Kslib's Posts
Nairaland Forum › Kslib's Profile › Kslib's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 128 129 130 131 132 133 134 135 136 (of 376 pages)
@Ayasumbo,hi... All izz well! |
I repeat,@cuteangel,i see you online.. Dont log out.. If you do,we all will officially be on your case.. Trust me,you dont want us to send @GOM after you.. All izz well! |
@Cuteangel,i don catch you today!!! If you log out ehn,na me and you today.. Oya quote this post,so i can pinch you.. Dont be shy cos everybody will also answer... All izz well! |
@dramah and @hyde.. whats with the emoticon ish.. Make una stop dey distract person na.. All izz well! |
Drahmah: *singing* E dey sweet me(kslib) 4 body, body, bodyStop joor!! ![]() Everybody go confess,so relax.... ![]() Even you sef.. ![]() All izz well! |
***scanning those online**** ***shinning eye like torch light*** All izz well! |
Warning::: Any lady that knows she wont be co-operative OR knows she'll try to spoil the fun,shouldnt bother logging into this thread.. Once you log in,and i see you,I MUST QUESTION YOU.. For the records,i dont take 'no' for an answer.. All izz well! |
@Ginger,thanks for being honest,i must say "you are a bold/strong lady".. You sound like someone one can trust with something.. Despite not wanting to mention,you still had to... I like your honesty,co-operative attitude... You know what? Other ladies should learn from this wonderful lady called @ginger.. By the way,awwwwwwwwww!! Thats so sweet.. Thankies.. All izz well! |
Jekyll & Hyde:Waka well ooo.. yeye.. All izz well! |
Ginger78: .of course i have a crush on dis thread and u wont believe who d person is.but anyway,i wont tell u cos its my secret and if i tell u,it wont be a secret anymore.lol,let me continue my secret crushing.it might be u.lolOk,you know what? Give us two letters in his name.. It doesnt necessarily has to be the first or last letter,but just give us two letters in his name.. Its all for fun.. Mind you,i dont take no for an answer,so you must answer.. ![]() *keeps straight face*** All izz well! |
Agbgift: Ah! So thid placed was closed yesterday? Why na? BBA gist has not end o.Yeah,seun did it last week sunday,if i am correct.. I cant really recall the day,but i know he did it last week,i and some few people noticed it,i was on mobile then.. It lasted for some minutes,and seun took it offf!!! I noticed it yesterday on pc,hence why i mentioned it.. The lines aint showing on my opera,neither on ucweb(mobile).. Trust me,if the lines were to show on mobile just like last week,everybody will notice it.. I guess,the size diff btw a laptop screen and phone,is what makes the lines appear un-noticeable on PC but noticeable on mobile...... I am not complaining about the lines sha BUT it made me remember how it was on mobile last week,hence the reason why i said something about it.. .... All izz well! |
Seun: Can you upload a screenshot of what the underlining looks like on your PC? Thanks in advance!Notice how everything was underlined,both the usernames,like button,modify,e..t..c That was what i was talking about.. .. ... IF the thread hadn't been locked,i would have posted it yesterday.. I dunno if it'll still be useful to you now though but i spent my time re-sizing the images,so i'll post it still... All izz well!!
|
Everybody enters thread dancing... "First of all,introduction"*** Go down low... **i say first of all,introduction***go down low*** .. ##Camera capture 3guys dancing### Dannyxy by he left.... Jekyll in the middle.... Dramah at the right..... ... All izz well!
|
Lmao!!!! .. All izz well!! |
ToyinDipo: NL peeps are really forcing me to learn hacking. Google here I comLol.. .. All izz well!! |
Dannyxy: me nd u knw the truth nw,no need 2 argue(about ur female fans),i don knw about am tey tey,i even read am diz eveningI still maintain that(i no get female fans ooo).. Who i be sef? Lol .. Nice,e good. Read well well! . All izz well! |
god_of_music: @who it may concernAh han!! Na me you wan use for sober reflection? ... All izz well! |
GOM do am na.. I wan sleep.. .. All izz well! |
Dannyxy: hehehe,i laf in spanish pidgin,if i fit knw about am,trust me all your female fans don already knwHaaah!!! I no get female fans ooo.. .. So you knw about am all this while?.. I suspect sha.. Its all good though.. .. All izz well! |
@gom,modify am na.. You be correct guy.. Shey you know.. .. All izz well! |
god_of_music: .Stop nah!!! Lol Abeg modify am,you go find josy!!.. .. All izz well! |
Jekyll & Hyde:Modify this one also... .. All izz well! |
@hyde.where you nah?.. Quick na.. All izz well! |
Jekyll & Hyde:**modified** All izz well! |
Drahmah: Leaving this thread now...I have to get some sleep. Please, let's try as much as we can to get d regular peeps here...I miSs their company already!The other thread will be opened before you wake-up.. No use snoring crash seun server sha.. All izz well! |
Jekyll & Hyde:Yea!! That section dry gaan BUT i like am like dat cos of personal reasons..lol ...... Yea!! But people wey dey online that time many and e for make sense.. We go still do am sha.. .. All izz well! |
Jekyll & Hyde:Nice one.. Other people too dey read/like am sef.. I don catch some people dey peep..lol.. .. Walahi,the interview would have been fun!! I been ready wan put people for hot seat before seun asked for the pics/mod locked the thread for cleaning. .. All izz well! |
Jekyll & Hyde:Lol.. Na for lisby head i go pour out wetin i wan really talk.. I just pity lisby.. ... Walahi,i vex ehn when the thread close.. I wan start interview people,na im seun appear say make i post pic.. I dey busy dem resize about 5 images,mods dey busy dey lock thread... WTF!!! .. All izz well! |
Drahmah: lol. Kslib! Finally...all iz wellHmmn,this one no be the letter ooo.. This one na just my suspicion cos i don suffer from the disease of victimized banning before and i suspect say history wan repeat imself again.. .. I go write polite letter to seun but with a not so friendly tone.. I wan balance well,open dictionary,open quaran,open bilbe,then draft the letter using those 3 weapons.. All izz well! |
Jekyll & Hyde:Comot jooor!! Shey na me you dey push go do bad thing..lol .. But seriously,i have been banned twice all in the name of cleaning a thread after the fire has quenched.. Anytime wey i get small e-war with person,i swear,na dat time thread dey close for cleaning/sanitation.. Others dey escape but na me dey always be the victim.. .. I accept the other flimsy bans,but this time around,NO WAY!!! All izz still well! |
If na clean dem dey clean he thread,then make i dey get ready for my ban... .. If dem try am dis time around eh,walahi,my come back will be deadly.. .. I go finish the whole nairaland with hidden post.. I go open thousands of address,use am destroy any destroyable.. Dem go tire for me..*snaps finger** .. Make dem ban me first? Mshhheeew!! All izz well joor! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 128 129 130 131 132 133 134 135 136 (of 376 pages)



