₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,799 members, 8,423,799 topics. Date: Wednesday, 10 June 2026 at 10:08 AM

Toggle theme

Kingfish542's Posts

Nairaland ForumKingfish542's ProfileKingfish542's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)

CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Kingfish542: 2:08pm On Jun 05, 2020
subcbouy:
All this hype scores is even more dangerous in this our hemisphere. You say:" I'm not a cultist" and you are helping to count scores, aren't you foolish? You are no different from these deluded ones. Say no to killing, no to cultism.
bro, I don't support the hyping but hyping the wrong people is even worse.......this is social media and misinformation can kill. about counting scores...... no vex,na lack of livescores dey cause am.lol.
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Kingfish542: 1:43pm On Jun 05, 2020
Macro231101:
Oga I nor need to follow u Oga ,from your response I go know say u be SEC man,d hype man may dem fall u know wetin e do,abi dem dae carry dae kill person,Na maph first start am ,when dem nor fit face Aiye alone dem carry 10milla go give Eiye Head may dem join fight... Na so Eiye join fight so tey d matter leave school come enter street... Oga i be Edo boy I see many killings.. I nor glorify any frat but truth need to be told...so nor they talk only on hear say alone....how Eiye go win Aiye for Edo state...there own mother temple
e show.......Edo,delta.....e show well. The talk funny
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Kingfish542: 1:39pm On Jun 05, 2020
packwelljo:
Aiye and lies all over the place!

It's better you say Cultism no good than make you dey change Monica's and dey lie all over the place.

Cultism is MAN wickness to another man and it should be frowned at. I do not belong but have read in papers, watched on Utubes and seen on social medias several thing which are facts which tend to prove you hype as total lies.

Eiye stronghold is all over South West to Kwara, Kogi, Edo state and Delta state.

Lagos, Ogun, Osun, Ondo, oyo, Ekiti, Edo, kwara and Kogi states na Eiye. No 2 ways about it ( Bucca dey come 2nd for Kwara poly and Mapoly and dem still get mouth too for Unilorin.

For kogi Vickings comes 2nd to Eiye.

For Kwara Aiye comes 2nd to Eiye for Offa poly

For Benin na SEC dey lead Aiye ( No be lie as it's all over Utube now- Everyone can verify) it's like Aiye kills one Eiye and Eiye kills 3 strong Aiye( Many Aiye no 1, Chief priests, coordinators, butchers etc don fail finish na new small small boys wet dem bam dey try do all they can to level score but dem no fit.

The clash about Maf and Eiye fighting Aiye started when Aiye dropped a maf guy wey dem dey call hypeman inside campus and maf Aiye fight started.

Eiye later joined Maf and almost 50 Aiyes got killed in the clash.

Aiye got trapped in Benin and couldn't escape but where calling for reinforcement from other Sites outside benin.

They came but Aiye kept losing and they decided to go for a peace talk with the Maf thinking say dem should be able to defeat Eiye. grin

O boy, na so another war start and Eiye wet still dey vex for John Terry Eiye street No1 wet Aiye go Kill for pooling unit enter dem again because wetin Eiye do Aiye after dem fall Terry never do Eiye. Go check scores for Benin, Ikorodu, ibadan, ogun state, Ondo, ekiti, kwara etc and it will it will clear your doubt because it's open.

Tell the truth - After Eiye fall Roka and Aiye retaliated and killed some Eiye inbetween that Aiye reprisals 3 to 4 Aiye fall.

Now come out and tell how many Aiye don fall some Eiye dey carryout steady reprisals?

Tell truth wetin Eiye do Aiye after they killed those 2 boys for Owo? What about wetin Eiye dey do Aiye for Ekiti?

I no say Aiye no dey try but you're over hyping Aiye to make it look appealing to all these small innocent boys who no next to nothing.

Please Everyone should stay off Cultism or else they will face the law of the Land when caught committing Crime or violence.

