Kenosky's Posts
Nairaland Forum › Kenosky's Profile › Kenosky's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 20 pages)
googles:[size=15pt]not until the thread is locked! [/size] |
r231:[size=15pt]U WISH [/size] |
HQ:[size=15pt]How u go be winner when dem neva lock the thread? [/size] |
[size=15pt] [/size] |
googles:[size=14pt] Lock gini? Carry ya time o! Who yarn you say dat post na the last one?[/size] |
leuelliot:[size=14pt]Unto which levels? Bia, my guy cool down o! A winner must emerge na! [/size] |
[size=14pt]Good question but guess what?![]() To the wrong gee! [/size] |
[size=14pt]Shuo![/size] ![]() |
[size=14pt]Mere words cant explain what you mean to me![/size] ![]() |
[size=14pt] |
[size=14pt]There's more to this story than meets the eye. PERIOD! [/size] |
[size=14pt]OP, How on earth did the system allow you post such crap? You are in love with 4 womens! Why u no just make am 40 womanses? ODE! Meanwhile, Special Adviser Mauricemoh, I bow to you o! How u take fall for such a display of KPASness?[/size] |
[size=13pt]@ tommyex, u be carton head o ! No b mi with u go Ogbomosho? y u dey wait for mi to put up the pix na? COWTAIL! @ 9jafreak, y u dey beef the young man wey dey take im hard earned dough trot the globe? U go just get High BP for nuthin o! @ahonohai, try show bobos the way na! We self for like groove like u so o!!! [/size] |
[size=14pt]@ ahonahai, carry go, but beware of kidnappers o . If na my younger bro, im go talk say "Where dem dey when we been dey sell plantain?"@ Oyewolejos, if the guy na bogus travel agent, u for wait make im make some bogus proposition before u attack am. As im yarn- IS IT YOUR MONEY? If e too pain u, make u self travel na! No 4get to post some pix too o[/size] |
[size=13pt]Na wa 2 u o Poster. Even the Bible talk say make you settle ya debt lest u be dragged in front of a Judge and jailed/imprisoned. When the fellow was lending u the dough- u no remember say u go pay tithe? Y do people love to repay good with evil. Now, u wan tell the gee say make im no vex cos u wan pay ya tithe (which i dont have any issues with BTW) at the detriment of the loan he gave you or your fictional friend![/size] |
[size=14pt]WTF doz dt Babatope guy mean by prominent Nigerians? He must be out of his silly little mind if he's deluded that any1 would shed a tear cos of his demise. Na the decent Nigerians on board the flight i dey even thank God for, not the crooks aboard with them! BOLLOCKS[/size] |
hardeymiju:[size=14pt]SKEELO, IF U LIKE U CHANGE YA NAME 1 MILLION TIMES- I GO ALWAYS SABI YOU. 419 BOI! How u dey na? When are u calling us for the marriage na? Opoks don leave u o![/size] |
“Ayimoye clubbing ti mo le afford one Red Bull Ayimoye many colored T-Shirt but one red shoe , Ayimoye many times ti mo play free show Ayimoye ngba awon eyan ti ni kin lo give up wo ni mo local, pe ona mi o se Hip-Hop but mo wa determined, mo de wa focused tori yen ni oruko mi’n spread bi staphylococcus and ayimoye yawa, ayimoye insult ayimoye je concoction without no salt, ” translation! (You don’t know how many times I went clubbing and couldn’t afford a Red Bull/You don’t know how many coloured T-Shirts I had but just one pair of red shoes/, You don’t know how many times I performed for free/ You don’t know how many times people told me to give up/they called me too local for Hip-Hop/But I was determined and stayed focused/that’s why my name is spreading like staphylococcus/and you don’t know how much trouble, how many insults/ You don’t know how many times I ate concoctions without no salt, ) Da Drin must a left with a grin on his face! R.I.P bro, u rhyme so tite! |
[size=14pt]U slap ya babe and u expekt make we clap for u? |
[size=14pt]silly and DUMB post!!!! Do u really believe dis your story?[/size] |
opokonwa:[size=14pt]And dia wuz lite! What can I say? I just know that soon, homies will come crawling out of the woodwork! opoks, the family is fine, how is married life treating u? Where are all the giants who once traversed and ruled this thread , make una begin yarn now. Let there be LITE indeed!!! [/size] |
[size=14pt]Ol boi, Opoks, so u made sure u had the last word last year? na wa u o! Meself don get the first word dis year na! How all man dey?[/size] |
I guess NYSC brings out the beast in peeps!!! |
Leave him!!! That guy na ritualist o! If u really want to show appreciation, den jump into the River Niger for him! EWU |
opokonwa:I been no wan put mouth for dis mata until my friend opoko come yarn say d sista sef get her own blame. Opoks. i beg to disagree with u sha. All d blame should be heaped on the silly poster wey no fit control herself and maybe a lil percentage on the husband but if the yeye girl waka comot from the house, how dem for carry break her fake resistance na? |
[size=13pt]OPOKO, U have only 1441 or 1442 more chances to repent before 13th March o![/size] |
[size=14pt]This is the 1435 or 1436 time I'm going to warn u people. O gini?[/size] |



