KingTom's Posts
Nairaland Forum › KingTom's Profile › KingTom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 624 625 626 627 628 629 630 631 632 (of 1030 pages)
wristwatch:Dharay99 dey find fight, the day wey e go red am! hmmmmm ![]() |
AgapeCharis:Yeeeeeeeeeeeppppaaaaaaaaaaaarrrriiiiiiiiippppppaaaaaaaaa!!!!! Yeeeeeeeeeeeeeehhhhhhhhhhh Make una see my friend! ![]() |
jimmy4x:Hin dey abuse Hazard na, wetin concern me? I no be Chelsea fan na ![]() |
AgapeCharis:Guy you be first class ingrate oh, so after I woo babe even lie for ground make she gree for you, you come dey fall my hand like this abi? ![]() |
Truckpusher:You know we are just mere men, not miracle workers ![]() |
Herzumpther:Mariah Assumpta, I am VERY observant Do not underestimate me ![]() |
AgapeCharis:Na you sabi ![]() |
AgapeCharis:I will ![]() |
AgapeCharis:You dey laugh now abi? Na so you no gree pay attention for pry school, now you dey fall my hand everywhere ![]() |
Herzumpther:I am very observant I know you are...MARIAH ASSUMPTA!!!!!!! ![]() |
Truckpusher:Hmmmmmmmmmm Koni koni love ![]() |
AgapeCharis:Guy read my location before you fall my hands further na ![]() |
AgapeCharis:Hmmmmmmmmm, well to each his own. I think I should ask for Luxanne's number or maybe Deejavu wow the list is endless ![]() |
kaboninc:In most cases, I am ![]() |
Herzumpther:Why the attacks na? |
AgapeCharis:Guy why you dey fall my hands na? you no learn states and capitals for primary school? AKWA IBOM, UYO. CROSS RIVER, CALABAR. EDO, BENIN CITY. ![]() |
AgapeCharis:Guy why you dey fall my hands na? you no learn states and capitals for primary school? AKWA IBOM, UYO. CROSS RIVER, CALABAR. ![]() |
Evina:Yes ![]() |
kaboninc:No! Exploitation is out of the question oh ![]() |
Evina: ![]() |
Evina:Make the guy just know say youth pastor wey hin be, he no fit compete with Gynecologist like me, for what! Anyway sha, na him God go first punish, because me sef na part of my job to EXPLORE women ![]() |
AgapeCharis:Guy wetin? You wan chook eye for where you no invest abi? You wan reap where you no sow shey? Guy fear God oh!! ![]() |
2dice:I dey jare ![]() |
AgapeCharis:She dey na, but school things no gree am ![]() |
AgapeCharis:Na my prayer wey God answer o, make she just finish school first ![]() |
stephenqueen:No dey call that name anyhow, you no know say Dr. Kamoru dey serve 10 year ban? ![]() |
lagunna1:Oga ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 624 625 626 627 628 629 630 631 632 (of 1030 pages)


I know you are...


You wan reap where you no sow shey? 