TV/Movies › Re: BBNaija: Zita Throws Food At Rooboy, Sparks Physical Clash by KingDashx(m): 9:17am On Sep 26, 2025 |
Omo nobody watches this show. Country hard.. some people never eat but this girl dey troway foood |
Phones › Re: Is It Just Me Or Are Phone Brands Doing Better These Days?! by KingDashx(m): 9:15am On Sep 26, 2025 |
Phone na phone As long as e dey call and text Nothing concern me with anything |
Jokes Etc › Re: This Is How Ants See Men (photo) by KingDashx(m): 9:13am On Sep 26, 2025 |
How una know |
Education › Re: Simbi: Where Is She Now? by KingDashx(m): 9:22am On Sep 25, 2025 |
She for don die by now Or she for don old with grandkids.. |
Education › Re: What Human Innovation Has Blown Your Mind The Most? by KingDashx(m): 9:11am On Sep 25, 2025 |
uchwar1: I will say Hilda Baci's jollof rice cooked with the largest pot that almost embarrassed her while weighing. You no see aeroplane Electricity AI Technologies Na scarp thing |
Romance › Re: What Can Make A Woman To Stay With A Man In This Situation? by KingDashx(m): 12:44pm On Sep 24, 2025 |
doctore212: Abeg I forget my wedding ring for olosho house yesterday after work.
And na pure gold ooo
I go back this morning the girl dey claim she no see am.
I dont know what to do otilo |
Phones › Re: Please Help. My Facebook Account Of 16years Was Disabled. by KingDashx(m): 12:39pm On Sep 24, 2025 |
Mark Zuckerberg dey vex now eh Many boys for my area don broke. Because him don kill thier account tire |
Romance › Re: If A Woman Asks/invites A Man For A Date, Who Is Suppose To Pay by KingDashx(m): 12:30pm On Sep 24, 2025 |
Is that a trick question |
Celebrities › Re: Davido Buys 2025 Mercedes G-wagon For Chioma (Video, Photos) by KingDashx(m): 12:00pm On Sep 24, 2025 |
I never see simp like this guy for my life That's why wizkid na number 1 always. |
|
Romance › Re: Rapture Panic Sept 23rd And 24th! Are You Ready? by KingDashx(m): 11:57pm On Sep 22, 2025 |
I remember when dem say the world go end in 2012, omo naso one guy sell all him property finish still give all the money to orphans say God go reward😂😂😂🫡 |
Career › Re: Names, Pics, Ages Of United Capital Employees Who Died In Afriland Towers Fire by KingDashx(m): 11:22pm On Sep 22, 2025 |
Yorubastardz: Ndidi Osaemedike-Okeke
This Igbo queen didn't deserve this at all.  omo una like problem for this nairaland eh😂 |
Politics › Re: Military Gear Of The Nigerian Army by KingDashx(m): 11:20pm On Sep 22, 2025 |
Airforce panthers Omo one of my friend get the complete military gear, the thing fit am die
Me sef na to join navy or Airforce next year like this🫡 |
Travel › Re: My Brother Dash Me This Big Money by KingDashx(m): 11:09pm On Sep 22, 2025 |
Guy I dey happy for you oh You suppose use the money buy two glks |
Family › Re: My Elder Sister Has Cut All Of Us Off - What Can I Do? by KingDashx(m): 10:41pm On Sep 22, 2025 |
This guy get mind oh You carry 500k gaga dey give church.
Before giving anybody 1 naira, your elder sister should have been number 1.. can you imagine your life without her helping you?!
