KingTom's Posts
Nairaland Forum › KingTom's Profile › KingTom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 689 690 691 692 693 694 695 696 697 (of 1030 pages)
April07:I know, Iya sagamu! ![]() |
AgapeCharis:But the babe fine small sha, she does this thing with her eyebrows where she can lift one over the other, it's damn sexy. But her nyash sef me I no understand, some deys e dey big, some days e dey small. . Butt Pad ![]() Cc April07 |
fredoooooo: chimerase2:I just dey return from work now na, ban ke? Abeg I am a changed man!! C'mon Athletico Finish these fools!!! ![]() |
Oya make I rap ***Puffs pipe*** Only one King and only one Tom and that's Kingtom Nigga!!! Believe that! that! *****Drinks sapele water******* Uh huh!!!! I operate in the theatre like i'm charly Chaplin amd when I get home, I operate on my baby girl her booty's clappin' It may look like I ain't got much to say, but guy free me where I dey we no dey stay! I always keep to time like a wall clock, but I never slow my pace in bed, I'm like a super jock A hundred and one reasons why the girls love me, a million reasons why the guys wanna be me! E be like say I smoke weed before I sing this song, because I didn't know how it happened but I'm licking a thong!!!!!! Cc Orijin101 Stephenqueen 2dice Alberto2k wristwatch prettythicksme ![]() |
prettythicksme:I see am na, you dey fucckk me up for English ooo ![]() |
stephenqueen:See this malnourished hyena! ![]() |
alberto2k:No mind the nama ![]() |
chimerase2:Tell us your name, and then greet the nairalanders you know ![]() |
April07:Very sexy, bow legs, short as hell, but............. With a really nice ass ![]() |
AgapeCharis:I no kiss the upper lips na, na the lower lips I kiss ![]() April07, I lie? ![]() |
mirexxx:Stand and turn your back to a mirror, look down and see what you see ![]() |
Caseless:Yes sir ![]() |
AgapeCharis:*****In my thick Yoruba accent**** Well done ![]() |
prettythicksme:No wahala ![]() |
stephenqueen:Hahahahaha ![]() |
Acekidc4: ![]() |
Kizmarty:Abeg no kill me with laugh ![]() |
chimerase2:No worry, very soon Lalastic.lala go dey pay my bail, me too go get oga at the top! ![]() Just hout for your voice note how Rochas go dance skelewu with broom for Owerri ![]() |
Kizmarty:Boss where you see oil for Ogun state na, abeg show me ![]() |
chimerase2:Mumu no be 4 oclock dem release you, I see when fredoooooo dey go beg warder def for ya case Make you no cry when Ihediohahahaha lose election oooo, anyway sha wey your voice note abi you dey fear? ![]() |
April07:Hate me or love me, na your gallon of ogoni oil ooooooo ![]() |
April07:Wickedness is when someone makes herself up and leaves her sister looking haggard! ![]() Evil is when one crops that same sister out of her pictures! ![]() Pure hatred is when that sister still demands for favors from the one she cropped out ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 689 690 691 692 693 694 695 696 697 (of 1030 pages)






