Khayordhe's Posts
Nairaland Forum › Khayordhe's Profile › Khayordhe's Posts
control_seven: Chealsea qualified 4 Europa & not champs league. They are going back to where d belong! Fake champions!abeg,lemme hear word jawe |
Juv 2-0 nords celtic 1-0 barca bayern 5-0 lille valencia 1-0 bate braga 0-0 man u wetin do bayern naw? |
sauceEEP: chelsea 2 shakhtar 3 dat wil b d final scorehv u taken ur dinner? |
Oh my my... |
And the visitors: Shakhtar Donetsk starting XI: Pyatov, Kucher, Rat, Srna, Rakitskiy, Fernandinho, Hubschman, Willian, Mkhitaryan, Teixeira, Adriano Subs: Kanibolotskiy, Shevchuk, Chygrynkiy, Ilsinho, Stepanenko, Douglas Costa, Eduardo. |
Mumu old man....make im go kiss cobra if e no lyk obama's victory |
CHESSBOARD: Hmmm, Yoruba and JUJU..... they study and practice JUJUlogy as a major profession4 ur backyard abi? |
Guyz are nt smiling o...d guy wan chop d gal make e clean im maut chap chap buh unlucky 4 him,d babe dey do im period... As 4 d gal....,make i reserve mah comment #continue drinking garri# |
Obere4u: All dis he said without a paper.... When will GEJ make a speech like dis?u wan kill am b dat o |
ALAROYE NEWSPAPER: ojoro ni eleyi ooo,mitt romney lo so be |
Hmm.... I see d falcons feeding on d ripe yellow banana banana's falcons 4-1 banana |
sanchez4eva: Before you start judging and condemning me to hell take a minute to think about it because it is the Gospel truth. God is the reason for the poverty of our people. Nigerians are weak and helpless because of the belief that God is there to help us with everything. We believe that our corrupt leaders will die one day and God will take them to hell fire so no need for us to act. We believe that bad leaders will change overnight and stop stealing money if we keep on fasting and attending night vigil. We believe God will keep us safe when we travel on roads filled with potholes. We believe God will make Nigeria a better place if we wait and have faith.dis EARTH don tire me o..i wan relocate 2 anoda planet... |
Lol.., |
Congrat jawe,obama |
Hunger don dey knock door o.... Anyway,kunu nd garri dey on ground |
Hmm make i no take my eyes see gals lyk dis,i go woo d gal by all means dis talent dey make me dey fear masef o |
Jex passing by.....wetin dey apun in here? |
Hehehe......wonder no go end 4 dis planet called earth o anyway sha,d dead go get hope of using a toilet |
franchizy: I'm convinced dat Chelsea fans are shameless for rejoicing for a win in Carling Cup. A Shame and big Tufiakwa to all Chelsea Fanswill u sharaaapppp! |
LOBATAN |
This match go b lyk chelsea vs napoli(last season UCL) |
Sharingan: Bt wait oh wer all d manu players dey ni? Alot of peeps missin on dat pitch even d GOAL KEEPAna nw u knw abi,wen giggs score ur first goal,una no knw say sum guyz no dey pitch o |
Dis jux d begining.....man u don suffer 2day |
Odinaka00: Oscar, hazard, mata in a carling cup match? This coach na mumu o, Wђɑ̤̥̈̊† if one of thes players gets injured tonight coupled with †ђξ fact that many chelsea players re injured yl some re suspendedna u wan give dem injury abi? |
Akpu.Nku:u don dey judge ur team.... |
babe4chi: I see united winin 5-0.... UNITED all d way..d match no b basketball nah |
lalaosky: you dey mind am?...as if toress the flop had actually done anything better all through the match...y'all can cry all y'all want but it won't change the scores!!wen kumin 2 d bridge on wednesday,make sure say una bring webb kum o......PDP sha.. |
dopeJemi: n I guess ur boyz doesn't knw hau 2 speak english 2 ryt?and i knw dat i gat a dropout guy wey call himself lecturer.... Why nt get ursef a blackboard and a chalk start teaching me? |
freecocoa: I even blame RDM more than every other person in this match sef, Torres was already on yellow card and playing rubbish, why leave him there? If he had changed torres earlier this nonsense would not happen, even if someone deserved a card it would have been a yellow, but No torres must play cos na him papa get Chelsea Fc, someone should tell that coach it is wise to take someone who already has a card out of the pitch in this type of crucial match, the man even still left Ramirez who would have also gotten a red card sef, nonsense.he was abt 2 sub torres wit sturidge nd when d ref notice dat,he gave his judgement.... I don knw man u,no b 2day....any big team wey wan play man u make im expect say na 12 or 13players wey im 1 face on d field (ref or linesman)....don't blame man u o cuz dat's dere pattern mah boyz played very well bt dey didn't woke up early enough...dat was d advantage wey man u get... |
nosa gold: We need Ť☺ beat chelsea tomorrow if we intend Ť☺ win †ђξ leaguelet's wait nd see o...don't b surprise if u see ur guyz nt scoring 2mao |
Dat's gud buh shey dis land no go cause dispute btw d 2 states as tym goes on? |
Wot's d witch teacher still doing at home?...oya! Make dem jail am 4 prison straight or make im face firing squad.. |