A word is enough for the wise.
also that ikorodu that u mentioned, I live in ikorodu and ask anybody in ikorodu..... na strong aye territory be that......no let video confuse u oo.....misinformation is a bitch
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Kingfish542: 1:36pm On Jun 05, 2020
packwelljo:
Aiye and lies all over the place!

It's better you say Cultism no good than make you dey change Monica's and dey lie all over the place.

Cultism is MAN wickness to another man and it should be frowned at. I do not belong but have read in papers, watched on Utubes and seen on social medias several thing which are facts which tend to prove you hype as total lies.

Eiye stronghold is all over South West to Kwara, Kogi, Edo state and Delta state.

Lagos, Ogun, Osun, Ondo, oyo, Ekiti, Edo, kwara and Kogi states na Eiye. No 2 ways about it ( Bucca dey come 2nd for Kwara poly and Mapoly and dem still get mouth too for Unilorin.

For kogi Vickings comes 2nd to Eiye.

For Kwara Aiye comes 2nd to Eiye for Offa poly

For Benin na SEC dey lead Aiye ( No be lie as it's all over Utube now- Everyone can verify) it's like Aiye kills one Eiye and Eiye kills 3 strong Aiye( Many Aiye no 1, Chief priests, coordinators, butchers etc don fail finish na new small small boys wet dem bam dey try do all they can to level score but dem no fit.

The clash about Maf and Eiye fighting Aiye started when Aiye dropped a maf guy wey dem dey call hypeman inside campus and maf Aiye fight started.

Eiye later joined Maf and almost 50 Aiyes got killed in the clash.

Aiye got trapped in Benin and couldn't escape but where calling for reinforcement from other Sites outside benin.

They came but Aiye kept losing and they decided to go for a peace talk with the Maf thinking say dem should be able to defeat Eiye. grin

O boy, na so another war start and Eiye wet still dey vex for John Terry Eiye street No1 wet Aiye go Kill for pooling unit enter dem again because wetin Eiye do Aiye after dem fall Terry never do Eiye. Go check scores for Benin, Ikorodu, ibadan, ogun state, Ondo, ekiti, kwara etc and it will it will clear your doubt because it's open.

Tell the truth - After Eiye fall Roka and Aiye retaliated and killed some Eiye inbetween that Aiye reprisals 3 to 4 Aiye fall.

Now come out and tell how many Aiye don fall some Eiye dey carryout steady reprisals?

Tell truth wetin Eiye do Aiye after they killed those 2 boys for Owo? What about wetin Eiye dey do Aiye for Ekiti?

I no say Aiye no dey try but you're over hyping Aiye to make it look appealing to all these small innocent boys who no next to nothing.

Please Everyone should stay off Cultism or else they will face the law of the Land when caught committing Crime or violence.

A word is enough for the wise.
dem dey hype aye, so what does it look like u are doing now with eiye......na only numbers eiye get because of their 5 minute bamming.......any other thing just 4get.......it seems like dey get south west but its not as it seems.... anytime dey get clash, after some time, my guy go show me the peace agreement wey eiye sign after dem fall plenty. probably Ibadan and Ogun,any other place for southwest...I dont think.....na numbers dey deceive people. The fact that you mentioned Benin and delta, shows u don't know what's going on.....aye 4 Benin....the reason aye went for peacetalk with maph was because maph had already signed an agreement that states that any maph as long as he's inside the walls of uniben is a Jew, but ayes broke the agreement and fell one maph inside campus.......as for eiye dey av some stronghold area 4 Benin wey dem dey use count well but when it comes to Benin in general......leave am 4 aye.......I don't even want to mention their mother T, no go area. not to talk of east. even the particular war u are talking about don end since,eiye call 4 peacetalk....na anoda one dey on like this.

