Kennybuda's Posts
Nairaland Forum › Kennybuda's Profile › Kennybuda's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 (of 16 pages)
poland is cheaper bros |
na piking pocket na him you wan go do for that area coz i know them and i don dey all those area lol maybe na training for piking pocket na him this bros wan go do hehehehehehe |
mugu still remain for him na for people wey never see europe finish na dem go fall easy , that 300 dollars wey u want why u no fit enetr europe urself oleh |
hey can i confirm the iv, i speak romanian language and i can read and write in romanian if so my younger brother can be connected cheers |
they are lazy folks , where we dey na informat them bi against nigerians no mind them, live your life |
why nigerians are soo desperate to live nigeria, humm na waooo ecuadorians in spain they are like beggers ur heading hummm God will save all the bless |
campuslink, please let me know if you have any contact in denmack, i am trying to relocate from my base to denmack waiting for feed back cheers |
hummm dominican republic na visa free lol, anything free for nigerians hehehe na hail fire |
greetings any nairaland in denmack? i would like to know about denmack how cheap or expensive the country is like i will like to know about the tax rate and the cost os shops and apartment . would be greatfull for your information cheers |
greetings any nairaland in denmack ? i would love to get information about denmack tax rate and and how cheap or expensive the country is like cheers |
wise man get that for urself , job visa acomodation both food , na people like una dey dump nigerians for desert . ole |
hey dejia you just mess up my day , what are u talking about i guess your not in europe you never know how money is hard to get okay you are not stingy why dint buy credit from nigeria and called ur friends or family in uk or your waiting for them to call you are u living an entity life back home of your living in haiti ? enter flight come uk come dey make call everyday if you go fit deliver mumu |
illegal migration will never stop , it has being for decade either you give me visa or i enter bush or water lol this is what my east european friend told me while we where chilling out lol ![]() |
if your living in east europe where they have large number of jews then you will realize why hitler was killing european jew lol ![]() |