Kenosky's Posts
Nairaland Forum › Kenosky's Profile › Kenosky's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 20 pages)
kuwena bro- glad to know ur plans are coming along fine. Do not relent for i believe that someday u shall make us proud! Howz work and the kano environs? ![]() |
[size=13pt]aniffy, lovely post! u sell suits? dats kool u know cuz i dey sell jeans and casual wears (designers o), how ur trainings and workshops dey go?abbeywonda, which post u apply for? if its engineerin then u have to prepare like u r going to write a test for engineers, also bring urself up to date with aptitude test questions- its well, best of luck in ur test! stannesi, u quiet small o- wetin happen? Jisi, wetin b ur annoyance o! Kuwena, u heard aniffy, whats ur take? [/size] |
well done bro. Good to hear u laff againkuwena: ![]() |
U R OWNED MEEN! U R DEAD MEAT EXCEPT IF U WANNA RIDE ON THE BACK OF SHARKS- U LL END UP IN THEIR TOMMY FINALLY SHA! An easier option would b to wake up from ur REVERIE, abi no b imagine u dey imagine?stannesi:fear fear, na ur mouth b ur power o jare! ![]() |
Thank God u sabi say na krazie question, maybe u should try getting in touch with Rev king, Clifford Orji or even skeelo- dey might be able to better educate u on the issues. But sha, shey the kol neva enter ur blood too far?stannesi:u don involve urself too o, na u go b our manager cos u just named the album 'Is this not the same girl?' U r a genius bro ![]() |
kuwena bro, howz work? Thanx for those soul lifting words from that great song for sista Jisi- may the lord strengthen her in this trying times (hope she''ll allow him in?). The words from another great song are as follows Into my heart, into my heart Come into my heart, Lord Jesus come into today come into stay come into my heart, Lord Jesus, Amen! Jisi, it therefore behoves u to invite to come and sort u out! R u willing? |
u feel say your absence go cramp our style? You no reach na!skeelo: |
anniwil don anwer ur questions na- just watch and pray, dats all u can do and check at the address u used!daverreal: |
stannesi, i don conclude say ur own craze pass me, pak, opoks, adrianny and pgm (luminaries who once blazed the trail on this thread) own all joined 2geda. I feel u, abeg when u get kuwena album, just try forward am to mi- i go send u address l8rstannesi:stannesi, i dey feel u- y did u think God gave u hands if no b to fight sometimes? fear fear! |
ddnt know u were a wise ass na! How i for take c the rzn in regarding people who were afraid to run away brave?stannesi: Bro, fear has too effects on people. In the first instance, it provides the adrenaline that fear fear dudes like u need to cut out, On the other hand it freezes/numbs the senses of still oda fear fear people like u so that they cant run but the person considered brave probably stayed back and fought though i still yarn say 'he who fights and runs away lives to fight anoda day' not the stannesi who runs away without even a fight Which other day u think say u go get opportunity to fight again na? ![]() Sorry about dear! U ll be fine, u hear? Just take am easy with all doz targets issues!JISIDAISY: bro, go peddle ur trade elsewhere, u hear?topssy: ![]() [size=13pt]aniffy, anniwil, alfaprime, kuwena, Jisi et al., I wish u guyz a wonderful week ahead! Welcome to anoda new day! Tekia y'all[/size] |
kuwena, na wa for oda countries too o. Mbeki yarn say no crisis for Zimbabwe after them meeting for South Africa and this morning, There was talk of a recount of votes in about 23 constituencies (imagine! results have not even been released o). My broda, just follow life softly, we go get there! |
stannesi, no surprise say sometymz u go hear 'gbosa' when u don cross over to the other side. Oyinbo man talk am say 'He who fights and rus away lives to fight another day'. So if anybody dey delude say them believe u brave because u ddnt run, na im b say u don dive air be that o! Sometimes, its even braver to run away afterall na who survive war na im be hero- d ones wey die na 'fallen heroes' ![]() Wait o, Didi Omiyi still dey that way? If to say im dey i sure say Anniwil no go feature for this way! Aniffy, na who get the rights to the name between the two of una! Aniffy, nice job on ur blog- i visited 'opium'- keep it up brokuwena, thanx for the tips wey u give the guy- i believe they ll go a long way in helping him- walahi! |
Just take am easy bro, e go beta, walahi! In fakt, e don better!kuwena: ![]() Anniwil, how ur name come resemble aniffy name like so? u get the copyright so?Anniwil: Anyways, i no sabi abt the aptitude test for electrical officers but i guess u av to prepare for aptitude test na especially engineering test (since u applied for an engineering position) abi wetin u feel? Anybody with info fit help the broda out! ![]() |
u wan make dem arrest u be so ostannesi:eh ya sorry sha! state of the nation |
