Kenexcel's Posts
Nairaland Forum › Kenexcel's Profile › Kenexcel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 (of 61 pages)
Hahahaha...emasco na u sabi oooo...if he beat u ehnn i no dy oo |
Oghos1: tok trueSay wetin hpn?.lol |
emasco7: *sobbing* nawao....evry guy don change dier course to foreign language....lata...ken go say e own na local languageLol....wen u go get sense? No b only local na tradditional language |
Marilyn_Nash: 66.Hmmmm....see scholar ooooo.. . .U are highly dormon ma.. Only u na MEN |
Nelson Ojo: Thank God d strike has been suspended pls what is the latest about Uniben, i mean clearance tinz........Nelson sharrap....oya run back to watsapp as am lookin @ u |
Marilyn_Nash: Yes,what were you offered?Wat did u put as ur second choice? |
emasco7: ken....hw fa...wer gal go? my suscription neva still finish since oLol...dis one no even stil well too.. . Which gal? She b my sister abi am i her keeper? Come no let me begin suspect u o |
oyivwi stanley: dats nice, i tot i was the only biochemist here. how is evrytin?My oga we tank God o.. Wat was ur aggr? |
Oghos1: Lmao.Lol...u no even well sef o |
emasco7: face ken o.....no stop ma ryhmes abeg...we de try to carry her along...abi?Lol...wetin Ken do? . Who send u make u carry her along? She tell u say she no sabi,she even sabi am pass u....see as pikin b |
oyivwi stanley: IF U GOT ADMISSION TO STUDY BIOCHEMISTRY IN UNIBEN pls signify by qouting meHello sir..am here |
chaarly: hahahahahah lwkmdhahaha...dis boy don see me remain!! |
Asakel: Lol.....u dey folo da sef.Hahahahaha......asakel u no well o,who una wan use hammer for? |
Abeg make i dy do b4 una turn me to wetin i no knw....chaarly i go do u back ah swear |
Ppl like fresh blood.....see as una wan dy chat wif marilyn.....Emasco put am for head like contract......wetin concern pet engine and foreign lang? |
chaarly: come... make una liv dis Marilyn alone oooo.. ken ken.. ah jez dey watch u since.. frm karen to jellyd to affrey to mama doll to bleh to imade to annie to faith to oghos(ah dunno wethr dis 1 na male or female) nw to marilyn.. if ah catch u benin.. ah jez pray ma no c uhahahahahahahahahahahahahahahahahahahahaha..charles u nob human being @ all i swear....go take ur pills |
Marilyn_Nash: Aye aye sir.come am serious o.... |
Faith93: I had to skip frm 1637......to gt to dis page..una dey try wella, more ekpo to una elbowU no happy say we neva reach page 2000 |
Faith93: I had to skip frm 1637......to gt to dis page..una dey try wella, more ekpo to una elbowU no happy say e neva quick us enta page 2000 |
Marilyn_Nash: Really?i'm tracy and i was offered foreign languages,how much is the acceptance fee into this humble cabinet again?Wow..dats sweet..guess she shuld be karen's coursemate!! . Hmmm..for d acceptance fee meet me privately...!! |
emasco7: wat? 3 gals? omg!!! pray mak petroleum dept no b lyk dat ohahaha.......u b bad boy |
Asakel: Lol.....u dey fear?hahaha..no ooo.. . He get one of my frnd wen dem give dat course sha..na only she i don see |
emasco7: tot it wud expire in two days...cos guy fit change charakta in 24hrs...naim mak me wan do myvown a day b4 clearanceHahaha..no worry ur own go xpire within 2 days |
Emasco i hear say engine student dy always dy rugged xpecially mech engine.....and person tell me say for deir department na just 3 gals dy dere, y one of my mentor wen graduate frm dat department say na just 1 gal follow dem graduate |
Emasco i hear say engine student dy always dy rugged xpecially mech engine.....and person tell me say for deir department na just 3 gals dy dere |
Quatermaine: your waec result, hope you have your statement of result and your Original waec certificate?winner dat affidavit of a tin is it rily true? It has an xpirin date? |
emasco7: den pple go de ask 'na d new cult group b dat? hahahahaHahaha.....no b only cult grp ni...he go dy very funny oo..i just dy picture d stuff |
Marilyn_Nash: Good afternoon to all,i'm new here,uniben site is currently offline,are they uploading the list on kofa or what?i can hear my heartbeat. P.S I'd like some guidelines on how this social network works.Thanks.Hello swidy.......dere are some protocols u need to undergo..U tell d cabinet d course u were given,ur name and also ur acceptance fee is needed!! |
emasco7: e b lyk say oga seun don buy new laptop....cos d way wen dis pages dey short....i con start new page...well....must b d handwrk of Kofa!!!!!!!!come wetin kofa do u? Since mornin na kofa u dy shout |
emasco7: wait o...hw we NLs go tak know ourselfs dat day? imagine dizeey de shout 'Sledgy,sledgy' for auditorium....hahaha....den sledgy go dy shout cso,cso!! |
Maikel15: Abeg make una spray tins o. Anyway. I got BF in uniben. Gat ma-jamb admin letaHey.....wats d full meanin of d course first? |
mz'helena:Leave am make he dy do like wetin i no knw..... . See as pikin b |

!!