Khd95's Posts
Nairaland Forum › Khd95's Profile › Khd95's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 301 302 303 304 305 306 307 308 309 (of 320 pages)
Chadian police raiding BH camp.issoryt Wen was d last time NPF tried dat witout d army escorting dem ![]() Bigups tho for d recovery of dos weapons nd ammunition |
Cheeeei ![]() Crime no dy get age. Restrictions ![]() "as old as you r,u ill. Nevr change......" |
China and its crazy ideas Anyways nice one' but if their isn't any parachute m nt climbing dat shiii[color=#000000][/color] ![]() |
Is dis scale's twin sister ![]() |
Beastly car na dis type dy bully dem small small cars for roads ![]() |
Dis is a stage she must pass tru. Find a way 2 disuade her frm such act,nt snitching on her oooo. Dat ab.oki frm KD shaaaa ![]() ![]() ![]() |
Makamuanwuo:som pple dy smoke grass ![]() Som dy smoke weed ![]() som still day smoke dat local yoruba mat ![]() I dnt no wic one dis guy smokes,could it b astro turf ![]() |
Buhari dy tortoise mode abeg,liv him let him do his tin. Abi u wan make in drink nitro ni,D |
Outdated mumu proverbs ![]() Na slangs dy reign biko. |
Wetin ur thread dy find for front page ![]() nairaland mods dem sef don chop kawa,dem qo kick ur thread cormot like say na jabulani |
![]() dats moi face |
Mischievous pple @ it again ![]() Honor kiling is probably a culture in india bt som pple attached it 2 a particular religion !![]() |
![]() |
I love pepe for what he does best...harass nd bully players ![]() * Marcelo nko *Ivanovic *dani alves dos 3 use scope badt ehn expecially Marcelo,anoda faverite ![]() na ivanovic worse pass,he tackles recklessly ? |
Educative. I jst dy use corner eye dy onserv dat mugabe fact |
Smart child.. ![]() nd d guy been dy form single dy carry babes up nd down ![]() |
Presidential cows ![]() baba b like 'shey make i sell dos cows bail dos states' |
Barning oqoqoro in som states is like barning ewa agayin nd bured in lagos ![]() d day dy try dat las gidi wil shut down ![]() |
D latter looks more stately nd world class ![]() |
ki02020:stil sorry for u ![]() so u xpected him 2 ve said dis if GEJ had won ![]() Do u understand wot is called opposition Dy ar nw d opposition so xpect tins like dis 2 come frm d opposite camp. Tanks anyways for ur advice |
Mr Ben shey in for dash am out bfor ![]() |
ki02020:cheeeeei. Sorry for u, hes alredy a senator so wot political position r u talking abt ![]() |
Ridiculous ![]() so niaja folks r actually gud nd perfect at cheating ![]() ![]() ![]() ![]() wen students dy carry orijo(expo) entr class for naija undetected....shioooor dos students sef b learner
c as dem b like pharaoh |
Mumu pple. So he has beeen inserting his finger in their ![]() ![]() nd una no remove ur children or report d oponu man until nw ? |
Orubebe comes 2 mind again ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() if only men would treat their wives the way jega treated orubebe or wives would nt act like orubebe towards thier husby ![]() |
Kpor kpor kpor come nd shine ur shoe ![]() ![]() ![]() |
Head transplant ![]() Dis guy is crazy bt pple who r crazy enof 2 even tink dy can do d undo r dos who r actually doin it |
C as dem dy que behind my presido.... ![]() som folks back home jst dy misyan dust ![]() Baba take ur time nd do ur tin |
EasternPride:i wish there was sense in dis post ![]() |
Wot abt d one dat was crucified at Golgotha...isnt he a god ![]() |
What d OP didnt want 2 mention is 'garri ijebu saving lives since 1800'... ![]() i hope we dont hear death of garri consumers jst like d ogogoro's, ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 301 302 303 304 305 306 307 308 309 (of 320 pages)
