Kolamilan's Posts
Nairaland Forum › Kolamilan's Profile › Kolamilan's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 73 74 75 76 77 78 79 80 81 (of 87 pages)
can anybody tell me what happen to pique. |
God don catch UEFA |
C RONALDO: - Hey Messi HOW NA GO TAKE DO AM TODAY? MESSI replied: - I dey pray say make he no go be d way u buy am yesterday dem go take sell am 4 me today oo º°˚. RONALDO: - MESSI oga gan Oº°˚˚˚°º RONALDO : - Lewandowski wan finish all my defence with him shot. MESSI : - I pray say Muller self no go finish my defence,you no see as they dribble me fall down last week. RONALDO : - Messi German League good pass La Liga make we talk true. MESSI ; - Me no fit go there na because they too strong and skilful, even dey wan kill me self with the injury am having... RONALDO : - Omo I fit commot go German club Oº°˚˚˚°º I go shrine Oº°˚˚˚°º MESSI : I pity you, sabi you still dey second for world best omo iya na 9th you go dey. Mikel Obi self go pass you..make we kuku dey play am jeje like this. RONALDO : - Na lie bi that one jare I go bi deir oga at the top for there.. |
to me Bayern will do to them what they did to Juventus ie, winning them home and away. Barca 2 vs bayern 3 |
baynix: UP Barca!! If We Lose.. Then Im Gon Giv My Support To Dortmund!!definately bayern will beat dortmund in the final. |
boron10: Only the intervention of Michel Platini's appointed can possibly make Barca over turn this huge deficit.with or without his intervention bayern will still qualify. |
bad belle dey worry the guy |
barca will go down tonight. |
Goldie20: damn now how i wish ozil never missed that chancemedicine after death sorry. |
[quote author=32-D][size=18pt]where ur own inheritance ??[/size][/quote]no mind the guy him get two hens as inheritance |
barca will definately fall 2morrow, up dortmund up german machine. |
REAL 3 vs DORTMUND 2 |
butterflyy: Yeah, she is beautiful. Well they av not seen meno go disgrace your self oo |
what's there criteria in choosing this award |
i know see anything na |
season 4 self no complete. |
Emekayoung: I dont blame people doubting my post,if u dont believe it,den go and drown urself in the river.what do you want to gain from this ? Some nigerians self with low IQ, go and find better things to do with ur life. |
dagrin |
akorlade: To much weed(egbo) ruined his career.how u take know?abi u dey join am. |
this is a must for a lady @35 and above. |
he be like say dis thread na correctional thread, @op 190 sign as in 1 to 190 sign ? |
congrat |
[quote author=Every_LadY]pray is wunmi the vocal cord of her entire family? we already know how much they disliked stella but it has been years now.Beside death relieved them of this special torn in their flesh.Why can't she let this lady make her mistakes and live her life?Stela is sure stronger than 10 Winmis put together. Lolzz [/quote]what about in size. |
nawa for dis celebs oo |
Na woman dey plenty pass for dis kind of story |
Pele |
What a man can do a woman can do better. |
na this type of post suppose dey front page, no be those stupid tonto and a picture of nairalander with pope john paul thread mteew.@ op nyc 1 |
nyc one |
MESSI: - Hey Ronaldo HOW MARKET? C RONALDO replied: - Omo na d way u buy am yesterday dem sell 4 me too º°˚. MESSI : - Ronaldo oga gan Oº°˚˚˚°º RONALDO : - Lewandowski finish all my defence. MESSI : - Muller self finish my defence,you no see as they dribble me fall down . RONALDO : - Messi German League good pass La Liga make we talk true. MESSI ; - Me no fit go there na because they too strong and skilful, even dey wan kill me self with the injury |
Wait, shey na operation show me your picture we dey now for nairaland abi |
God don catch UEFA, no be dem want Elclassico final |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 73 74 75 76 77 78 79 80 81 (of 87 pages)
