Kizzoh01's Posts
Nairaland Forum › Kizzoh01's Profile › Kizzoh01's Posts
Am finally bak on NL... Chistar!! |
Vivy Gift: U no even choose better person ![]() |
Good!!!!! Dats my boi.... U re already learning wat I taught u...... ![]() |
Vivy Gift: For ur mind nah. Wetin u con dey feel lyk huhI dey feel like obasanjo ooo oooo *singing* ![]() |
More update plsss |
chistar01: lol, ok, Kizzoh no go tell you, but I go tell you. Dolls is Kizzoh01.Hehehehehe...omo I don dey get fans becos of dis issue Ooº°˚˚°ºoO..... ......I am doll$ ![]() |
chistar01: lol, ok, Kizzoh no go tell you, but I go tell you. Dolls is Kizzoh01.Hehehehehe...omo I don dey get fans becos of dis issue Ooº°˚˚°ºoO..... ......I am doll$ |
[quote author=Incredible.me]@Kizzoh01 no tell me say na u b Dolapo![/quote]Hehehehehehe ![]() |
chistar01: @kizzoh, no worry, I go soon open your yansh for this story so that you go shut up, where dhonie by the way?Lmao.... ![]() |
[quote author=john_kayvii]Chistar hwfa na wetin dm bin dey teach u 4 dat fedgo sf mk. Dm start 2 teach womanology abeg[/quote]Guy!!! Guys shall not live buy book alone.... Body nor be "firewood". ![]() |
chistar01: -in dolls voice' what an irony.Lmao..... ![]() |
[quote author=Incredible.me]hahaha, chister ode! no ofence o *winks* i guese dolapo would have laughed out his lungs wherever he was. u fvck up. na so gurl dey fear u dat time?[/quote]I laff Ooº°˚˚°ºoO no be small.... I still dey laff sef....hahahahahahahaha |
Damn!!!! U re such a novice nd a real dumb head... Is dah wah I tot u ? *in dolls voice* ![]() Hahahaha |
Ah!!! Chistar u be mumu... Ode na wetin u be...big ode Capital letter ODE.. Na jane dey make u stagger.. After u go dey raise muscle 4 me... Mtcheeewww....... =D. =))=)). =)) =)). =D. =)). =D =)). =)). =)) . =)) =)). =)). =D. =D =)). =)). =)). =)) =))=))=)). =))=D. =))=))=D.
|
Guy u don carry d whole class 4 ur head ![]() Na wa Ooº°˚˚°ºoO. ..nd u dey call person olodo U no knw say na u olodo pass Ur surnname sef fit form olodo (ODOH). ![]() |
Guy u don carry d whole class 4 ur head ![]() Na wa Ooº°˚˚°ºoO. ..nd u dey call person olodo U no knw say na u olodo pass Ur surnname sef fit form olodo (ODOH). ![]() |
#no comments |
"Anaka kenechukwu".........hmmmmm. *eyes rolling* |
I zoom u chistar |
#steps in |
Clemzy16: Bros wat u lik may nt be wat i lik..everyone in dis world nd on NL has a way dey wsh 2 present themselves nd recognised. I see no correlation btw my signature nd ur defination of growin-up. Tenkz.#thumbs up.........correct guy......ur head is valid. ![]() |
maishot: I'm sorry,B•A•N....dats all I'll say 2 u |
Ms Spaqs: Tnk u,we appreciate it.Hmmmm... *talking 2 myself* she winked me..wat a nice start..... ![]() |
Ms Spaqs: @La rochelle i also went 2 FGGC Sagamu,i finishd wt d '06 set,wat of U?All dis shaggy girls sef.... Nice seeing u divas here. ![]() |
dhonei: Sweet fedgo with the suffering and all....nice beginning for a stubborn boyAbi....chistar u see say no be only me dey tell u say u stubborn..... ![]() |
segxile: @kizzo yes I attended fego but nt odogbolu it was fed gov col okigwe in imo state...Wow....dats nice... |
maishot: Princesa - princesa!U dey woo woman 4 chistar page abi ...U nor go carry am go shoprite propose 2 her... Na 4 nairaland u go dey toast girl.. Smh |
Chiamaka01: Hmm. I hope this 'nice' senior is not...... I reserve my comment.Gay....ryt? LMAO!!! |
chistar01: #teamLFLS aka Like Father Like Son lol*thumbs |
Chiamaka01: Chistar, are you the first child of your parents? If not, didn't your older ones tell you what to expect? I, for one, hate boarding house, I stayed for a year and told my mom i couldn't cope. One has to be really tough to survive it.Pipo av different taste and enjoy different tins and experiences....maybe dat was chistar's case... So like cris brown will say..." Don't judge him" |
segxile: Anoda one from U chistar.... We reppin Unity sch. FEGO for lyfWaht was d name of ur sch ![]() Did u attend fedgo also? |
segxile: Anoda one from U chistar.... We reppin Unity sch. FEGO for lyfWaht was d name of ur sch ![]() |



? *in dolls voice*