Romance › Re: Post Your 1st 2016 Selfie (as E Dey Hot) by kinglekan: 2:35pm On Jan 03, 2016 |
ImDharay:
See yhur life....  Oga Dharay fimile ooooo, je kin fun oju lonje ooo. 
|
Romance › Re: Post Your 1st 2016 Selfie (as E Dey Hot) by kinglekan: 2:34pm On Jan 03, 2016 |
Estharfabian: They weren't showing dumbo!
So you really garrit? Interesting. Seems ama be staying close to the diary section more. 
|
Romance › Re: Post Your 1st 2016 Selfie (as E Dey Hot) by kinglekan: 2:30pm On Jan 03, 2016 |
Estharfabian: You saw it too??
Seriously??
Thanks tho! where's yours?? Yeah i did 
Mine? Like my own? Errrrrrr *scratching head*
|
Romance › Re: Post Your 1st 2016 Selfie (as E Dey Hot) by kinglekan: 2:25pm On Jan 03, 2016 |
Atmmachine: Kid. Goodbye. Have a nice day. Bye Uncle Have a splendid day. 
|
Romance › Re: Post Your 1st 2016 Selfie (as E Dey Hot) by kinglekan: 2:23pm On Jan 03, 2016 |
Deejavuu: Lool 
Amen for kingle.kan Aunty Biko i hear sey u sef carry. Make i see na. Omalicha 
|
Romance › Re: Post Your 1st 2016 Selfie (as E Dey Hot) by kinglekan: 2:22pm On Jan 03, 2016 |
STFUareyouGod: Scouting mode!!!
Lotta talented artists with bright future spotted already Oga mi hope sey apreel and sisiclara dey the list. 
Refiner we are waiting for you too oooo.  |
Romance › Re: Post Your 1st 2016 Selfie (as E Dey Hot) by kinglekan: 2:19pm On Jan 03, 2016 |
naijaboiy: [color=#1980BC]i figured [/color] The striking resemblance in complexion too. 
Estharfabian dark and lovely. 
|
Romance › Re: Post Your 1st 2016 Selfie (as E Dey Hot) by kinglekan: 2:17pm On Jan 03, 2016 |
Atmmachine: What is Pinocchio ?? Post yours make i see.
Pinocchio 
|
Romance › Re: Post Your 1st 2016 Selfie (as E Dey Hot) by kinglekan: 2:14pm On Jan 03, 2016 |
sisiclara: Selfie tinz #1st
Oluwa mi ooooooo!! Seeeee Chumchin  |
Romance › Re: Post Your 1st 2016 Selfie (as E Dey Hot) by kinglekan: 2:08pm On Jan 03, 2016 |
mifavour: how you doing
Am fine beautiful and you?  |
Romance › Re: Post Your 1st 2016 Selfie (as E Dey Hot) by kinglekan: 2:07pm On Jan 03, 2016 |
ronald4lif: And compiling the list of your new 'victims' I guess. Lots of new 'fishes' for the King. More anointing to your ministry.  Well you can say that again. 
|
Romance › Re: Post Your 1st 2016 Selfie (as E Dey Hot) by kinglekan: 2:03pm On Jan 03, 2016 |
ronald4lif: Kabiyesi wata quan, when are you joining the show  Am currently officiating sire. Scoring the pretty Chicks and the Fine Bobo's. 
|
Romance › Re: Post Your 1st 2016 Selfie (as E Dey Hot) by kinglekan: 2:01pm On Jan 03, 2016 |
|
Romance › Re: Post Your 1st 2016 Selfie (as E Dey Hot) by kinglekan: 1:58pm On Jan 03, 2016 |
refiner: e don bribe u abi?well I refuse to believ it Hahaha, u know i wouldn't lie to u. 
|
Romance › Re: Post Your 1st 2016 Selfie (as E Dey Hot) by kinglekan: 1:57pm On Jan 03, 2016 |
Laveda: We'll manage the old one 
Na so u dey take fail exam.  |
Romance › Re: Post Your 1st 2016 Selfie (as E Dey Hot) by kinglekan: 1:55pm On Jan 03, 2016 |
|
Romance › Re: Post Your 1st 2016 Selfie (as E Dey Hot) by kinglekan: 1:52pm On Jan 03, 2016 |
Estharfabian: Infact!!! Ayaf vex!!
