Kslib's Posts
Nairaland Forum › Kslib's Profile › Kslib's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 146 147 148 149 150 151 152 153 154 (of 376 pages)
Ik talks like an asss atimes.. Is this what show presenting does to someone? Well,maybe he naturally has a loose mouth... .. All izz well! |
@ell.b thanks for he update.. You guys should be ready for the return of @sweetlemon... Lol .. All izz well! |
njokusboy: Scam, I know say na lieYou dey mistake me for dannyxy.. I never said i left abuja for lag... Abeg modify that post.. .. All izz well! |
Dannyxy: A chick was like "melvin i love u!i love u!" nd her b.f wz der...her guy was jst staring at as if she crazy...lmaoLmao!!! Who i dey laugh? a. The girl b.. Her boyfriend c.. You d.. Those who believe.. e.. C and D |
I have a confession:: If i hear say i near airport sef.. Lmao!!! #i just dey play with una since### lol .. Forgive me.. ![]() .. All izz well! |
Updates::: Why do some people behave like this sef? This man know say he no get enough fuel,na im he carry motor come here? Na traffic he just wan cause here.. See im pot belle sef.. Msheeeeeew!!! .. All izz well! |
Updates::: Some girls funny sha... See one girl just come meet,saying "i should pls give her my branded ##team##melvin polo##.. lol My over religious cousin whispered to me that i shouldnt cos this is how all this ritualist normally do.. Na this fine babe i go say no to cos of ordinary polo? hell no!! Wetin be my concern? I pull the shirt give her cos I dont need it anymore,besides,i had my singlet on,so no lele.. .. I had fun.. Going home thingz.. All izz well! |
ochongonoko: Naija no dey carry last naKai!! The fans tried mehn.. I am happy for melvin.. .. All izz well! |
ella.b:You can say that again.. .. All izz well! |
Updates::: Na wa ooo.. How we wan even take begin drive pass na wahala.. Lol .. All izz well! |
Updates::: I must say this,melvin is a very happy guy.. You needed to see it,you could sense the joy in his heart.. Atleast we proved to him that its not yet over and he had people who still support/wish him well... |
ochongonoko: You don start this your ojoro of 3:30 am.. Upload something jorHehe!! Shey una dey doubt me? Lol . All izz wel!! |
ItsModella: [font=Lucida Sans Unicode][color=#006600]@TheTrendingTony: At a point, the security guards had to stop to make sure Melvin could see properly after the champagne showers. He was fine #TeamMelvinYea!!! It wasnt that much though but he still got wet sha.. .. All izz well! |
Updates::: Those bouncers no wan hear ooo.. Omo,dose guys na real rock.. Fans sef no wan gree.. Hehe!! Today na today.. .. All izz well! |
ToyinDipo: Like he is really thereHuh? .. All izz well! ![]() |
ItsModella: kslib, we need pictures abeg.No worry.. I just dey snap the ones wey i fit capture for now.. I got like 6clean shots of melvin and just 2 of bev.. I go upload am at 3:30am.. .. All izz well! |
Melvin!! melvin!! melvin!! melvin!! Dem go chant tire today.. .. All izz well! |
Updates::: See the crowd showing our reps much love.. Melvin just dey smile.. .. ![]() |
Melvin always smiling... Damn!! The crowd is going gaga.. See flashlights everywhere na.. .. .. All izz well! |
See melvin.. At last!! .. All izz well! |
ella.b:Gosh!!! You beat me to it!! .. All izz well! |
ItsModella: Are you really at the airport? |
Updates::: Lmfao!! Wetin person no go see for his life.. See two matured elderly men nearly fight cos of beverly.. One say angelo ffuck bev,the other one say na lie... .. .. All izz well! |
Updates:: Everybody gat their phones on picture mode.. Everyone wants to snap melvin once we sight him.. See babes everywhere taking pics.. .. All izz well! |
ItsModella: No na, his mom is in obodo oyibo doing omugwo for his twin sister who gave birth last week.Ok!! I been think say she come before.. No need to modify then.. .. All izz well! |
Updates::: We finally got in,see Crowd everywhere.. A guy just lost his IPHONE.. I send am message? Msheeew... .. All izz well! |
ItsModella: Melvin's dad.Is the woman in red his mom? If yes,make i go modify my post..lol .. All izz well! |
CFCfan: Wetin Sweetlemon do una?Shey you wan add fire? ..lol .. All izz well! |
Sweetlemon: mVery possible... Ok,whats your password.. I mean ur NL password.. .. All izz well! |
ella.b:Excuse me!!! ... |
ella.b:Holy moses!!! @the woman in red... Abi na dat woman dey cause traffic for gate..? All izz well! |
ella.b:Yea!! I'm outside the gate right now.. Dem no wan allow our car enter.. .. All izz well! ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 146 147 148 149 150 151 152 153 154 (of 376 pages)





