Travel › Re: Japan Unveils Shinkansen 'Supreme' Version Of Its Bullet Train by kmaster007: 10:51am On Mar 20, 2018 |
dis Japan Ehn. Dem too sabi technology |
Politics › Re: Ayo Fayose's First Political Poster And How He Started His Political Career by kmaster007: 10:46am On Mar 20, 2018 |
until u get to ekiti to no dis man is doin rubbish, imagine owing salaries and still hv got to host woman given 20k each. |
Politics › Re: 46 Senators Sign Up To Back Buhari In Polls Order Battle by kmaster007: 10:43am On Mar 20, 2018 |
Ogun go kill any Senate way wnt buhari for 2nd term. dey re only Fighting for deir Pocket wen dey no d man no sharp enough |
Romance › Re: Oliora Kelechi Kella: "I Came Into IMSU Alone But Graduated With A Husband" by kmaster007: 10:39am On Mar 20, 2018 |
no b new thing nah |
Romance › Re: Man Catches His Girlfriend With Another Guy In Delta Hotel Room He Paid For by kmaster007: 10:38am On Mar 20, 2018 |
y re dey still calling d girl is girlfriend. Abi Ogun won kill dem |
Celebrities › Re: "I'm Overrated, I Am Wack" - DJ Cuppy Finally Agrees With Ushbebe by kmaster007: 3:00pm On Mar 19, 2018 |
thanks God she agreed she is a wack DJ. I like dat pple will respect u |
Crime › Re: Jonah Abbey, Kidnap Kingpin, Arrested By DSS After 10 Years On The Run by kmaster007: 9:56am On Mar 19, 2018 |
what re dey goin to do with him nw. wen Evans dey one place like prison Dey enjoy himself |
Politics › Re: I Did Not Say Re-electing Buhari In 2019 Will Collapse Nigeria - Obasanjo Denies by kmaster007: 9:06pm On Mar 18, 2018 |
what dis man sayin nw |
Health › Re: World Sleep Day 2018: When Last Did You Sleep For 7 To 8 Hours At Night? by kmaster007: 1:04am On Mar 17, 2018 |
|
Celebrities › Re: PHOTOS: Folorunsho Alakija, DJ Cuppy At Commonwealth Africa Summit In London by kmaster007: 11:30pm On Mar 16, 2018 |
she's only doin his hobby! she's not whot doin DJ. mak she go seat don for him Papa office |
Politics › Re: 800 APC Members Defect To PDP In Kwara by kmaster007: 11:28pm On Mar 16, 2018 |
saraki is coming to disturb everything |
Health › Re: World Sleep Day 2018: When Last Did You Sleep For 7 To 8 Hours At Night? by kmaster007: 11:26pm On Mar 16, 2018 |
he don tail |
Celebrities › Re: PHOTOS: Folorunsho Alakija, DJ Cuppy At Commonwealth Africa Summit In London by kmaster007: 10:47pm On Mar 16, 2018 |
Wetin dis girl dey DJ self. like wat bovi said she's only doin his hobby |
Health › Re: World Sleep Day 2018: When Last Did You Sleep For 7 To 8 Hours At Night? by kmaster007: 10:44pm On Mar 16, 2018 |
Omo he don tail ooooo |
Crime › Re: Lion Kills A 14-Year-Old Schoolboy In Benin Republic's Private Zoo (Graphic Phot by kmaster007: 7:50pm On Mar 16, 2018 |
who is to blame for dis nw |
Politics › Re: Nobody Can Rig 2019 Elections — Ekweremadu by kmaster007: 10:30am On Mar 16, 2018 |
wen dey no buhari is not goin to win in 2019, and sum pple might wnt to rig d election to win. God suld deliver us from all dis old politicians |
Foreign Affairs › Re: Wife Of Donald Trump Junior Files For Divorce by kmaster007: 10:23am On Mar 16, 2018 |
what divorce in naija way self |
Jokes Etc › Re: Man Who Doesn't Have Money For Plasma TV Breaks Wall & Does This by kmaster007: 10:16am On Mar 16, 2018 |
Auto mobile plasma |
Sports › Re: Why Lionel Messi Scored 2 Goals Through My Legs - Chelsea Goalkeeper, Courtois by kmaster007: 8:07pm On Mar 15, 2018 |
make dis guy kuku stay Chelsea don't try say ur coming to real Madrid. u hv been exposed already. dey no d way Hw to score easy goal |
Politics › Re: Where Is The New Lagos Danfo Bus, 3 Months After? by kmaster007: 3:55pm On Mar 15, 2018 |
juju Rily working |
Celebrities › Re: Reekado Banks Celebrates His Break From Sex (Photo) by kmaster007: 9:21am On Mar 15, 2018 |
I won't say wat on my mind |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Chelsea : UCL (3 - 0) On 14th March 2018 by kmaster007: 10:56pm On Mar 14, 2018 |
Man utd Fans will like dis |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Chelsea : UCL (3 - 0) On 14th March 2018 by kmaster007: 9:17pm On Mar 14, 2018 |
Chelsea too small for Barca, |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Chelsea : UCL (3 - 0) On 14th March 2018 by kmaster007: 8:54pm On Mar 14, 2018 |
bye bye to Chelsea. Man utd com and see ur pple. nah basket Dem go use carry goal |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Chelsea : UCL (3 - 0) On 14th March 2018 by kmaster007: 6:02pm On Mar 14, 2018 |
I wntd to see hw Chelsea won tak qualified today |
Politics › Re: Saraki Using Senate For Personal Interest — Sen Adamu by kmaster007: 10:24am On Mar 14, 2018 |
[color=#000099][/color]  dat d fact, dis man is evil |
Politics › Re: Kwara State Governor Bans Sale And Consumption Of Alcohol by kmaster007: 8:15am On Mar 14, 2018 |
worst governor ever |
Jobs/Vacancies › Re: Update For 2017 Pre-selected Applicant That Were Absent During The PV In Dec. by kmaster007: 7:58am On Mar 14, 2018 |
fucking Npower |
Car Talk › Re: Watch Range Rover Sport Beats Ferrari's Record On China's 99-turn Tianmen Road by kmaster007: 7:56am On Mar 14, 2018 |
technology Sha. another upgrading |
Romance › Re: Used Condom Spotted In A Lady's Handbag (Photo) by kmaster007: 7:53am On Mar 14, 2018 |
maybe she's using it to clean her face |
Phones › Re: Infinix Hot S3 Update Releases Face Unlock Feature by kmaster007: 7:50am On Mar 14, 2018 |
dis pple no go kill us Sha |
Career › Re: Policemen Protest Salary Deductions by kmaster007: 7:50am On Mar 14, 2018 |
see me see walaha. protest ke. I no does police pple no dey touch deir salary coz dey re Rily making money like dat of senators. we suld beware of police coz d way dey will b charging nw Ehn |