at the end of the day all na vanity upon vanity. saynotocultism# e no dey pay.....they should all be resented but at least no give credit to the wrong people. person wey hear na go think say e dey safe 4 Lagos as an eiye ...... na misinformation be that
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Kingfish542: 7:24am On Jun 05, 2020
Neddstark:
Eiyes dominate SW just like Vikings dominate SS. Saying Aiyes kill Eiyes with a 53-2 margin is ridiculous. From the info I hear in Lasgidi, Eiye kill Aiyes very well. No cult is greater than the other. If you are marked liked the boy in the video, you are done for. No, the news doesn't pain me. Cultists killing themselves is a good way the society is purged off its misfits.
do you stay in Lagos bros.......eiye dominates in numbers by far......but I haven't actually heard of a war they won against aye in Lagos, I remember some time ago,one guy of mine who is an aye always show me the peace agreement signed by them.........I don't know about Ogun and Ibadan sha...........but na dem sabi sha.....me I support population reduction.
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Kingfish542: 7:17am On Jun 05, 2020
tolijascro:
Lol I no just one talk make person no start to dey map me too say I be this or I be that but u see ehn those fabricated scores are all lies no be only ikorodu own self the bariga oshodi and the rest ain't true too no be today Ayes dey kill two rival frat members say na 10 then kill and then Sabi deny some of their members wey fall too...(e dey be like bleep up to them)me dunno wetin the two rival groups one gain inside this senseless killings up and down..I just pray the cult war can end one day the way youths dey waste for war no be here especially in Benin Lagos pH and makurdi..
lol.....when you dey call markurdi and Benin, just leave Lagos out of it..........nothing dey happen 4 Lagos.........for markurdi and Benue,all those things na normal 4 them,fight no dey end......I pity Jews wey dey stay 4 such areas
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Kingfish542: 4:40am On Jun 05, 2020
Neddstark:
As in ehn. It is very annoying. So Aiyes are invincible abi?
of course its unverifiable to you but its not verifiable to actual men or people living in such vicinity .......2 pple play match,1 must win na.......why such harmless news dey pain like dis.......I wonder oo
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Kingfish542: 7:45pm On Jun 04, 2020
butterfly777:
Don't come and be deceiving people with unverifiable scores here.

And stop hyping any gang.
what the Bleep is wrong with nairalanders like this.....any small thing dem go say person dey cult.....person wey dey cult no go talk say e no dey cult....av u seen them gather around b4,they are very proud and happy......I wqsnt the one that posted it, I live in ikorodu and I now scores 4 there........am not hyping anything, go and ask............ Abeg no quote me again.......laalas all of dem na waste,both who lead and who dem lead........ person no fit quote in peace again....the next thing wey I go hear now na drop number
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Kingfish542: 4:05pm On Jun 04, 2020
dontknownutn11:
My people, my guy updated me this pics ftom Ikorodu...WHAT SHALL IT BENEFIT A MAN..
guy....where u get this from. lol.... I get am since but deu fear to post am since.....dem say ayes dey lead 4 every corner.......but I don't think that ikorodu score is accurate sha.....but dem say ayes dey lead every corner
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Kingfish542: 12:20pm On Jun 04, 2020
Passionate888:
Some still dey align with their members o, I know of 1 wey boko kill some years back, his group (Vikings) mourned him. The story was even on NL with pictures of him.
not some,na most of them
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Kingfish542: 11:02pm On Jun 03, 2020
Chidexter:
I don get personal matter with one like that nothing happen and nothing go still happen. Upon the names and sailings wey him dey into, Him and his clique couldn't and cannot do shit.
Las Las dey even buy me drinks come beg for forgiveness.... Shey na Dem talk say forgiveness is a sin and he who price must pay..... If I use that code that means on a normal I no suppose forgive them and Dem don price so dey suppose pay, but nothing concern we the Jews with that kind thing.

I be Jew no mean say I no know anything. I don't hide behind new moniker or remove my pictures because of one yeye cult group or the other.

