Kinkymax's Posts
Nairaland Forum › Kinkymax's Profile › Kinkymax's Posts
messi d greatest ever |
so gory ,,rip pastor |
gr8tone:na ur papa score the hat trick for Argentina to qualify for world cup abi ode |
ma dads car then,,,chai life sha .this car gives m nostalgic feeling.,,RIP dad |
rip bro |
very nice song and video,,d guy better pass Mr p no b small |
I so much love dz guy ,,ma best naija artist den,,preferr him to tuface anytime anyday |
I like dz guy I swear,,who is dat useless Kate henshaw dt was criticizing d npf?? me sef no sabi d am,,wot does she kno Dan to Bleep ,,very silly and disrespectful girl,,Mr kyari,,I troway salute joor |
richyblink1:dz slow guy can kil his blood brother cos of pussy oo,,so shameful |
Lolz,,of cos everybody knows is medicine n surgery na |
Op na wa for u oo,,,, dat statement is nt I had die happy oo __d right statement is I wud die happy |
I tot dey sed olusola oke wil win na after winning various online polls,,lolz. Like oke like Hillary. |
The real starboy is here,,Mak wizzy go sitdown for back joor |
Honestly, dz 4 babes re innocent of d msg dey re passin across,,as in dem just de laff for camera ni,,d real culprit na d guyman photographer wey gv dem d costume and later arrange dem like dat |
Na action film,,,, |
rakabuba001:I tel u ,,dem don finally relegate peter aka Mr p to d back whr he belongs,,Paul and Jude don take over psquare fully ,,see as Mr p dey show for background,,, abeg na Paul get dz song |
Dz method is kul sha,,BT to gain admission into medicine nw go b wahala oo cos I kno most schools go peg medicine own to like aggregate of 70% ,,skuls like unilorin, oau ,ui fit even put medicine for 80%,, no b small tin o |
Awon omo wobe sorry yeeboooooo |
Chai ,wetin concern m wt their brouhaha,, wot caught ma attention is dat 600000 naira per term for creeche,, chai dz life sha |
Let the so called man of god take up d challenge and mention d day n date Mr rufai will die ,,,as if d apostle will live forever,, I pity his congregation. |
Smiles,,dey re relli silly .do dey tnk we don't understand dier rubbish gameplay ,,,publicity stunts |
Ice scobi scobi to sure |
Handwriting on d wall bro |
Bleep |
Dz korede guy jst dey manage to sing ni Jare,, him song no really dey sweet lik dat,, dz guy is an average singer,,, |
Is so glaring dat pmb controls more respect Dan jona for queen Lizzy to av come and met wt buhari whr he was standing,, unlike jona dat lined up wt other ppl to receive d Queens handshake. |
Am miffed by som of d responses am seein here, ppl re fast to condemn d Mustapha guy for avin sex wt a minor,, hypocrisy at its peak. Who amongst doz responding can walk away if a 17yr old gal come seducing dem in their own rum,, even pastors na by grace of God dem no go fall for temptation. A 17yr old minor dat knows hw to Bleep without letting her parents kno already kno d right from wrong... D babe is jst an attention seeker and a shameless individual,,,, |
I swear dz sugabelly bitch is jst a super idiota,, and she is also a very shameless animal,, u dnt av to force dz lies down our throats. U re a blogger,,, U nt dat popular,, u heard Lilian ikeji a blogger too bot a house of abt half a billion naira,, u sef won de Mak money frm blogging,, u now cane up wt ur sexcapades, somtin u were enjoying, u nw manipulated it to luk pitiful idiota,,, U were fuckin snc 17 and u neva mentioned dat d guy was d person who disvirgined u meanin u v bn fuckin snc probably 14 wen u were in sec skul.. So tel m fool ,, wh pity re lukin for again if u yursef couldn't pity yursef and yur future. Very stupid girl u re. |
Hw much did Jim nwobodo STOLE dat buhari govt jailed him - DR Goodluck Jonathan 2015. |
Lolz na WA o. Dz hatred for doctors no b smal tin o and d same ppl dat re hating on u Wil b beggin u wen dey see u in d hospital. I remember d sayin of one of my consultants in med school den" dz patients don't like u,, they only care for themselves,, they re vry selfish and impatient,, dnt kil yursef because of any patient,, yes dey Wil confront u dat u re doin humanitarian job bt dey don't care whether u ve eaten or u ve money to buy clothes,, all dey care abt is dere own wellbeing ". Thank u my lovely consultant for givin us dat advice den in school cos d truth is coming out nw while in medical practice.. Nigerians Wil just hate u for no reason jst because u re a doctor.. Rt frm wen we were in school,, students from other depts jst had dz unwarranted hatred for us jst because we were med students.. I remember wen I went to d bank and d young girl d cashier was probing m concerning ma acct balance, asked all sorts of questions and d big one" wot do u do for a living? At d mention of a medical doctor I saw d unfriendly grimace on her face,, y y y,, shud I hide ma identity cos u guys hate doctor.. D only place Nigerians luv doctors is within d hospital environment jst because of their selfish interest,, d same nigerians Wil castigated u wen dey see u on d streets. Dey pay u ur entitlement yur salary,, is headache for other professionals whereas they re getting theirs. Doctors don't talk abt or castigate other pples salary bt dey re quick to talk wen dey hear abt doctors salary, why? In d US, medical doctors specifically d anesthesiologists re d highest paid dere, , there re also engineers,, architect,, bankers in d US too they don't behead their doctors lik dz Nigerians. Wots d fuss abt reli. Dz present brain drain can never stop!!!! |
Is jst unfortunate d family had to go tru dz trying moment, may God gv them the fortitude to bear the d irreparable loss. To m dz nysc program is notin bt a delay and waste of time probably waste of life nw sef.. I dnt reli kno d importance of dz so called nysc. Govt shud scrap dz tin and replace it wt a more valuable programme abeg. |