Politics › Re: JUST-IN: Kano Street Main Market On Fire (PHOTOS) by KingMack(m): 7:22am On Nov 28, 2022 |
where in kano and which market  |
Romance › Re: This Picture Of A Bride Must Make You Laugh Hahahaa by KingMack(m): 5:08am On Nov 27, 2022 |
she be like...Make I jus bite I'm nose then chew am spit for ground modified* She be like after you don f*ck 98%of my kpekus you still get mind come my wedding dey spray ten ten naira 
|
Food › Re: See The Snail Soup A Nigerian Lady Cooked For Her Man by KingMack(m): 8:11pm On Nov 26, 2022 |
that's how Bayelsa prepares it.. especially their their unripe plantain porridge |
Politics › Re: Aminu Adamu Shalele Arrested For Posting About Aisha Buhari (Pictures) by KingMack(m): 11:56am On Nov 26, 2022 |
I swear boo boo no fit satisfy this woman sexually...na our money him dey use gv her orgasms 
|
Health › Re: Python Bites And Drags Australian Boy inside Pool (pics) by KingMack(m): 9:10am On Nov 26, 2022 |
lucky python..he get luck say dem no use mistake born am for naija here...e for go through series of torture
From fire to frying pan
From frying pan to hot pepper soup pot
From pepper soup pot to stainless steel bowl
From stainless steel bowl to munching by ruthless teeth
From ruthless teeth been washed of with a CHILLED BOTTLE OF BEER
|
Sports › Re: Japan Fan Cleaning The Stadium After Win Against Germany - Photos by KingMack(m): 9:04am On Nov 24, 2022 |
If na here..one Musa go dey reason how to sell the plastics 
|
Romance › Re: This Is How A Typical Israeli Girl Walks About Daily... by KingMack(m): 8:50am On Nov 24, 2022 |
Wiseandtrue: If you say you sabi rape, oya  your pweek go jus loose interest..go dey I'm lane like snail wey dey sleep 
|
Romance › Re: What I Caught A Six Year Old Urhobo Boy Doing. by KingMack(m): 7:54am On Nov 22, 2022 |
If you look well now..the papa dey lash mama where children dey thinking say dem dey sleep 
|
Sports › Re: Qatar: This Is Just The Beginning! (pics) by KingMack(m): 7:48am On Nov 22, 2022 |
Nvestor02: Which one be them get luck Nigeria no qualify, if you sneak alcohol to Qatar.... Na jail sure pass. Brother..Qatar jail na sure plug than this zoo 
|
Politics › Re: Winner Of AFS Award For Young Global Citizen, Ifeanyi Alumona Meets Ugwuanyi by KingMack(m): 7:37am On Nov 22, 2022 |
Utanisco: Nonsense This early morning..you don wake up with so much hatred for belle 
|
|
Celebrities › Re: Dj Cuppy In Tears As She Finally Engaged By White Man Boxer Taylor (video) by KingMack(m): 9:12am On Nov 20, 2022 |
Hurbashola: This one go beat all dj cuppy ex ooo Anthony J go send am message make him go look mortuary wether him go see something there 
|
Romance › Re: My Girlfriend Broke Up With Because I Got These For Her On Her Birthday (photo) by KingMack(m): 9:08am On Nov 20, 2022 |
wiseone28: Fake gist chai dis ur meme don mk me burst laf inside church 
|
Romance › Re: The Most Beautiful Albino You'd See In Nigeria by KingMack(m): 9:03am On Nov 20, 2022 |
Seun aka lala no finish the vaseline!! Remain small for mynd44 Na for two of una I buy am 
|
Romance › Re: What I Saw On Codedruns Hook Up Site by KingMack(m): 8:59am On Nov 20, 2022 |
Berrityga: There are many offline places where you can get cheaper ladies even good looking. Lol.. But Truth be told guys pay even more. I've paid a lady 50k day break. It was worth it tho. Do me 1k recharge card 
|
Foreign Affairs › Re: Photos Of Kim Jong-un & His Daughter, Kim Chu-ae In Rare Appearance by KingMack(m): 12:22pm On Nov 19, 2022 |
ShoeWorld2: NK tested a long range missile for the first time capable of reaching the USA. Now USA and SK are conducting a military drill to show the readiness of their forces. Since Biden won the presidential election, he has completely ignored Kim like he never existed and Kim is seriously pained that's why he has been doing missile test for the past one year non stop 
How much for that one on ur profile?
