TV/Movies › Re: BBNaija Level Up First Pool Party (Photos, Video) by Krisdan(m): 3:32pm On Jul 30, 2022 |
Make EPL start naw |
Jobs/Vacancies › Entrepreneurship by Krisdan(op): 5:33pm On Jul 24, 2022 |
Abeg who fit teach me freelancing of any type.I wan earn through my phone abegg. |
Romance › Re: What Is Your Favorite Bible Verse? by Krisdan(m): 12:40pm On Jul 24, 2022 |
scrolling |
Christianity Etc › Re: The Lover Boy Who Fell In Love With The Wrong Lover by Krisdan(m): 12:33pm On Jul 24, 2022 |
lover boy indeed... which type of Nigeria film be this again |
Romance › Re: What Is The Weirdest Thing You've Ever Tried During Sex? by Krisdan(m): 2:24pm On Jul 23, 2022 |
[color=#000099][/color]me still a virgin sha Neva insert pen*s, na only hand don enterooo |
Sports › Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by Krisdan(m): 11:56pm On Jul 18, 2022 |
I swear the day Nigeria go host koooo,maybe na colored stadium light we go shine 4 opponent eyes |
Sports › Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by Krisdan(m): 11:36pm On Jul 18, 2022 |
oboy super chicken na fool..see underated women wey no get half of Una resources dey withstand 11 players with just nine players.....I hail oooo |
Christianity Etc › Re: Body Exposing Dress A Lady Wore To Church That Got People Talking -see Photos by Krisdan(m): 12:47pm On Jun 26, 2022 |
marketing strategy for elephantí ½í¸í ½í¸í ½í¸ |
Politics › Re: Buhari To Nigerians Abroad: You Can Now Invest Seamlessly In Nigeria by Krisdan(m): 12:43pm On Jun 26, 2022 |
na true him talkooo...invest in heavy weapons and light arms so dat him brothers go come purchase
God punish that programmed fellow |
Romance › Re: Sex Worker Confronts Customer Who Refuses To Pay Her (Video) by Krisdan(m): 6:35pm On Jun 07, 2022 |
henndukwe18: he ws tasting for salt test if the content is acidic or basicí ½í¸í ½í¸í ½í¸í ½í¸í ½í¸ |
Romance › Re: Sex Worker Confronts Customer Who Refuses To Pay Her (Video) by Krisdan(m): 6:33pm On Jun 07, 2022 |
MALIGNANTGuest: I perceived the stench from the other thread.. Too Terrible I must say! Since you know that's your Mini MART, why not ensure it's sanitized and kept cleaned? U definitely know all ur customers will end up dia, yet u chose to serve dem putrid meaL Only a Bad workman quarrels with his Tools. Take your Workshop serious! No serious businessman ever jokes with such! oboy... with this ur comment person go think say na wan reasonable stuff they dey talk about |
Phones › Re: Apart From Yahoo, What Can I Do With My Phone And Earn A Living? by Krisdan(m): 2:55pm On Jun 02, 2022 |
koooo |
Fashion › Re: Woman With Protruding Belly Button Goes Viral As She Proudly Shows It Off by Krisdan(m): 2:52pm On Jun 02, 2022 |
oboy dat thing dey irritating oooo.although the aim have been achieved..... |
Crime › Re: 25-Year-Old Teacher Defiles His 13-Year-Old Ogun Pupil (Photo) by Krisdan(m): 1:07pm On May 22, 2022 |
[quote author=Nerogaming01 post=113048250]I dey fear those teacher wey dey invite students go their house around 4pm to come and help them mark script  When they don mark reach 4:30pm, they go kon divide the scores via the student leg :koooooo |
Sports › Re: Chelsea Will Always Be In My Heart: Rudiger Confirms Chelsea Exit by Krisdan(m): 2:14pm On May 20, 2022 |
we go miss u ooo |