KingTom's Posts
Nairaland Forum › KingTom's Profile › KingTom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 693 694 695 696 697 698 699 700 701 (of 1030 pages)
barcanista:Ok I don hear, oya where is your voice note? ![]() |
Beennkumar:Agreed! Thanks for the shout-out ![]() |
Orijin101:The guy na fool I swear, but I respect am o, na baddest guy ever liveth ![]() |
ivyy:Na me you dey call donkey now abi? I am in a good mood because Amosun my Governor won, if not, I for throw you inside Lagoon ![]() |
Chiam55:Jesus!!!! |
aisha007:Cow (牛 niú) in chinese ![]() |
ggrin:Just attach it, there is a place in your mail called attachments ![]() |
Midehi:Aunty no vex abeg Aah ii yi ọbhẹnbhẹn khui ọkhọh ![]() |
Caseless:I shed tears every time I see him defending PDP, this man was once wise, now look at him, jubilating over PDP conquest of just 5 states, is that not delusion? But Mai gida wey ya voice note na ![]() |
2dice:Yeah since 6 o'clock ![]() |
aisha007:Chinese Opium ![]() |
Chiam55:I swear, it caught me unawares Chai "Kingtom and all his spirits" I could not hold it again, I had to COME ![]() |
Orijin101:The guy stubborn oh, e still dey call hin jailer small pikin, maybe ma wetin prove Madam, na hin she put am back for Afokang Prisons oh, meanwhile Vjsmiles don break Stephenqueen record, 22 monikers dey serve 20 year bans that is = 440 years imprisonment!! Chai Only one man ![]() |
Midehi:But you bin quote me na ![]() |
aisha007:I don't know what you're talking about! ![]() |
2dice:Oya leggo, when dem fix am, abeg hail me ![]() |
Chiam55:Your voice gave me three orgasms this morning ![]() |
Beennkumar:5.5mb, guy why na, you don collect half of my MTN awoof Mb ![]() Mtcheeeeeeew see voice like castrated antelope, I was expecting one sexy Dev Patel like voice! ![]() |
charijee:Mtcheeeeeeew, like say e no sweet you ![]() |
Beennkumar:Where ia The VN? ![]() |
ggrin:Ok oya pm me then send the vn, after that don't mail me again, shebi I don try? ![]() |
farano:***********Falls inside River Benue************** Thanks dear ![]() |
aisha007:Because you too have a lot in common ![]() |
Chiam55:You have such a lovely voice ![]() |
ggrin:Your case is beyond me then ![]() |
2dice:Ambo oh Ambo!! I bin don tell that Chemist make e go contest for Enugu e no hear, now see Abeg wey your voice note ![]() |
aisha007:I can see ![]() |
Orijin101:Dem,release am 2 hours before me, but e be like say e don return back to Alagbon! ![]() |
aisha007:Wow, that's nice, The guy I'm talking about has a horrible frog like voice, he looks like a sex starved male cockroach, but he is a very talented guy ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 693 694 695 696 697 698 699 700 701 (of 1030 pages)