In life it's better not to step on anyone's toes cultist or not, cos infact most times na Jews fit Bleep u up at anytime...
because u get problem with one particular squad (not cult o) just one squad, and nothing happened doesn't mean u can try it with another squad and nothing will still happen........no be all of dem dey follow who price must pay.... some of dem still get some emotions...... but dere are others....... as long as dey can do what u cannot do which is killing, I say avoid them if possible, except u wan enter life war as a Jew......
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Kingfish542: 10:07pm On Jun 03, 2020
Kingfish542:
its not a shame to give people that can kill u their space, they don't see killing as bad, especially when u can't kill like them.. u might bliv in SARS and all that,u will call DSS whenever any body try but the truth is what if u don't get that chance to do that and they kill you.......I have seen sm1 that took undertaken..... if anything happens to someone he will be held responsible...... he waited 4 three years, he waited 4 h to graduate, killed him and ran away from the town,he was prepared...... where was the SARS then.
also when I say a cultist can track u, I don't mean, a cultist that u told shut up on Nairaland. someone like the OP now, if he identifies himself, there are hundreds of people willing to go to any length,they don't mind, the entire movement will make it a goal to find him and guess what, the same DSS cultist who u think are ex cultist and dont care about the movement anymore will be the ones to supply some info
there's also a case of a student that reported a cultist and got him expelled..... he was undisturbed by by the rest members......he felt on top of the world......two years later.....he was killed outside school. what will a moment of patience and perseverance cause instead of making enemies with people that kill 4 sport
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Kingfish542: 9:58pm On Jun 03, 2020
Nostradamus:
leave them!!

Some still think cultists are the biggest threat to this country. I smh for some people on this thread.


Imagine rushing to create another new moniker because of the fear of cultists here.one thing that guy don't know is that these cultists making mouth and threatening to track someone here are also afraid of the person they are threatening,that's why the cultists too are rushing to create a new moniker,use the new moniker to threaten the o.p and after some days,dey delete the moniker.



why is it that hardened cultists always get jittery and fearful whenever they hear the name "SARS"?. just pretend as if you're calling sars and watch how they will pick race.afterall,it's known all over that most sars operatives were former cultists.


I insist,a confident Jew who know what he is doing,will fvck up a bunch of cultists big time.
its not a shame to give people that can kill u their space, they don't see killing as bad, especially when u can't kill like them.. u might bliv in SARS and all that,u will call DSS whenever any body try but the truth is what if u don't get that chance to do that and they kill you.......I have seen sm1 that took undertaken..... if anything happens to someone he will be held responsible...... he waited 4 three years, he waited 4 h to graduate, killed him and ran away from the town,he was prepared...... where was the SARS then.
also when I say a cultist can track u, I don't mean, a cultist that u told shut up on Nairaland. someone like the OP now, if he identifies himself, there are hundreds of people willing to go to any length,they don't mind, the entire movement will make it a goal to find him and guess what, the same DSS cultist who u think are ex cultist and dont care about the movement anymore will be the ones to supply some info
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Kingfish542: 1:45pm On Jun 03, 2020
Softadidas:
sorry bros I have been commenting on this thread since it’s inception but since it’s riddled with threats and I really know what this pple can do, I stopped commenting but I had to creat a new profile just to reply this particular comment. I’m not glorifying this pple but it seems you don’t know how deep cultism has eaten into the system. Yes they are ruff raff but they can track someone and be brutal when need be. Let me tell you how. In my state, the state headquarters of police is laden with cultist that I don’t know how but they have successfully divided theirselves. Anti cultism has several eiye members in its squad, while anti kidnapping and cyber section has a few ayes in its section. I don’t know how they did but this one nor be them tell me cause I have been there( Arrested because of yahoo tho)
anti cultism wan go burst and they got info that na eiye man or house, they will abort the mission and send another squad or department. Just last week, police burst for my area took some boys inside their hilux but area boys nor gree becos they know the squad say na the same cult group about 2 of the officers belong to and last last na 20k solve an and the boys were freed.

