Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 10:27pm On Jul 14, 2015 |
BoiGrammz: remini?? Make I carry my school fees ft am?? But I dey plan to ft vector ni. D guy never reply me for bbm. I get Uzi control o vector and reminiscence who cost pass BTW what of lil kesh |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 10:20pm On Jul 14, 2015 |
IDGAF: Lmao............Dang it mehn! Even giving a f*ck is just so expensive these days.A nigga just can't afford dat anymo!!! By the way bro,what programming languages did u do in this 1st year? just basic rubbish looking to learn on ma own this holiday |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 10:19pm On Jul 14, 2015 |
Yungmilio2: i never land abuja blawd of gawd
Wetin kip you  ? |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 10:18pm On Jul 14, 2015 |
BoiGrammz: who I fit go meet for inside school cos I won remark on of my courses.. 29 over 30 in test and 10 over 70 in exam, dem dey cease? Baba Iya won  see why I say person face Tanke later den go say I d lie 39/70 Tanke dn full...Eyenkori direct |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 10:17pm On Jul 14, 2015 |
Yungmilio2: nah u, khassy n sagbene(wheesin) they spoil mtn for perzn with cheat
nah sars go later carry whona anyways rocking my 500G MTN
haters gonna hate |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 10:14pm On Jul 14, 2015 |
napoleonbaba: I no sabi o
maybe she be science
I don't do sciences
science girls no dey fine this one fine sha |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 10:13pm On Jul 14, 2015 |
wheesin: goat..ur papa yansh another yabaleft candidate on the loose   |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 10:10pm On Jul 14, 2015 |
Yungmilio2: hyper-active
bad guy
free some for us you go free that chick for room 3
that half caste 
I d reason her package...hope say she hold bar aha |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 10:08pm On Jul 14, 2015 |
BoiGrammz: all my enemies sha hear when next session  In fact thunda fire you.. Make I even diss you for my next song..
Got no tym to waste, spare me the bullshits / Take a chill pill, lemme tell you what the truth is / Nobody Berra right now, I can prove it / Cos most of y'all niggis don't know how to do shit / Excuse me, whatchu talking bout? / To hell with fame cos I do it for the love / I keep pushing on, am never backing out / Niggis gon hate bad belle is allowed / Got no love for dem, am tryna murder dem / See chicks all around me you can call me mother hen / Lemme stop here *steps out of the booth *
Make I no continue.. If I knack you punchlines now.. Dem go say I wicked but anticipate THIER FATHER by yungchop its a diss track for people like you  whatever dawg haters gonna hate dope track BTW hope you featuring Reminisce |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 10:05pm On Jul 14, 2015 |
Yungmilio2: NIIT money much
i go check then holla u later
- that bastard boi dey tell me till ending
i go wire u next week
i never get bar for sallah self
we still dey pray make cash out happen I go show dah way for sallah ooo
I d find where I fit do.....I no want aptech or niit
no mind d weyrey with him leg like sagbene |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 10:03pm On Jul 14, 2015 |
IDGAF: Dang it mehn! Don't know about u but the last time I gave a f*ck was the year 1754,and 3 niggas died............Since then,I just don't give a f*ck anymo!!!
My day was awesome by the way good to know my last Bleep was 1788 and it cost me a whopping $300000000 can't afford a fvxk again |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 10:00pm On Jul 14, 2015 |
Yungmilio2: once a cow = always a awfa dat stuff...wire me coded  abeg you know where I fit do programming lesson for this side... no call Aptech ooo |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 9:52pm On Jul 14, 2015 |
BoiGrammz: If no be for that #20 bus, khassy for don die  you never hear say I buy range rover abi   you d on a long tin |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 9:50pm On Jul 14, 2015 |
|
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 9:47pm On Jul 14, 2015 |
IDGAF: Lmao............Yo amigo! That was just funny.......Thought thesame when I saw his post! By the way,hope a nigga gud? the nigga still be searching for a fvxk to give got any ? and how been today |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 9:34pm On Jul 14, 2015 |
mkbadeniyi: etisalat"now you are talking".... For d 1st time, u made me smile @ ur post. Walahi,if u continue like dis miss nairaland awaits u  . |
Romance › Re: Ten (10) Rules To Keep A Man Of These Days!!! by khassy(m): 9:27pm On Jul 14, 2015 |
Alezy: Abeg wait o, dem dey give award for FTC?? no dem d share certificate |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 8:57pm On Jul 14, 2015 |
LEGITLAYO: guy you be troll  Wetin be troll again  ?? |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 8:54pm On Jul 14, 2015 |
wheesin: oga scammer, how market ? How many pple you dey owe ? I d feel am say that guy NA scammer |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 8:47pm On Jul 14, 2015 |
wheesin: no be ur private keke napep dey carry me round schl. Or dat etisalat promo ride wey you buy 100 raffle tickets  Eti wey no gree dash me common printer TFY Eti how far with the range rover na |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 8:45pm On Jul 14, 2015 |
BoiGrammz: I swear I still dey Ilorin, I won go our faculty for uith 2mao self  you face Tanke ni   ? |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 8:43pm On Jul 14, 2015 |
napoleonbaba: abeg we dash u jambites
#leaveourgirlsalone you sabi Ijeoma for rems
one light skin fine ibo gal
she dn pack come my house... I d keep her for reserve
#TeamCTY |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 8:32pm On Jul 14, 2015 |
duke59: na which school be dat hope say no be unilorin  no na ilorinUni |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 8:31pm On Jul 14, 2015 |
|
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 8:28pm On Jul 14, 2015 |
wheesin: if they like make them renovate ASUU kitchen,block the hot sun rays through magical roofs and put electrical trains round the school for easy transportation..its not my business.. what I'd d close bukateria  ?? |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 8:27pm On Jul 14, 2015 |
wheesin: if they like make them renovate ASUU kitchen,block the hot sun rays through magical roofs and put electrical trains round the school for easy transportation..its not my business.. baba weyrey dn show continu d dream of train for Ilorin no go buy motor poor boi |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 8:26pm On Jul 14, 2015 |
napoleonbaba: abeg which girls?
babes wey we dey chop small small
na dem u pple don finish plan for in reminisce voice "baba hafusa low key don't be acting funny"
skilashi |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 8:22pm On Jul 14, 2015 |
|
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 8:13pm On Jul 14, 2015 |
DrHesjay: Well, lemme say she didn't do anything..
maybe m d one doing something.. v bn observing n following.. lols..
Yea.. Seyi KP is a bro.. why? no hamna shida today   ?? |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 8:08pm On Jul 14, 2015 |
napoleonbaba: Viewing this topic:khassy(m),LEGITLAYO
niggas how far na |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 8:04pm On Jul 14, 2015 |
LEGITLAYO: I wan help you sell am sef... . 750k last...  ma range rover money dn d complete small small |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 8:02pm On Jul 14, 2015 |
|