Kingmekus's Posts
Nairaland Forum › Kingmekus's Profile › Kingmekus's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 (of 14 pages)
whatever!! |
Decibel: Another old manNwanne i bu ezigbo nwa afor!!!!!nne gi zuru gi ofuma!! |
i just dey laugh my country!!!! una wan use helicopter look for girls weh dey inside Gov.Shettima compound nii ![]() |
alentyno: Geologists in Oil nd gas coys like total chevron and d likes earn btw 200-250k monthly @entry levelsmake una dey dere dey jons unaself!!!do you think 2 get appointment with these chevron and co na beans!!if u see better work no do am sit down dey wait for chevron e go over u!! |
the O.p must be a Yoruba man..so u brought in Olamide and left Phyno simply because you cannot understand his language ba??No worry God dey watch all these tribalist in Naija..Ask my Igbo brodas that understands that dude they will tell you he is the dopest ever!!!na 2shot weh dey rap like my neighbours 5year old son na im u carry put. |
nairaland*a conglomeration of mad people*Ndi ara!! see dem throwing insults over nothing!!! make person no quote me ooo if not Amadioha go strike his or her fingers |
artisticallyart: Calls and text msg are coming in already. Thursday 17th, July, 2014. Class educator.bro please dont be offended...which subject?cos i wrote the test for Government and i have not seen anything yet |
artisticallyart: Calls and text msg are coming in already. Thursday 17th, July, 2014. Class educator.bro please dont be offended...which subject? |
iphedahyor: Netherland will definitely win the match and not just win but with a wide margin like the german machines did yestaerday.guy how far u don rant finish? |
halmeyd: he scored 4 goals agnst bayern leverkoolsin in 2011 and 1 goal agnst bayern munich in 2009bro no be 4 goals na 5goals oo he became 2 first player 2 score 5goals in a champions league group match |
Koolmexxi: Well yesterday was 7:7 abi. Make dem dey wound demselves while their mate dey hustle money.hmmm guy u na very badt guy!!! |
please when is Brazil playing against Germany? because what am seeing on my t.v looks like training!!! |
so we weh study Education and igbo language management and administration,na to go make love on top transformer na abi ![]() |
monsuru560: goin to ur houz to b.an.g ur sisterguy shebi u know say u no get sense ![]() |
Mr-RainBigxtorm:u see ur life ...i guess u feel english is ur mother tongue??u beta wake up cos u cant be more catholic than the pope u better start appreciating ur mother tongue#ewu |