I'm posting it!! naijaboiy can Kiss my ass!!
 |
Romance › Re: Post Your 1st 2016 Selfie (as E Dey Hot) by kinglekan: 1:49pm On Jan 03, 2016 |
Laveda: I can help you..going through my gallery  The thread says NEW YEAR selfie. 
|
Romance › Re: Post Your 1st 2016 Selfie (as E Dey Hot) by kinglekan: 1:41pm On Jan 03, 2016 |
Refiner thats him ooo. This one u are just flashing different colors all ova ya face ehn. 
|
Romance › Re: Post Your 1st 2016 Selfie (as E Dey Hot) by kinglekan: 1:39pm On Jan 03, 2016 |
Amethyst1: Somebody should please explain to 'Waris happening here?'  We are learning how to make fufu with Afang soup. 
|
Romance › Re: Post Your 1st 2016 Selfie (as E Dey Hot) by kinglekan: 1:33pm On Jan 03, 2016 |
Laveda:
Please..I did mind for you too  The phone dey hang oooo 
|
Romance › Re: Post Your 1st 2016 Selfie (as E Dey Hot) by kinglekan: 1:29pm On Jan 03, 2016*. Modified: 1:44pm On Jan 03, 2016 |
prettythicksme: Shebi u dey always do ur own 
pics loading!God if na sin say i wan post dis guy pics,father forgive!btw u cute naw,so y d fear?  Nor vex na, forgive me for all the wrongs i have done. Two wrongs dont make a RIGHT. 
|
Romance › Re: Post Your 1st 2016 Selfie (as E Dey Hot) by kinglekan: 12:53pm On Jan 03, 2016 |
Laveda: Post yours  E nor gree post 
|
Romance › Re: Post Your 1st 2016 Selfie (as E Dey Hot) by kinglekan: 12:51pm On Jan 03, 2016 |
|
Romance › Re: Post Your 1st 2016 Selfie (as E Dey Hot) by kinglekan: 12:50pm On Jan 03, 2016 |
prettythicksme:
he dey use style beg**buhahahahahahaha dey beg me dey go or else i wil burst ur balls na FP straight! Chaiii dem send u to come threaten me 
|
Romance › Re: Post Your 1st 2016 Selfie (as E Dey Hot) by kinglekan: 12:22pm On Jan 03, 2016 |
|
Romance › Re: Post Your 1st 2016 Selfie (as E Dey Hot) by kinglekan: 12:20pm On Jan 03, 2016 |
|
Romance › Re: Post Your 1st 2016 Selfie (as E Dey Hot) by kinglekan: 12:18pm On Jan 03, 2016 |
Teeboy22: this gal wey dey front fine oh..be like say i wan like amu 
@Estharf.abian,prettythic.ksme,kinglek.an, T.waci
stop all dis long convo.. & post ya pix jooor hehehe Oga na the camera button i dey find since ooooo 
|
Romance › Re: Post Your 1st 2016 Selfie (as E Dey Hot) by kinglekan: 12:17pm On Jan 03, 2016 |
refiner: cute...love d dark guy...is DAT u U ain't tripping are you? 
|
Romance › Re: Post Your 1st 2016 Selfie (as E Dey Hot) by kinglekan: 11:58am On Jan 03, 2016 |
prettythicksme: I swear!! dont asked me how i got d pics! U can lie for Africa. 
|
Romance › Re: Post Your 1st 2016 Selfie (as E Dey Hot) by kinglekan: 11:53am On Jan 03, 2016 |
Estharfabian: I'm A celeb...
I can't afford to blow my cover... and have you guys Worship me...
Opeke feeling funky 
|
Romance › Re: Post Your 1st 2016 Selfie (as E Dey Hot) by kinglekan: 11:51am On Jan 03, 2016 |
prettythicksme: I swear,d u got much hair i lie? Hahahahahahaha, addonbelieve u still. 
|