KingTom's Posts
Nairaland Forum › KingTom's Profile › KingTom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 1024 1025 1026 1027 1028 1029 1030 (of 1030 pages)
dave P: kinggggg Tooommmmmmm!!!Dey there na see thar babe hmmmm she dey scatter my head o. Hausa girls! Oga dem strong o. ![]() |
azah88: see how short life is ha ha Ha Ha no wonder when you give a nigga ur number he wants all from ur email address,BBM pin,ur home address ,ur cousins number,ur work number, including ur passport number. Ha ha Ha Ha missed you too crazy one but my days are numbered..Azah wats up? ![]() |
GentleMimi: Wetin be dis object wey dey yarn okpata for my front? Go back to ya hole,u dis nkapi rattus rattus..Mimi how far? ![]() |
mz mariah: zicoraadsZicoraads is a funny monicker to use. ![]() |
iceberylin: guy na dat yeye hackers oo...No wahala! ![]() |
dave P: i neva see her since,hope u dey disturb her sha.nl is back o! I don dey confused....Tomorrow na me and am na ![]() |
dre11: hail the kingI am around! I dey shadow everywhere ![]() |
[quote author=@farano]*hiohiohiohiohio* ur wife has resurrected o I heard that deactivated accounts r now active [/quote]Nothing do me! ![]() |
dave P: am good.any loss of data?How na? |
[quote author=@farano]Cool, hope you're doing great too[/quote]God pass devil for my life o. ![]() ***Whispers*** About that wooing erm... ![]() |
dazangel11: Football (Soccer) is still by far the most popular sport in the world.Chai you are on point. ![]() |
dave P: i no no!She's the one ![]() |
[quote author=@farano]You narrowly survived dis blast o [/quote]I bin dey with Seun for under tree dey battle dis virus na! . How are u dear? ![]() |
iceberylin: I missed u o...I go add am sharp sharp! Abeg dis your berlyn why e come turn berlyin ![]() |
mz mariah: ![]() |
iceberylin: bŗo..į mįşşęd ų ţoo....Bro the crew is coming back soon just wait! ![]() |
lovelyronke20: Who I missed hmmmI missed you |
dave P: @king Tom: why did erm(clears throat),why did Rokiatu top that list? Can u expantiate,enumerate,and exfoliate ......You know na! ![]() |
mz mariah: That's bukstto's resurrected moniker. that's what he is using nowBaale can never change! ![]() |
mz mariah: Why? wetin I do?Who be San Miguel |
My 6ix months stay on nairaland was funTwale my son! ![]() |
mz mariah: FixedThis girl abeg go for Confession! ![]() |
Don't know about you OP, but I love my gurls to be "friendly" with my friends I also love party animals but every other thing is Alobam! ![]() |
mz mariah:Iyawo mi! Now that Bukatto is not around lets ![]() |
mz mariah: I'm serious jor abi is it because I nor resemble sexy...... ![]() |
Buddah Monk: To me i have not being to America to watch their version of football but i love it more than soccer.Have you medidated today ![]() |
dave P: chai he don arrive! Oga wetin sele? Hw far,any loss? Oya waiting for your list....Nayah Rokiatu Jbluv55 Miracy debetmx SexyGenny Boss Bukatto Obayaya mz mariah Idowuogbo ![]() born2fuck KelvinGraphics Ishsoph DO_WHILE dre11 Adufetoposh Claireshan @farano Slimdaur Bxcode teeo Bennkumar(Is he still Mr NL?) Kandiikane spacestar Dave P Xsenga Neena Adjei Iceberlyin Mondisweets FirstEVA Khiaa or Khia azah88 I will update ![]() |
Guykhena: My posts,Likes,Topics vanish..Boss My e-babes don kpai! ![]() |
Congrats to my boy Joe Morgan. Rokiatu, I've missed u so much ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 1024 1025 1026 1027 1028 1029 1030 (of 1030 pages)





