Khayordhe's Posts
Nairaland Forum › Khayordhe's Profile › Khayordhe's Posts
d'banj [img]http://3.bp..com/-VHRUXURsqz4/T1c8g0fvPBI/AAAAAAAAaAQ/CIZuBawyv08/s1600/D+BANJ+3.jpg[/img] peter okoye [img]http://4.bp..com/_pG7dsDfReMQ/SuctnHtiixI/AAAAAAAAA-k/bFJn7ZvWRnc/s400/1.jpg[/img] lynxx [img]http://djwandae.files./2010/12/lynxx.jpg[/img] banky w https://nigeriamusicbox.com/wp-content/uploads/2012/08/banky-W21.jpg Naeto c [img]http://4.bp..com/-B-cs2Xze97U/UD4VdeCklVI/AAAAAAAALp0/a53kn5PzDAw/s1600/naeto-c.jpg[/img] DAT'S MAH LIST O RIP DA GRIN https://www.thenetng.com/wp-content/uploads/2011/02/Dagrin-1.jpg he shld hv be mah no 1 buh all d same sha i pray make im soul rest in perfect peace...so sad |
I pity u o,aketi...u wan implicate ursef abi? U think say dem no knw wetin ur guy,boroffice go do 4 oka-akoko?...make i no reveal ur secret online jawe 8 out of 13 don congratulate mimiko,u beta join dem,make u accept ur defeat "jejely" make u 2 congratulate d performer i can't jux imagine,d mumu man came 3rd nd e dey tok say d election is nt fair...shey u no dey shy ni? Even sef,ur tinubu neva tok u kum dey complain...stupid man |
According to results declared by the Independent National ElectoralCommission (INEC), Governor Dr. Olusegun Mimiko has won the Ondo State governorship electionconducted across the state yetserday With votes counted from 18 local governments in Ondo State, Mimiko , the candidate of the Labour Party, has garnered 260, 199 votes winning majority of thetotal valid votes in 13 local government areas of the state. Two of his main rivals, Olusola Oke of the Peoples Democratic Party (PDP)and Barrister Rotimi Akeredolu of the Action Congress Party of Nigeria scored 155, 961 and 143,512 votes respectively |
https://saharareporters.com/sites/default/files/imagecache/news-page-images-480-wide/page_images/news/2012/mimiko.jpg iroko jooor gbasibeeeeee..... Make i dey wait 4 my main man at alagbaka.. |
Wey 2baba? |
make dem announce d result chap chap o i no fit wait 2 see mimiko bak in alagbaka make oke nd aketi take heart jawe...if dem no win dis 1 dem go win 2050 |
Foolish man....im don c person wey neva load recharge card b4....no doubt abt dis,he's already a failure.... If im lyk it or nt,iroko go win...make im go enjoy is life tym 4 hell.... |
Sayfat: Now the true picture of Mimiko comes to the fore. He is a bat;not rat nor bird. The very problem he has with his supposed political foes. This is a campaign that has being going on against his person, now the confirmation of the allegation.shey pdp govt no even beta pas d 1 wey we dey see 4 south west naw,a situation whereby sum mumu pple wey dem elect as governors go dey use state funds do tithe donation to one yeye,thug,drug addict nd election rigger man wey call himsef tifnubu....mtcheeeew i pray make Baba God ALUU d stupid man 4 me,make south west dey free of god-fatherism |
Mimiko don win dis election....nt only dat o..akeredolu go hear d result lyk dis and he go commit sucide straight......watch out |
dayokanu: He is in a better stead cos he has 4 yrs already and he should talk about what he has done in those 4yrsmimiko dey on d defensive side line,he has 2 defend himself 4rm all d propaganda 4rm his colleague |
Even D audience sef knws dat oke dey tell lie |
Wetin oke dey tok sef?....d guy eloquency is to say gibberish...im dey compare agagu regime wif mimiko regime in terms of security during agagu regime who wan yahn wen some set of thug collect ur fone 4 ak,nt even d police...... abeg,carry dis guy out wit wheelbarrow jhur |
dorothy111: One a more serious note, Mimiko spent three and a half years developing primary educations, meanwhile the state university is a mess. How can you close a research institution? Forcing all the lecturer to go on leave. It's so sadget ur fact b4 u say anything my guy....can u r'mba dat during agagu regime,osutech licence was ceased bt thank God,thank mimiko....u can go and luk at d university right nw in okitipupa nd see wetin dey apun dere |