My point is don’t underestimate them, they could contact this fellow members in police uniforms and use their equipments to work. Abi you feel say police nor know all the cultist, even the street a police officer stays, he know everyone but why is killing still rampant?

Abeg fellow non cultist, this fight is not for us, stop commenting, you don’t have back up, your family is struggling, OP won’t be there if he set, them why are you putting head and been aggressive at other people’s fight. PEACE EVERYONE
very correct....if u think cultism is only for street thugs,think again, a cultist can track u the same way a DSS can....they av almost the same access, all they need to do is make a few calls to govt officials who are also their members ....cultism is deep....please try not to step on some toes, be polite
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Kingfish542: 6:50am On Jun 03, 2020
JJTeam:
Don't get me wrong, am all about change and all bout peace but people here the Hype wetin the no personally witness, making it difficult to take you guys serious. Everyone da hype bloody egede lol. Those of them way we done fall the no go ever find their dead body #case close. Na who dead body the find get CASE.
see this foolish cultist.......jakujaku (JJ) no go save you.....when your rivals come for you........how grown up person go dey call himself bird and u cannot fly.......stupidity is inherent in u and ur people
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Kingfish542: 6:45am On Jun 03, 2020
gideonite98:
Kegites just drum,sing and drink in my side
Not cultism related at all
Just asking cause I know someone who is a member
if other cults are left alone like kegite,u think they will be killing anybody...... krgites drum,sing and drink just because they are left alone and they aren't interested in supremacy battle........but get on their wrong side and u will see.......of they are so peaceful why do they have weapons in their possession....... for what..........cult na cult......if u think kegites is peaceful......then a bunch of people can also say bucanner or pc is peaceful to a large extent
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Kingfish542: 6:08pm On Jun 02, 2020
25tolife:
bros so you to see the mata, the guy just too dae daft very dull sef. Thanks sir

cc: phillmore59
lugo99 and the
gaeyyman kingazubuike
bros, I know say no be from this thread una start this stuff, e follow u from one other thread enter here....lol......e be like say he like you.
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Kingfish542: 1:25pm On Jun 02, 2020
gideonite98:
Good morning Bros
Abeg I wan ask if pesin wan leave kegite
Will they refuse him or attack him like the way cultists do or you're free to leave anytime
first of all, differentiate between kegites and any other cult
CrimeRe: Ikorodu Cult Group Kills A Rival Cult Member (Disturbing Video) by Kingfish542: 7:45am On Jun 01, 2020
JJTeam:
This man obviously come to Ikorodu to carryout a hit but was unsuccessful and those fool has the nerve to pronouns war on their superior #Bloody Egede. Any strange face we see for ikorodu na canal. Na them go price wetin the no fit buy.
I'm sure this guy doesn't stay in ikorodu oo,just coming here to hype eiye bloody cultist...........eiye wey dem no dey see 4 ikd, dem do video finish all of dem run go hide.......wetin b scores after the video if u get mind answer without lie
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Kingfish542: 7:15am On Jun 01, 2020
freshkpomo:
I will not defend him before you cos you are not God that will judge him.

You fail to see the part where I said he was feared and respected, him get connect with top politicians die cos him mind dey back. But one thing he hated was to shed blood. The current war for Benin, him get one hot-spot currently them never kill person for there while he was alive, but currently people dey drop there steady.

You think say na all of them dey happy with this killing shit?? My area currently, men when dey there just tell them say make them nor carry the fight enter here. Some just do it to level up not as if they happy with the shit (them go say forgiveness na sin).




