Koredav's Posts
Nairaland Forum › Koredav's Profile › Koredav's Posts
Hmmm so in naija supreme court now 10 is greater than 100 wow the god of APC is a wonderful magician |
He enjoys his lifetime brother. He never die broke |
Na by force to stay ni? |
Man wey dey hustle to survive na him go won marry?. No be when person feed himself well and has a good source of income before him think of marriage? |
So how she dey take do house cures and work... If no be olosho work she fo dey do dey feed herself |
Wow small girl big God |
So u don eat with people blood abi. After killing ur big mosquitoes, u go carry d hand go chop swallow food and drink water abi ![]() |
U don match to ajuwaya carry belle.. Na u suppose be camp collector ![]() |
No one enjoys power and wanna drop. He knows wat he will miss. Take heart man |
Hmmmm this man really knows wat he is doing he wanna gain d heart of d western region... With a token ![]() |
Audio husband, audio pr**k, audio marriage. No be cool and man dt won't cheat on u dt u wanted and don't want sex before marriage. So u now see ur life ![]() |
Hmmmm audio money that will never be used but stolen by the greedy people in d position and leave d poor man to suffer for it... Audio rice money |
Is aisha a celebrity first lady or showcase first lady cos I don't see her use at all in ds buhari administration oooo or pls can someone tell me d impact that she has made so far? |
I can't believe my eye ooo pls where is nigeria. Can someone check it well for me and wake me if I'm sleeping from dreamland oooo yeaaaaa |
Which framework did dy need again. Is dr sharia police has frame work? |
Nigerians really lack sportmanship and professionalism at all. That os why I don't go to stadium to watch match cos of trouble. |
Actually last year, wizkid songs were like a trash to me cos I didn't really enjoy them but oluwa bona really step up wella and I give him tumbup for dt. So I will say bonaboy has more advantage to me. |
Stealing meat from your own food... Her village people are really working on her matter |
Police are d ones that started corruption in ds country.... Believe it or not |
Hmmmm I know person wey go do u !!!! Na so u go do ur self... U go learn ur lesson in a heard way |
Haba... Make God no take us from grace to grass abeg Obama too big by far for Kenya �� jor ooooooo |
unclothedness is d trend of ds generation hmmm |
[quote author=blog4all post=85813312]VIDEO/PICTURES: 'Crying!' Kim Kardashian in hysterics after Chelsea Handler tapes her private parts in place to 'run on the beach naked' in Skims 'Oloshoism all over |
Please tell me dt ds #5000 naira not is a joke ooo.... Cos can't imagine holding a piece of dt money to buy something of #50 oooo |
My brother u have died just start to dey print ur call to glory hahahahha ![]() |
Spiritual conji don hold ds one oooo hahahhahahha |