18: where in d 1st testament dd d bible say that u must marry one wife?marryin of wife or wives and being able to lead dem in d way and fear of God is wat matters b4 God and nt d quantity or quality of d wivfe u marry.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 47 48 49 50 51 52 53 54 55 (of 61 pages)








