Kingfish542's Posts
Nairaland Forum › Kingfish542's Profile › Kingfish542's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)
Totalitarian:point noted, no need to get Savage...... everybody just rude for this thread oo.........e be like say na cultist just fool this thread sef.....Jews no dey rude like this......other confrats full here dey happy..... dem go still cast una own as well..... pls after the word savage I was no longer talking to you Abeg no quote me again |
Totalitarian:but the OP suppose fit track am like the other guy wey he talk about....how come he need number.....OP Abeg burst them make dem no dey doubt you, u dey prove them right oo |
and he wants to explain all that happen over the phone