KiddoiLL's Posts
Nairaland Forum › KiddoiLL's Profile › KiddoiLL's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 74 pages)
Dat was how dis chick i was into was screaming MMM upandan n saying its real its real, she got my frnd to try it out who in turn wanted me to try it out.. i warned em both but dem no gree hear... fast forward, my guy startrd with 50k.. so a month later.... ME:Guy where ur MMM money n gain na ?? HIM: E get wetin happen, dem say make we wait say dem wan pay pple fess, e sure me say i go c my money. 2 months later.. ME: guy howfar MMM (now trying to gloat about it) HIM: Dem say d money still dey na, come dat girl u dey eye na werey o, so my 50k wan go lyk dat. ME:
|
Free him ?? "the campaign for his release was based on the premise that if he is released, he will help the police in cracking other high profile cases." for wetin ?? na now we dey see am ?? Even the whites don't free people like this, he'll have to be in prison, then if you need his knowledge in solving the damn cases you want, you can take d case to him for advice...Bullshiiiiit, so just cus his wife cried and showed us the kids crying..the other families whose lives they ruined doesnt deserve justice ?? Nigeria still has a long way to go |
Funlord2:must u do dis whole NCAN shit every time ?
|
steppins:you realised she's human right ? human... and a woman for that matter, her nerves aint dead....maybe the fvckin was too much fr her nerves to handle
|
I cant judge or bash her.. i can only say she's a woman, she was raped, whether she enjoyed it or not. She was forcefully taken. Her moaning show she's just a human afterall. |
wetin man no go read fr NL here ? |
Men always falling apart whenever women gets pucci involved. Oya as she don bite d d!ck make she cont to use am na |
Still waiting to see d butt
|
LaLa and mynd44 right now posing for snake selfie.. Lala no dey joke with anything snake, mynd44 on the other hand, hin just want to dey flex
|
[quote author=fineboynl post=57683942][/quote]"you can't pass by without noticing her good shape built, her hips and massive butts." And you come dey see snake u come dey find our advice, we dey follow you view the "massive butt"?? No go let me swear for u o
|
Morning, Evans. Noon, Evans. Night, Evans...even for midnight Evans !! shey una wan kill person with Evans ni
|
and dz crap go reach front page |
R.i.p to the dead |
"on behalf of Arsenal families we reject her" got me cracking my ribs....y ? bet why ? wetin...see wetin wenger cause
|
Yelutide:Dat wan na story u dey tell am.. dats what he gets fr spending 260k on phone
|
Gourdoinc:That's too extreme please |
NwaAmaikpe:And u have something to offer to the national team or watford ?
|
I'll say he knows there's no way he's escaping this. Not with all the truth and proofs the police got on him. The reason he keeps spilling the truth I think is because he seeks redemption. Spilling the truth would only make it easier and faster for him cuz no matter what, he's going to pay for his crimes. Now as far as i know, that redemption he's seeking, oboy he will never see it in Naija here, not with all the things he has done. His redemption business is with God, and even though as humans, its fair enough for him to be punished. With his regrets, and confessions it means he's human after all and deep down in all that darkness. There's still hope that he can be saved |
First how old re u ?? if things are dat hard, u should consider doing a part time job to take care of urself. Sale boys ? not bad, salon where u cut pple's hair n get paid ? not bad... anything u knw u can. Then hopefully u can even earn little money to assist u whenever u need it. dont feel or think, "how i can b a salesboy or dz or dat job ? " nobody owes u anything, frnds will mock u, girls might laugh u n all dat... but u hv to do it fr urself, d world is there for anybody to conquer. Trust me depending on someone totally doesn't help. Now i dont mean be a barber or sales boy, just find something to do to earn money while you school |
Airforce1:who u dey warn let guys dat are sharper nd wicked come across her let see if u'll post #selfie with bae.... if e sure u, drop her contacts let us test her fr u to knw if she loves u... if dem snatch am, i dinnor know about it o
|
Nigerians...una no go change |
Have u guys noticed dat so called Christian marriages who claim to know d word of God are d ones mostly with marital issues, like they get thousands of reasons to divorce.... by em whity who we claim we re more religious than still try pass us fr dz level, most of their divorce cases re based on infidelity by a partner |
spiritual flogging
|
my padi dem dey vex me with dz wan enh
|
CROWNWEALTH019:Na ur type dey mislead women and most young girls with ur way of life. So just cuz d guy is still struggling and not yet madly rich, he doesn't deserve a woman in his life ? ngwanu carry on
|
nkowalo:which person sister ? Na Op sister ? |
Nice pictures....oboy dat wan way hin papa tie hin cloth join bed enh try am fr naija...ur wife go chop u raw |
humans xev... the number of stories about humans stabbing, or murdering the partners this year enh, akanfitbilivit.. enh he or she is cheating on u... let him go ! let her go ! Even tho he/she cheated, he/she aint an animal goddammit !! dont let a moment of anger ruin ur life over just a guy or lady |
I hear u.... way be say na fuel and diesel person go fit buy bfr hin enjoy light.
|
NwaAmaikpe:Really u would say such about a young child Na wa o.... Na u get d pikin ?? They chose to call her Blue Ivy, nd u no like am, as if to say we Nigerians dont give our kids funny and weird names too sometimes"Not that nonsense Blue Ivy they gave that their ugly girl" Shior !!
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 74 pages)


let guys dat are sharper nd wicked come across her let see if u'll post #selfie with bae.... if e sure u, drop her contacts let us test her fr u to knw if she loves u... if dem snatch am, i dinnor know about it o