Khayordhe's Posts
Nairaland Forum › Khayordhe's Profile › Khayordhe's Posts
Mtn dey vex me o |
[size=20pt]i fink it'z tym to go 2 bed right naw cuz i wan close dis thread o[/size] |
Why fighting in my rum naw? |
Inasmuch we dey 4 9ja....anything fit happen https://www.nairaland.com/icons/closed.gif |
ItsModella: Father Francis fried five fresh fishes for five friends from France.nw i knw dat u're a bad gal....abeg,my teeth is nt upto 32 nd i can't afford to loose d 18 wey dey dere |
[size=20pt]m so sowie 2 tell u dis[/size] https://www.nairaland.com/icons/closed.gif |
[size=15pt]Oya!make ur comment,dem dey ask u question...yes!u....ehn naw,are u nt a gal? No,nt u... D dark gal at ur bak....[/size] |
Na [size=28pt]$[/size]11billion dis tym around,no b naira |
Fayose fall my hand dis tym around o...na big tym 4ck up..... |
[size=28pt]It's beta make dem kill d baby 2day 2day nd nt 2morrow,cuz if dis boi shld grow up nd bcum a man......nobody go tell d colombian president b4 running out of d country cuz me no hw a 4wks baby go dey breathe fire wen im no b dragon [/size] |
Dat's wot i call,[size=28pt]ROYAL RUMBLE[/size] |
Education no get end |
Abeg,free dis woman jawe |
[size=20pt]Hw can we b suffering 4 wot we gat in abundance..... ![]() Dis coun3 tire me o[/size] |
NT DAT EMBARASSING [size=60pt]I dey 4 cab one day o,i kum see dis pweety chick....mehn! as i sight d babe lyk dis,i was lyk waoooow! So,as a chap guy,i kum dey follow dis babe rap....i collected her fone number.... Wot a coincidence!..d babe dey drop whr i wan drop....so,i told d gal nt 2 worry abt payin d cab driver..... Mah broda,as i deep mah hand 4 pocket lyk dis,me no knw hw d money disapper 4rm mah pocket....o boi,kum see hw i dey sweat....2 cut d story so short,d gal paid d money plus mine..wot an embarassing scene,d babe wey i wan pay im money kum pay my money,mehn! I was so shy 2 say tanx .... So,i decided 2 follow dis gal jux 2 knw whr she resides...on our way,i jux dey wonder hw money fit disapper 4rm mah pocket or it fit fell off 4rm mah pocket....i deep mah hand insyd d pocket once again nd behold,here kums d money in my hand.....o boi,i no sabi wetin i fit do,even d gal sef dey laff.... So,i gave d money 2 d gal..at first,she wan refuse it buh i force it on her 2 collect it[/size] |
Owkie o....if u say so |
Wot's d benefit of d cake wey i dey see nd my mouth no fit taste am? Abeg,free me joor..... #soaking garri# |
D determination in me.. |
Dis man don commot 4rm zoo ni? Wot i noticed is dat obj use is hands 2 cover im prick cuz d ereckt'n is 2 much |
9ja is a coun3 full of talented pple....take it or leave it.. |
Its normal....i don see gal wey dey ride okada sef.. |
lacasa: Wait first,[size=15pt]naija go get buh d prob na subsidy[/size] |
[size=28pt]so,no b only our country dey experience bad ntwrk.... I dey hapi 4 d gal o..she waz so lucky 2 hv jux only six bites,... I can also r'mba d day i fell 4rm a tree bcuz say i dey luk 4 ntwrk...no b smal tin on dat day o...neva in my life will i try such a thing[/size] |
[size=30pt]so,una kum expect mah sista 2 marry aboki abi?[/size] |
[size=20pt]lord have mercy![/size] |
I fink 10yrs ago |
Am in support of dat [size=28pt]make dem behead any politician found guilty[/size] |
Wot a pity! May hiz gentle soul rest in perfect peace.... But wait o, [size=28pt]WHO IZ NEXT NW?[/size] |
O boi...see cleavage |
New invention noni... |
