₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,529 members, 8,436,156 topics. Date: Monday, 29 June 2026 at 08:02 PM

Toggle theme

Khayordhe's Posts

Nairaland ForumKhayordhe's ProfileKhayordhe's Posts

1 2 3 4 5 6 7 (of 7 pages)

AgricultureRe: He Sold This Banana For 25,500 Naira by Khayordhe: 8:44pm On Jun 09, 2025
If dem use diz banana pray for u, u go loan out pikin pas chelsea
RomanceRe: Ladies (Aged 30-38 Years) How To Get Married In 2025/2026 by Khayordhe: 8:38pm On Jun 09, 2025
No allow any guy to lead you on....

Be intentional about what u want...

Don't be desperate, what is urs will definitely be urs

Any phone convos with a guy wey don dey pas 2-3min, find ways to end it, u are not in ur 20's

Embrace the things u love doing more

No allow people or society pressure you

Eat and exercise well

Read and catch some movies

Socialize with sense

Marriage wey u Wan enter, some dey run comot am like sey na volcano, prep ursef up on how u gonna tackle some issues u might face when u are in coz it's definitely not a bed of roses

Everything God create, he creates well, so, he won't choose for u, pray for his guidiance...

If the right person finally show, no 4get to tag me for wedding rice....
EducationRe: Russia University Introduces Yoruba Language & Others by Khayordhe: 7:42pm On Jun 02, 2023
Innocent thread, una go just comot pepper spray out of it
PoliticsRe: Lawmaker Abandons Car For Electric Bicycle Over Fuel Price Hike (pic) by Khayordhe: 7:03pm On Jun 01, 2023
Nice
CelebritiesRe: Zinoleesky Requested For 120k Comments On Instagram And Got It In Less Than 24hr by Khayordhe: 4:47pm On Jun 01, 2023
huh
PoliticsRe: Aisha Yesufu: APC Saw Obi Was Winning, Panicked And Rigged The Election by Khayordhe: 4:41pm On Jun 01, 2023
Everybody's opinion matter, sofar e go make u dey okay after u don drop am.
RomanceRe: Should I Tell My Male Friend What I Noticed About His Wife? by Khayordhe: 3:31pm On Jun 17, 2022
11years with a guy, and nothing ever xuped, not even once...
Una two deserve an award

Weda u don marry or not, if something or nothing dey xup between those two wey u snap, u are not in the position to break it to ur so called 11years old friend coz if u do, the end point go be u want the guy for ursef and u had to ruin his marriage just to have him..

If truly he is ur friend and no string attach, he has to know within the next hour of reading this, but if una two dey chop unasef for Koro, free the woman make she enjoy herself too, karma has its way of doing things, HIV AIDS go soon sets in maybe after karma is through, na dat time all of una go come know sey una don buy market

How can u let ur friend know this without knowing it is from you? So simple
Just get a burner line, if possible a Google voice number, use am run whatsapp, drop the pix and narrate everything give ur friend, e go use hin head relate the rest.
Only do this if u know sey nothing dey between u and and ur friend o coz thunder diz days no dey joke o...
PoliticsRe: Peter Obi Loses Supporters As Extremists, Cyberbullies Campaign For Him by Khayordhe: 2:22pm On Jun 17, 2022
Wahala... grin

Dem tok sey u dey curse, u tok sey e no go better for pesin wey dey lie against u...
Na for night time pesin wey dey carry umbrella go know sey hin dey carry heavy load...

Una eyes go soon clear, kwantinu grin grin
PoliticsRe: Meet Fabian Obi, Peter Obi’s Elder Brother Who Is A Catholic Priest by Khayordhe: 8:59am On Jun 17, 2022
Rev. Father, one father tok sey ur bro dey stingy, shey na true?
EducationRe: My Cousin Brought This To Me, Please Help Me! by Khayordhe: 8:55am On Jun 17, 2022
Word problem... grin

If ur babe no know maths, please try and do everything to know it o..

If ur babe come sabi maths and u no know am, glory be to God, u are free bro..

If two of una no come sabi, just try and give ursef some break make two of una go learn am, if one pesin don come sabi am, the other fee come chill and relax

If two of una come sabi am, please and please, i dey kneel down dey prostrate at the same time, just end the relationship or marriage, it won't go far... two of una are meant for pesin wey no sabi maths.. save the world, save our unborn children..
PoliticsRe: Poster War In Ado-Ekiti As Candidates Engage In Campaign Two Days To Election by Khayordhe: 3:28pm On Jun 16, 2022
huh
PoliticsRe: Ekiti Guber Candidates Sign Peace Accord Ahead Of Poll by Khayordhe: 10:36am On Jun 16, 2022
Peace no be option

Vawulence go soon start
PoliticsRe: Nothing Wrong With Muslim-Muslim Ticket - Disciples Of Jagaban by Khayordhe:
I hate to say this, the best pairing for him is muslim - muslim ticket and it has to come from the north..
That's the only way e fit drag that region with atiku..
For SW, na massive rigging go settle am.. grin

I just dey look people wey dey drag pvc for inec, if u truly love ur guy,u go transfer ur polling unit join make ur effort no go be in vain...
Some things dey shock pas electric o
FamilyRe: Why Are some Men Neglected In Marriage By Their Wives After Having Kids? by Khayordhe: 3:22pm On Jun 13, 2022
Vawulence everywhere... grin

Last time I checked, the op no add any sobriquet to hin post.. the attack was unnecessary
Moh una dey calm down o, he raised a vital question, many homes have been broken because of this shii, u see men embarking on an extra marital journey and dey don't return.... wife shifting attention to their children, no be today wey e dey happen nah...