Bros you no try at all. Haba you don fall my hands. |
|
Sports › Re: BREAKING: Ousmane Dembele Named 2025 Ballon D’or Winner by KingDashx(m): 10:00pm On Sep 22, 2025 |
seunmsg: I’m an Arsenal fan. I’m just being objective here. ok up gunners Premier league na una own this season. |
Sports › Re: BREAKING: Ousmane Dembele Named 2025 Ballon D’or Winner by KingDashx(m): 9:55pm On Sep 22, 2025 |
seunmsg: Dembele did well last season to deserve the Ballon D’Or. However, he’s a one season wonder who won’t be able to replicate that kind of form going forward. Lamine Yamal should hold up his head, he’s the future of football. His time will surely come. all this barca fans.. 5 years ago yall said the same thing about mbappe, how's that looking for him |
Sports › Re: BREAKING: Ousmane Dembele Named 2025 Ballon D’or Winner by KingDashx(m): 9:53pm On Sep 22, 2025 |
Dembouzzzzzz🫡
Mbappe no go fit sleep well tonight |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: 2025: Lamine Yamal Wins Men's Kopa Trophy by KingDashx(m): 9:40pm On Sep 22, 2025 |
Melagros: COMRADES, see small boys dey achieve what some of us no fit achieve as old as we are
What is the matter? as you dey like this, e get plenty people wey old pass you but never achieved anything too.. think hard. |
Romance › Re: Tomorrow Will Make It My 40th Birthday With No Single Achievement by KingDashx(m): 9:30pm On Sep 22, 2025 |
AllBlack: Yesso Everywhere mara mma. we are here today, gone tomorrow. I swear.. nothing dey this life na to enjoy |
Politics › Re: Military Gear Of The Nigerian Army by KingDashx(m): 9:27pm On Sep 22, 2025 |
Nexttpage: just 1 original night vision cost reach 75k$, na Wetin you wan make 9ja govt put body?!  baba you no lie.. I just Google am, e reach 195m for naija money. Omo military gear cost oh |
Romance › Re: Tomorrow Will Make It My 40th Birthday With No Single Achievement by KingDashx(m): 9:14pm On Sep 22, 2025 |
AllBlack: Even Dangote dey owe money but business keeps moving.
I am not worried. oya na Everywhere good🫡 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: 2025: Lamine Yamal Wins Men's Kopa Trophy by KingDashx(m): 9:00pm On Sep 22, 2025*. Modified: 9:24pm On Sep 22, 2025 |
Dembouz for ballon dor.. WE ARE PARIS Best club in the world🫡
Mbappe go win best transfer award, You see this LIFE, just get patience. |
Romance › Re: Tomorrow Will Make It My 40th Birthday With No Single Achievement by KingDashx(m): 8:10pm On Sep 22, 2025 |
AllBlack: Bros na business. No be once e happen. Na small small... plus and minus... but na just one RIGHT transaction go reset the whole thing and if the debt gets bigger, life goes on.
The important thing na to wake up everyday with agenda and HOPE. omo na wa oh God go bring money come make you pay |
Properties › Re: Lady Built #500m Mansion In Lagos In 9 Months After Opening A Clothing Store(vid by KingDashx(m): 7:46pm On Sep 22, 2025 |
How you take know say this house na 500m |
Romance › Re: Tomorrow Will Make It My 40th Birthday With No Single Achievement by KingDashx(m): 7:43pm On Sep 22, 2025 |
AllBlack: Life no hard oh.
This one dey cry say he no get money, me dey here dey cry say I dey owe over 6 million naira but I siddon here with beer and one soft boooory. Life goes on. We MIGHT cry later but for now, let's enjoy the laughter. 6M baba wetin you buy with this kind money |
Romance › Re: Tomorrow Will Make It My 40th Birthday With No Single Achievement by KingDashx(m): 5:32pm On Sep 22, 2025 |
Life is hard |
Politics › Re: Four Deaths Too Many!(photos) by KingDashx(m): 1:30pm On Sep 22, 2025 |
Lagos state no get joy |
|
Crime › Re: FBI Arrests UK-Based Nigerian Fraudster, Ajibola Oduntan Over Ticket Scam by KingDashx(m): 12:18pm On Sep 19, 2025 |
FBI no be like efcc If you do fraud them Go bust you like buster.
Na all this kind people dey make visa hard, how you go scam people 350k dolls haba.
Omo yahoo boys for nigeria dey learn from the YAHOO BOYS wey dey yankee🫡🫡 |
|