I sell beautiful sneakers at affordable prices |
Career › Re: Nigerian Caregiver Jailed In UAE For Staying 30-minutes In The Bathroom by KingMack(m): 12:19pm On Nov 19, 2022 |
She been dey soapy..conji na bastard 
|
Romance › Re: Lady With Massive Backside Teases Guys With Her W£apon; Would You Like? by KingMack(m): 4:45pm On Nov 18, 2022 |
Stretch marks wey go dey dis wan nyash go full like the confusion wey full Tinubu brain 
|
Agriculture › Re: Hundreds Of Sheep Have Been Walking In A Circle For 12 Days Straight In China by KingMack(m): 4:34pm On Nov 18, 2022 |
Make dem dig that ground..the medicine to heal the world dey under the earth surface 
|
Politics › Re: Complete Pictures And Highlights From Tinubu And CAN Meeting. by KingMack(m): 12:40pm On Nov 17, 2022 |
Make una dey fear God na..how person wey get sense go vote for this kind man 
|
|
Romance › Re: Does Indomie And Eggs Really Make Some Ladies Get Laid Easily? by KingMack(m): 8:19am On Nov 17, 2022*. Modified: 12:36pm On Nov 17, 2022 |
If you never use Indomiie and egg Bleep girl while in school..put your hands in the air  |
Fashion › Re: Ebuka Vs A Nairalander: Who Rocked It Better? (Pics) by KingMack(m): 8:05am On Nov 17, 2022 |
why e con be say now I dey listen to Micheal Jackson Speechless na I'm I dey come across this post 
|
Celebrities › Re: Ini Edo Shows Off In A Two-Piece Swimsuit (Pictures) by KingMack(m): 7:53am On Nov 17, 2022 |
old punna wey juice no dey again..you need to use lubrication 
|
Education › Re: THREAD CLOSED by KingMack(m): 2:03pm On Nov 15, 2022 |
I used crayfish chop garri  |
Crime › Re: Kidnapper Arrested On His Way To Supply Soft Drinks And Cigarette To His Gang by KingMack(m): 8:15am On Nov 15, 2022 |
See wettin dem wan chop vs wettin dem wan smoke 
|
Politics › Re: Man With The World's Longest Nose Is Yet To Have Record Broken! by KingMack(m): 8:09am On Nov 15, 2022 |
Scissors ..this wan fit use nose finger punna 
|
Education › Re: ZANELE SIFUBA SEX TAPE: See The SA Province She Runs As Speaker (PICS) by KingMack(m): 3:10pm On Nov 14, 2022 |
The woman for at least shave the white hairs na 
*Modified* if you quote/insult me jus prepare for war!!!
|
Romance › Re: My Girlfriend Doesn't Enjoy Sex. by KingMack(m): 11:48am On Nov 14, 2022 |
Christiansimon: Guy That Hole Is Not For Kids Oh, even if u can't feel her pains try studying what breaking of virginity mean. is like someone using blade to cut your skin into two.so now u have done it,next time u want it, put her in the mood first and ask for her permission,don't just satisfy yourself alone,satisfy her too. "myownpointofviewnosimp" Chair na Chair!!!! 
|
Celebrities › Re: See Wetin One Person Carry! Confusion For Guys As Curvy Lady Release New Photos by KingMack(m): 9:05pm On Nov 13, 2022 |
This wan no need RPG but she needs an Atomic Bomb like me to blow her out like breeze wey land for candle
|
Politics › Re: Peter Obi: Nigeria Must Work For All Nigerians by KingMack(m): 8:53pm On Nov 13, 2022 |
Whenever I see how a lot of people supporting Obi..I jus put hand for waist and be like seriously .. he's the David of our time who took over Saul in the Bible!
|
Celebrities › Re: Davido Weds Chioma Rowland Traditionally - Gistlover by KingMack(m): 8:45pm On Nov 13, 2022 |
Stop using grieving couples to trend especially if they're on the spot light 
|