Well, as for me, i will advice husband to date their wife again. u know how it all bagan, why u no kuku playback dose memorable event u once had and see how it goes...
EducationRe: LASU Gets NUC Full Accreditation For 31 Courses by Khayordhe: 12:52pm On Jun 13, 2022
Omo! I once witness this accreditation, the prof wey dey in charge like diz go don hammer...
Normal level
PoliticsRe: Reno Omokri: I Campaigned For Tinubu Because Osinbajo Is Harder To Defeat by Khayordhe: 2:22pm On Jun 08, 2022
Reverse psychology... grin
PoliticsRe: Asiwaju Bola Tinubu Polled 1271 (APC Presidential Primary) by Khayordhe: 2:17pm On Jun 08, 2022
The margin loud o, the rest come sell ice cream...

Oops! I no mean am that way
PoliticsRe: Ogbonnaya Onu Got 1 Vote At The APC Primaries by Khayordhe: 1:52pm On Jun 08, 2022
ontop ur cry and 100m, so void still beat u
PoliticsRe: Ajayi Boroffice Steps Down For Tinubu (APC Presidential Primary) by Khayordhe: 10:45pm On Jun 07, 2022
Make I plug my phone here, the voltage wan high somehow

Science/TechnologyRe: Nigerian Man Constructs A Transformer In Aba, Abia State (Photos, Video) by Khayordhe: 1:55pm On Feb 12, 2022
Great effort, oga solo
RomanceRe: How To Know If The Guy Wooing You Is Broke – Nigerian Lady Shares (video) by Khayordhe: 6:14pm On Dec 21, 2021
White go see diz video now, dem go just shake their head and be like, damn! Diz guys are truly lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed...
SportsRe: Super Eagles Striker, Taiwo Awoniyi Makes Bundesliga Team Of The Week by Khayordhe: 7:50am On Oct 05, 2021
Rohr says hi
LiteratureRe: Review an entry for the Etisalat Prize For Literature. by Khayordhe: 10:59pm On Oct 10, 2013
U go call 911 and 9ja police go appear shaperly jux lyk dat..,abi won ti wa ni....

D story na confirm fiction...
Nice write up,bro....
More engine oil 2 ur elbow.....

Bros,i don cast my vote 4 u..
Infact,no b only me sef do d votin...mah guy also voted 4 u o..
SportsRe: Kenya Vs Nigeria - W-C Qualifier - (0 - 1) On 5th June 2013 by Khayordhe: 2:11pm On Jun 05, 2013
Abeg,i don press all d pressable on mah dstv.....i no see d station whr i go take watch diz match o
TV/MoviesRe: Mercy Johnson Vs Ini Edo: Who Is A Better Actress? by Khayordhe: 8:00am On Jan 27, 2013
Greatken007: Little minds discus people why great minds will also discus idea.The topic is nt necessary at all,if you were to be Ini edo and you sighted all these stuf what will you do?hw wil you feel,it is also very wrong 4 parents to compare their children's briliancy in their presence
Flyboy Zee: Hey Mr. or whatever you call yourself, no one forced you on this thread and last I remembered, Seun did not say a NL must comment on every post. If no be your kinda topic, abeg pass. People dey wait for the topic very anxiously to comment. I hope you roja that.
[size=28pt]is it enough 4 me 2 conclude dat u lack d intellectual capacity 2 comprehend wot d guy is trying 2 disseminate?
nd why must u call dat guy a fo.ol
[/size]
Music/RadioRe: Gangnam Style Hits 1 Billion Youtube Views, The World Does Not End by Khayordhe: 10:28pm On Dec 21, 2012
Nawa o...1 billion naira....oh! Sowie,i mean 1 billlion view......
[size=28pt]no b smal mata[/size]
Music/RadioRe: Nigerian Music Video Awards (NMVA 2012 ) Full Winners List by Khayordhe: 10:23pm On Dec 21, 2012
M so hapi 4 VEC...
Music/RadioRe: Nigerian Music Video Awards (NMVA 2012 ) Full Winners List by Khayordhe: 10:22pm On Dec 21, 2012
Rexsul: First 2 comment.....Do u guys knw am Older dan Davido undecided
dat's life 4 u o,mah broda
Music/RadioRe: Nigerian Music Video Awards (NMVA 2012 ) Full Winners List by Khayordhe: 10:20pm On Dec 21, 2012
Don't b surprise if u c ma name on d winners list nxt year..........jex kip ur finger cross nd watch
CelebritiesRe: E.M.E's All Star Baddest Concert On 21st December by Khayordhe: 11:29pm On Dec 16, 2012
I can't believe i wasted my precious MB...
Na 21st abi?.....we hear o
dem fit remove dis 4rm frontpage naw
CelebritiesRe: Actress Nkiru Sylvanus Has Been Kidnapped by Khayordhe: 6:24pm On Dec 16, 2012
fnep2smooth: God don catch her, she is governor okorocha girl friend thats why he made her his SSA, in abuja her house is opposite okorocha house. Shameless she- goat.
dat means u sabi d gal wella b dat o....pls can i get her fone no?

1 2 3 4 5 6 7 (of 7 pages)