Kslib's Posts
Nairaland Forum › Kslib's Profile › Kslib's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 132 133 134 135 136 137 138 139 140 (of 376 pages)
@maria rocks,you hink we are kids right? You sucessfully uploaded your side view pic,the day before yesterday and all of a sudden,@agbgifts pic has refused to upload cos it was too large.. Huh!!! Saaaay what.... .. Agbgift sent you her pic cos the size was too much and she wanted you to crop the size but i find it hard to believe that you're telling us that he pic is too large.. Why did she sent you the pic in the first place? Was it not cos of he size? Abeg try another lie... .. Maybe you and agbgift are just messing with us cos something definitely doesnt add-up... Na una sabi... All izz well! |
dmalam: tsank u my broza, i get am por d gist nw...e dey bery-bery kiliya nw..No frablem... U are bery welcome.. .. All izz well! |
dmalam: abeg i no dey folo dis wol cup qualifier, najeria don mek am for wol cup by thr win against malawi ko? abi mor games stil dey?Nigeria,i neba qualipy.. I still get am por two matches to flay bepore i go qualipy.. .. Na ten teams i remain for now.. Pipa go do am for draws... 2 teams i go dey one group.. The matches go be home and away.. THe winning 5,na im i go qualipy por world Cuf... .. All izz well! |
Mariarocks: Yes, I just saw itI no sure say you normal.. For person pic again,na im you wan use do yanga... No lemme pull shirt for you oooo **keeps straight face** All izz still well!!!! |
Mariarocks: You go fear where man dey hiss and snap fingers for man nah?yes!!!! THe slap i kept in my back pocket for you... Oya take am****kpaaaaaaaaaaaaaa*** ... All izz well! |
Agbgift: You will see it nah. #smiles#Ok!!! But know this, " if i miss ehen"? Na me and you for this Nairaland.. **smiles*** **keeps straight face** ***smiles** **keeps straight face again** All izz well! |
Mariarocks: Lol! Na u I wan upload am forYou go fear where man dey **roll eye* for man nah?... You dis girl ehn... Dont upload that pic.. We no wan see again..**keeps straight face*** All izz well! |
@Agbgift,i ask you something,you no gree reply. Na me you dey do yanga for? **shakes head like lizard** women!! ..**keeps straight face*** All izz well sha! |
Lmao!!! The idiott is now online... **grabs popcorn and garri juice** ... All izz well! |
You this @maria of a girl,better leave me ooo.. If you upload your pic,walahi,i go wound you.. We no wan see am again.. **hisses like a market woman and snaps fingers** All izz well! |
C'est moi:No p.. .. All izz well! |
@Agbgift,i dont wanna miss your pic.. I wan go somewhere.. Give me time range wey u wan take upload am.. .. All izz well! |
**modified** |
C'est moi:Now i get the correct picture.. What a facial expression? Damn!! .. Thanks!!! All izz well |
Dannyxy: u self no knw...hehehe,i nt alone...it means- "to raise ur nose in a dog like manner mocking sum1"Thanks!! I could never have guessed it right.. All izz well! |
ninnyanny: lips sealedLol.. All izz well! |
Dannyxy: She(abgift) has uploaded it again...u guyz shld check sharp sharpTake your time oooo.. .. All izz well! |
Dannyxy: I had to google the meaning of "yimu" since no one wanted to tell me...mehn i am dissapointed in my self 4 nt knwing the meaningTell me.. I no know wetin e mean.. . All izz well! |
ninnyanny: all is not well oooh....u bera upload ur pix too!Hian!! You don see me nah... .. If you never see me,then do this.. Stateofmind say i look like comedian.. Modella say i look like elikem.. .. So picture "I go dye" wey dey smile like elikem.. Thats how i look like..lol .. All izz well! |
Agbgift: I go upload am later for night.Ok!! I trust you.. I know you wont disappoint... .. All izz well! |
Agbgift: You miss am o. #tongueout#Oya one more time... Pls.. All izz well! |
Agbgift: Lol. So many missed it. #smiles#Omg!! I miseed.. Plsssssssss one more time.. Thanks.. .. All izz well! |
HALF TIME .. All izz well! |
gooooaaaaaaaaaaaaaaalll!! All izz well! |
naptu2: Those things usually annoy and irritate me, but there's one incident that I'll never forget.https://i246.photobucket.com/albums/gg88/elatadexico/2012/112012/conan-rofl.gif .. All izz well! |
ninnyanny: These commentators are annoying...mtsweeeeeeLmao!!! Dem dey try nah... I dey watch match dey cry cos of lafff.. Eno easy na.. .. All izz well! |
Jekyll & Hyde:Nice!!! .. All izz well! |
Jekyll & Hyde:Oya modfiy this post,so that wetin you quote, no go show... Thanks.. .. All izz well! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 132 133 134 135 136 137 138 139 140 (of 376 pages)