[size=13pt]stannesi, no allow Bini boiz handle u o! E no go easy for u o! Wetin u need bullet proof for? Dat baba otumokpo don fail u! Soji urself o[/size] |
yonder dey tite bro, we r all kool, how una side too?niyooo:na so o my broda, na only EFC* go solve Jisi issues o! |
y u dey fear if u no get skeleton for your cupboard (dats if u even have one self!stannesi:dont tell mi u v neva heard of Barclays, HSBC, Halifax, CitiBank, J P Morgan etc. U well so? U need to leave that ur Benin and travel small o! |
Do u know CitiBank-Barclays-HSBC? E b like say u be bush babe o!JISIDAISY: U also forget i had a stint with d Zen of banking in naija b4 i come this way? see ur mouth! @all, TGIF, av a great day! |
NA ONLY UR HEAD NACK 'POW' FOR THE KEYBOARD?stannesi:AWESOME IS AN UNDERSTATEMENT MY BRODA BUT THANK YOU FOR DROPPING BY! NEXT TYME, U LL PROBABLY KNOCK OVER UR SYSTEM ![]() Sha, welcome to our world!!!! |
Jisi, i no sabi say u be mathematician o- d deductions u made concerning niyoo, could they be true? Meanwhile, dat ur acct number looks fraudulent! I tried inputting it in the transfer section of my Citibank-Barclays-HSBC account and i saw- ERROR! ![]() |
all u need is patience. They ll kall when the time is right! Patience is a virtue bro!daverreal: Thanx niyoo for helping a sista in distress- i am still waiting for her to give mi an account no so dat i go wire the money na!niyooo: Opoks, na u b the real runsaway! Thanx sha for remembering to drop by on the occasion of our 1st Anniversary! Welcome back from the ROMANCE section! saanu, ndewo, ka'abo!opokonwa: ![]() |
Jisi, u never hear of audit trail? I wan make EFCC and ICPC sabi say na clean money i dey introduce into the economy- Aniffy don carry whitey? Alfaprime, pray for deliverance for this babe o! |
[size=13pt]Thank u for looking in on us- the thread will not die in our time!uchetobi: [/size] |
runaway skeelo! Its good to have u back, who run finish must come back house o! Kuwena, i agree with u- Dr Jisi na 419! Aniffy, u don send ur cheque to her. I just dey wait make she send mi account number so that i will transfer the 400M into her account (i b big boi na!). Alfaprime, u fit use prayer support her, skeelo, i trust u- we have to help the underprivileged na ![]() |
[font= Comic Sans][size=13pt]GBAM! HAPPY BIRTHDAY THREAD! HOW DOES IT FEEL TO BE 365 DAYS OLD- WE HAVE INDEED COME A LONG WAY! LETS TAKE TIME TO REFLECT ON WHAT HAS TRANSPIRED SO FAR AND ALSO REMEMBER THAT THE FUTURE IS BRIGHT, WE ARE THE LIGHT AND WE MUST SHINE FORTH!kuwena: CONGRATZ ALL GREAT FOLKS OF 'WHICH WAY NLNG?'[/size][/font] |
[size=13pt]Niyoo, God don save u- all d odas don enta my trap o! We had to sit with the home fans so that if dem no win (unlikely though cos they v not lost at the Riverside this season!), we no go get any backlash na. It wuznt a classical case of Arsenal fans rooting for the opposition, they deserved to win sha but inside, i wanted Man u to win (beta man U dan chelsea! )[/size]Jisi, go Aso villa with SMG's, demand for ur own share of the national cake na! |
[size=13pt]niyooo, if to say u look more closely, u for c my handsome face for where the home fans dey! Where all of una run go na? Wetin una dey form? I go react o! [/size] |
niyooo, since when did GEORGE become the same thing as GOERGE? Pally, shine ya eyes o! Jisi, i blame u? U no fit waka enter ASO ROCK go demand ur own share of GHANA must GO? @all, have a great week ahead, stay blessed! |
GBAM! U hit the nail on the head- u have God already just re-establish your link with him!kuwena: niyooo, my name na KENOSKY, not KENOSYM (talk of the devil, where the guy run go self?)! Happy Sunday to u all- Just got back from goin to watch Man U - Boro at the Riverside. Great match! Have a great week ahead my peeps! |
JEEEEZZZZZZZZ U never cease to amaze mi. The only place i no agree with u na where u yarn say make i waya money give u (I resemble ALAMS? )Kuwena, u c? U still have wat it takes to bring out the fire in people o! I am not trying to b kind- i m just a pragmatic fella. Aniffy (na only woman u dey chat with?), i happy small as Jisi come jilt u online o (though jisi and jilt resemble o). How u dey sha? Tommyex, thanx for kallin mi 2day, u too much! Opoks, i track u go romance section again o- are u still searching for luv? ![]() Alfaprime, u silent o- na the weekend? ![]() @all well wishers (kuwena say na voyeurs), i wish una well, just keep reading so we go get strength to keep posting! |
godfathers dont bow out and i have to tell u bro, u ddnt go wrong anywhere with live- believe mi, u r destined for the top!!!kuwena:dats not a fair assessment of youself bro, u av not outlived ur usefulness on this thread! |

dats kool u know cuz i dey sell jeans and casual wears (designers o), how ur trainings and workshops dey go?
[/size]
You guys will be the death of me. LOL!


)
U also forget i had a stint with d Zen of banking in naija b4 i come this way? see ur mouth!