Khvnggift's Posts
Nairaland Forum › Khvnggift's Profile › Khvnggift's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 13 pages)
Dis man travel pass d number of summit wae we dae c fr here self. Una sure say no b London he wan go. |
Mak d grl use her brain oh
Jst commot ani money or contract u set ur hands on.
Hw i wish na me. 100 mill go commot fr dat office. |
OVA200:If person na FTC lala dae pay am? |
emmayayodeji:I tot i was d only one wu noticed . He jst got d number . Dis stori is Lame Jor |
Need fr speed n Fast n Furious look @ wot u ve caused.
Chia woman fr dat mata |
NwaAmaikpe:Hw can u b dere n she wil buyin a vibrator. Dude u re her vibrator jor |
Guys wait . U sure say no b one scene of one Nollywood films b dis.
Coz na only naija films dae b lyk dis |
;DMerlin of our time.
Weldon Sir ;DMerlin of our time.
Weldon Sir |
i knw undastand una c d fire as im tak dae cum or wot |
|
Abeg wu knw ani of her film name. Mak ee epp me wit d title..
Were is hushpuppi self ? Afta he don reduce he nose he jst scarce self..
Hushpuppi com and confrim weda its fake oh..
1.3 mill hw much u go dae cari fr inside im no go pass 200k self.
D bag ugly self Abeg wu knw ani of her film name. Mak ee epp me wit d title..
Were is hushpuppi self ? Afta he don reduce he nose he jst scarce self..
Hushpuppi com and confrim weda its fake oh..
1.3 mill hw much u go dae cari fr inside im no go pass 200k self.
D bag ugly self |
I no understand d culteries re dae made off diamonds or gold.
Naija self ehn
83mill fr food . Hw much fr Bag or rice or beans.
D food self no even show fr dae body self |
If na nigeria cheetah dem no go touch.Dem go dae c am true cage fr Zoo.Wel nt my business If na nigeria cheetah dem no go touch.Dem go dae c am true cage fr Zoo.Wel nt my business |
Blackhawk01:Una wan jst kill person wit laff. Person wae no Blow wit five star na on im own he wan cum blow. Mak we wish am Luck |
Offpoint:08116063234 |
Afrok: ![]() Afrok:.. Guy na u oh.. Is it ur singhn allow her sing her sing jor |
i wil advise u to jst forgive and forget about it .. U 2 cheated .u both re even nw. Wot else u re nt sure she had sex wit him u knw. It might jst b a chat . Get her a new phone she shuld b sensible enof nt to change her FB and Phone password again so u watch her very wel. U shuld alro hav a conversation wit her since mariage is cot commincation . Hope it works out fine . Stop drinking |
I prefer Marvel i dnt knw y flash is nt in Marvel oh .. Bt u gat to agree dat sme DC movies re good.. Tak fr instance this years Wonder Woman it was a success |
[quote author=Vanityupnvanity post=62726173]yes, by my mum. she loved me so much and could not go to bed without seeing my face for a whole day. this fateful evening she came to my house and called me,then I went out. I didn't know my mum was targeting us. I went out to meet her and we gist for few minutes. as teens you know we had to be in the said position before seeing her off when suddenly my mum appeared like a ghost and disgraced us and threatened to report her to her mum and barked at me to enter the house. lastly, we met in college of education, and............... you know the rest. I dnt knw d rest oh pls emphasis [quote author=Vanityupnvanity post=62726173]yes, by my mum. she loved me so much and could not go to bed without seeing my face for a whole day. this fateful evening she came to my house and called me,then I went out. I didn't know my mum was targeting us. I went out to meet her and we gist for few minutes. as teens you know we had to be in the said position before seeing her off when suddenly my mum appeared like a ghost and disgraced us and threatened to report her to her mum and barked at me to enter the house. lastly, we met in college of education, and............... you know the rest. I dnt knw d rest oh pls emphasis |
Abeg wu knw ani of her film name. Mak ee epp me wit d title..
Were is hushpuppi self ? Afta he don reduce he nose he jst scarce self..
Hushpuppi com and confrim weda its fake oh..
1.3 mill hw much u go dae cari fr inside im no go pass 200k self.
D bag ugly self
If na nigeria cheetah dem no go touch.Dem go dae c am true cage fr Zoo.