KingTom's Posts
Nairaland Forum › KingTom's Profile › KingTom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 578 579 580 581 582 583 584 585 586 (of 1030 pages)
fredoooooo:LVG Thunder kiss Moyes nyash wherever he is ![]() |
fredoooooo:I dey my chair with my Heineken dey wait una yeye match ![]() |
mukina2:The squirrel sef na secret Arsenal fan ![]() |
fredoooooo:The devil is in charge!!! Just you wait, I predict Chelshit 1- Liverfools 1 ![]() |
fredoooooo:Why you dey deny your team na? ![]() |
chimerase2:For where? ![]() |
Dragonking:Na Thunder go kiss Chelshit nyash if dem sell that match ![]() |
chimerase2: fredoooooo:Una mumu ehn! ![]() |
chimerase2:Maternity leave ![]() |
fredoooooo:Guy I swear to Ekwensu! If una Bleep me up for that Liverpool match ehn, Mtcheeeeww Make I just wait. How far I hear say your team Juventus don carry league ![]() |
chimerase2:Ori ife don free the cow ![]() |
chimerase2:Na Xeun na ![]() |
fredoooooo:*****In Mukina2's voice***** I don't talk to strangers ![]() |
mukina2:Squirrel boy no ne stranger na ![]() |
Orijin101:Abeg bribe amu, those guys don dey constitute nuisance for here, see now wey that maluu stephenque.en no dey around, the place jez quiet ![]() |
chimerase2:Make dem,cut my penis roast am for engine if I support una, even if na to take 20th, make dem win una, make e sweet me! That day wey PSG nakèd una, I just deliver one woman baby sharp sharp, my mind just dey at peace, so... Liverpool all the way jor!!! ![]() |
Orijin101: ![]() |
chimerase2:I know say una don plan to dash Liverpool that match so that e go pain me, I just know! ![]() |
Orijin101:Na ban things ooo ![]() |
chimerase2:But guy just check amu na, how assnal win go make us comot from top four Abi as Assnal dey win, dem go dey deduct our points No be Liverpool wey dey behind wey we suppose fear? Some guys just dey use nyash reason ![]() |
dotcomnamename:Guy please stop embarrassing yourself na, I say Man Utd's problem is Liverpool, who are 4 points behind. Go back to school and learn English, Maths, and please ask God for common sense next Time. Arsenal has 67 Utd has 65, how does Arsenal winning stop united from remaining in 4th position Mumuness na disease true true! ![]()
|
dotcomnamename:You mumu no be small oh, It is Man City fans who are praying. Arsenal is already ahead of us, we are worried about Liverpool and Tottenham! Wetin concern Arsenal,with Man utd top 4 ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 578 579 580 581 582 583 584 585 586 (of 1030 pages)
Thunder kiss Moyes nyash wherever he is
Abi as Assnal dey win, dem go dey deduct our points