God bless Nigeria.
your story for almost make sense oo,if to say u no add no1, guy no1 lied that an eiye guy wasn't around.....who do u think orders a hit.......the so called no1 doesn't go for a hit himself,u expect no1 to be walking around looking for who to kill,......his own is to order it. there's a lot of things wrong with the story, there's nothing stopping him from not ordering an hit,instead he orders it and then went with them just to lie that the guy wasn't at home....how come he was the only one that knows the person dey were looking 4. No1 be giving Info's to anoda frat.......... something us awefully wrong somewhere........
CrimeRe: Aiye Cult Declares National War Against Eiye Cult In Lagos And Ogun State!!! by Kingfish542: 3:46am On Jun 01, 2020
JJTeam:
Their Father!!!! Stupid people here talking about how those dirty "Aiye" get level Lmao. If you get mind, wear "BLACK" come Ikorodu, we go take your 2 long sleeves and send you back to your father in polybag #too easy. How you go call yourself "STRONG-MAN" and you Snitch on your brother before you die Lmao fu#k'in Jokers. At this stage, Any new face we see for Ikorodu na canal you go end up.
call scores come out if fear go let you. no lie oo.
u dey here dey do advert,in reality una dey get am clear.
#saynotocultism
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Kingfish542: 7:52pm On May 31, 2020
Victornezzar:
OP has caught your member from here dishing out threats

The guy was at the GUO park at Ajah... Baba was begging for his miserable life

OP in his benevolence nature ended up paying the Guy's T-fare

If you're not lazy.... Read the thread and see where it happened if you believe I'm lying
bros no vex oo, did u hear it from him abi he showed u evidence of it. he just said it without proof,then how do u know
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Kingfish542: 7:47pm On May 31, 2020
Dayoung335:
Lol ayes no 1 a saint? grin
the matter no funny you. no1
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Kingfish542: 12:33pm On May 31, 2020
Arturitoroman:
AM NOT A CULTIST.

Can't I comment again?

Abi I quote u?

BE Like my comment pain u if not you for not quote me and type that trash above..

You better desist from the evil act...


This will be the last time I will reply you.
you no need to quote me b4 I know who u dey talk to, I was the one counting scores and u called the person counting cultist.........you better desist from the evil act,if I'm counting I no know how dat one take pain you oo.......runaway....FLEE..........desist from the evil act
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Kingfish542: 11:23am On May 31, 2020
Arturitoroman:
See as dem dy count scores like say na football match..

Una still dy see pple dy Die from this evil act but una still nor want get SENSE

LAS LAS una dead body dem go donate am to LUTH/UBTH to student doctors for practicals