Yeah...mimiko don finish aseti o....i can't believe say akeku no do geomentry o |
Can u see anoda mumu comment 4rm oke....d guy dey tok say mimiko mega skul in all d lga's of ondo state is 2 much 4 pry skul student...i am so sure dat im pikin no dey go public skul o |
Can u see d stupidity of oke nw.....he's saying dat 4billion is 2 much 2 secure over 3million souls in ondo state......dem suppose give am dirty slap 4 whr im dey right nw....jux only my life sef,worth more dan 10billion naira |
gheto mum: I doubt if this Mimiko went to school, they asked him about Sea Ports he's talking about his achievements in "Abiye" projectjux trying 2 counter on previous comment made by oke |
Jux leave aseti alone o,u go see hw mimiko go deal wit him naw... |
Kunlegzy: like this pdp man want to fight, and besides he doesn't even understand the abiye programmei don tell u b4 naw dat oke is nt okay d guy jux dey yahn lubbish in other to stain d mimiko's abiye project |
Mumu dey call mimiko project a cosmetic one...i can r'mba o,during dere rally in Ak city d mumu hide im head under d cosmetic project wey mimiko do when dere was heavy down pour...nw i knw dat oke is nt okay |
Chelsea is da bomb right nw.....dem don win 2day's match already,no doubt abt dat....i wan make mikel score goal 2day o,make im mark is 250th appearance wit it..which him best of luck 2day |
Abuklaw: Being an orator doesn't mean sum1 has any positiv tins 2 ova d masses,d ondo state pipu didn't want iroko back in da goverment house.SIMPLE!! I cn conclude 4rm d ongoing of event in Ondo state dat Akeredolu wil win d gubernatoral poll.4 ur mind,mimiko is really working 4 d mass...when i say d mass,i mean those who are anticipating 4 gud governance since all dis yrs,those who can differentiate btw a gud and a bad governance in terms of comparism wit d previous ones....,nt those who are being paid/promised 2 b paid when dere imbecilic candidate got into office in order 2 perpetrate nd poisoned minds.....THE EFFICIENCY OF A MACHINE CANNOT BE 100% OKAY as u all knw.....though,mimiko may not be able to satisfy ondo state in evry ways but he had done a great job...634 project in 3 and a half yrs in all LGA's in d state,my brother no b smal tin o....we all knw dat one gud turn deserves anoda......ondo state pple are ready 2 go on a protest if mimiko gat less than 90% of d total vote cast kumin oct 20 cuz we can let some political vampires to suck our blood dry..... I don't lyk politics cuz am 2 small 4 dat and i don't want 2 b stained by d dirt in it...i speak on wot i see,i don't say wot i don't see....NAIRALAND NONI |
bosunolu:human being! Una no dey fear God....we thank God he's embarking on a cosmetic project but we can all see a clear difference and a wide gap btw dis administration and d previous ones mimiko is a man of peace nd d peace is radiating in ondo state....if na agagu regime nd u talk wetin u talk so ehn,by nw,ur house go don turn to ash....,..mimiko no dey tok 2much,i was so surprise wit wot he said all @ d debate..,..kudos 2 him mimiko go win d election kumin oct 20 even though i no fit vote 4 anybody.....lol |
Is dis love or madness? |
Adanyebe: why in EKITI and not LAGOS or ABUJA?... how do we stand to gain from this? does dat mean we'll be able to start manufacturing SAMSUNG products from here in Nigeria and start selling it to the rest of the world in years time?I think the Govt. shud try and be clever on this so as they dont sway talents from here for themselves and for the growth of their company only.I guess one is in LAGOS |