Khayordhe's Posts
Nairaland Forum › Khayordhe's Profile › Khayordhe's Posts
I jux can't stop laffin...gulder ultimate search,make dem kum host am 4 north.....hahahaha... Dat place wey b lyk desert,....a training ground 4 d boko boiz.... [size=28pt]d owner sef no fit try am....d show na GUILDER ULTIMATE SEARCH nd nt GUILDER SUCIDE MISSION[/size] |
[size=28pt]police arrived wen thief don finish operation.....dis country tire me o... abeg,i wan go fynd d tin wey i go chop dis marwin jawe[/size] |
Abeg free baba iyabo joor...he's jux an old man wey dey seek pple's attention ![]() |
Dat's mtn 4 u guyz o....dem tink say dem fit fool me... |
Sorry 2 say dis o [size=28pt]HAVE U DONE HIV TEST B4?[/size] |
Wahala dey o... |
Thumps up,mah main man |
[size=20pt]mr OP,who tell u say i don wake up[/size] |
[size=20pt]NA 50-50 o..[/size] |
tanx 4 d tutorial jawe |
Hmm |
[size=20pt] Check dis awt[/size] https://www.speedtest.net/images/placeholder-mobile.png |
[quote author=obadiah777 https://www.speedtest.net/result/2304457919.png <<<< is mine good ? all you techies[/quote]guy,u dey enjoy o |
[size=25pt]na dem sabi[/size] |
![]() |
[size=20pt]lol,d guy resign afta we don collect wood medal @d awc.... Dat's Sadden o[/size] |
Dis can't b true o...cuz d scores wey i saw d other tym na 2-0 naw.,..wetin kum apun? |
miketonic: SOMETIMES...I LIKE TO EAT FEMALE JUICE BOX WHEN SHE IS ON HER PERIOD...I LOVE RED JUICE, IT MAKES MY TONGUE RED AND HAPPYo boi,kum see vampire o |
miketonic: SOMETIMES... I LIKE TO CHEAT ON MY WIFE EVERY THURSDAY NIGHT WITH 30 NAIRA ASHAWO AND THEN COME BACK HOME AND ACCUSE HER OF CHEATINGnw i knw dat ur brain is weird |
miketonic: SOMETIME...I LIKE TO WAKE UP MY WIFE IN THE MIDDLE OF THE NIGHT...AND THEN BEAT HER BECAUSE OF I AM THE MAN OF THE HOUSEgo 4 checkup b4 it's 2 late.,owkie |
mascot87: We are in the same shoe o,i dont know to talk or woo a girl and it is making me go crazy. When iI see a girl that iI like and iI mistakenly want to talk to her,it wil seem as if my heart wants to fail pumping @ 20 times its normal speed. HELP!!!!!dis is d "most weirdest" o lesson no 1: hv it in ur mynd dat d gal no fit kill u if u woo her Lesson no 2: get ursef a courage cuz u're a MAN nd nt a WOMB MAN |
Nw i knw say,wierd pple dey naija... ![]() |
emydot: i can be crazy at timespsychosis or neurosis |
Oh my my....na naw dem dey realize say moses na 1 kynd raw player abi?..mumu set of pple sha... M so hapi 4 keshi cuz d guy no dull himsef b4 noticing d ability of moses we go kill anythin 'killeable' if does mumu England FA try 2 make any move of snatching our moses o if dem think say dem get PDP trick of snatching playerz,dey shld also r'mba say we get BOKO GUYZ o |
Let's kip our finger cross,only tym will tell |
It may be safe provided ur upstairs dey intact.... |
Chelsea wins dis match o....4-2 is d final scores |
I dey smell airtel card 4 dis match o |