FLEEFROMCULTISM..
funny how everybody that comments is a cultist apart from you..... u think say if I be cultist e go dey funny to me ....maybe u are the cultist wey no wan get sense and e dey pain u say I dey count 4 u.las las na luth/ubth get you oo for practicals.
FLEEFROMCULTISM
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Kingfish542: 10:29am On May 31, 2020
Passionate888:
4:1. Counting that student that was killed.
before the guy was killed it was 1:6, redo ur maths....and there are some u don't know of....funny
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Kingfish542: 9:09am On May 31, 2020
Meeyankee:
God forbid when I go join all the owner useless cult . Even when i Dey school that year I know how useless all of owna cult be. I Dey attacked owner because Na owna Dey always come attacked the op abi you think say other cult members no Dey see the thread ? And you Dey happy say people Dey die for ikorodu abi? No worry you turn go soon reach maybe laslas you go end up for jail.
bro u funny oo, I said I live in ikorodu,I be Jew oo, the way u said it,it was as if u were hyping eiye and giving false info say na only aye dey die....... I was just trying to correct u say aye dey lead(the scores even wide)...... by the way do u expect me to be sad b4,no more football,no more live scores, but dey are giving us life scores.......... sit back and enjoy
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Kingfish542: 8:35am On May 31, 2020
Meeyankee:
Go ikorodu nah. Na Ayes them Dey kill for ikorodu. All those useless ayes people go just Dey come this thread Dey fight the op. We don Dey on top this thread one year plus owna no go fit stop am .we must tell the upcoming youth how useless you people are.
the way you take base this argument on ayes show say you be from another frat......saynotocultism na him we dey discuss no be saynotoayes. this ur statement be as if u dey hype eiye........na ikorodu I dey stay, na eiye don die pass for ikorodu recently...... I know this because na my area. make we all say no to cultism......dem go soon expose ur frat as well
Christianity EtcRe: Right Now I Believe There Is No God.. by Kingfish542: 9:19pm On May 30, 2020
peacesampson:
There is no God,there is no God...if there he is so mean..
you have not make up ur mind sef, u dey create thread..............seems like u are just starting to break free from mental slavery and still susceptible to fall back......do u want to talk about it?
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Kingfish542: 7:54pm On May 30, 2020
FrontRunner:
All these Hypocritical human beings forming saints.No one is turning himself in for any bloody sin.Did King David turn himself in after fking Abigail and getting her husband murdered?
Was David not forgiven?
Make ona try dey dey good at wetin ona dey try preach ooo not the other way round.
Romans 4:7 NIV: "Blessed are those whose transgressions are forgiven, whose sins are covered."
Romans 4:7, ESV: "“Blessed are those whose lawless deeds are forgiven, and whose sins are covered;"
Romans 4:7, KJV: "Saying, Blessed are they whose iniquities are forgiven, and whose sins are covered."
Some sins are actually forgiven and covered.
TakeNote.
As long as this thread is concern,OP@ SayNoToCultism is my Hero.
I'm quoting this because I like the way u talked,others are so rude......he who kills by the sword dies by the sword,no escaping that......David was forgiven,yes we know but what happened before then,he lost his son,his kingdom shattered and people slept with his wives in public and many more.....he paid for it one way or the other..........so I ask you, in what way has the OP paid or which part of any of his sentence states that he is born again or something..... Thank you
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Kingfish542: 7:21pm On May 30, 2020
Dayoung335:
Idiot there's nothing that the op said about black axxee that i didn't already know!

I repeat I'm not for any cult group!

Yes i was forcefully blended into vikings, it doesn't mean i accept their perspective of life, as a matter of fact all cult group have dumb orientation about life.

It is what it is.

Can i accept you as a cultist, yeah so long as you're not practicing that dumb thing. You'd be surprised to know that a good number of cultist were blended without their consent.

Funny thing is that op was not forcefully blended, he clearly knew what he was getting into and still made a choice to join willingly!

He actually killed men willingly and he's your hero fool!

In a sane country that man should not be left to roam the streets!

Lols it's only in Nigeria that a mass murderer will openly come out and narrate his escapades and people will still celebrate him like a hero grin

Bunch of Dumbo's!
yeah, why i said na other frats full this thread....a normal person shouldnt support that....there are cultists that av never killed and probably wont and u wish them dead but a person that are killed countless is a hero.....if u really want to denounce go give ur life to christ then go and turn yourself in before ur sins can be 4given....if not you are still a cultist and he who kills by the sword dies by the sword
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Kingfish542: 7:17pm On May 30, 2020
Dayoung335:
Idiot there's nothing that the op said about black axxee that i didn't already know!

I repeat I'm not for any cult group!

Yes i was forcefully blended into vikings, it doesn't mean i accept their perspective of life, as a matter of fact all cult group have dumb orientation about life.

It is what it is.

Can i accept you as a cultist, yeah so long as you're not practicing that dumb thing. You'd be surprised to know that a good number of cultist were blended without their consent.

Funny thing is that op was not forcefully blended, he clearly knew what he was getting into and still made a choice to join willingly!

He actually killed men willingly and he's your hero fool!

In a sane country that man should not be left to roam the streets!

Lols it's only in Nigeria that a mass murderer will openly come out and narrate his escapades and people will still celebrate him like a hero grin

Bunch of Dumbo's!

yeah, why i said na other frats full this thread....a normal person shouldnt support that....there are cultists that av never killed and probably wont and u wish them dead but a person that are killed countless is a hero.....if u really want to denounce go give ur life to christ then go and turn yourself in before ur sins can be 4given....if not you are still a cultist and he who kills by the sword dies by the sword

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)