Labadi69's Posts
Nairaland Forum › Labadi69's Profile › Labadi69's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 49 50 51 (of 62 pages)
taretoofine:Slowpoke, you are making noise for nothing with your free basics. Use your damn google to check IBB’s age. If you no get money for data, borrow your neighour phone if you get neighbour wey get data. Villager like you . Is he over 87 as you claimed? Is he even up to 80? Mr ITK Just admit say you open your dirty stinking mouth waaa to talk none sense wey you no sabi instead of all the stupid rubbish wey you dey reply me with. It makes you look more stupid than the frustration and hunger wey dey worry you ![]()
|
taretoofine:You are a nuisance. You wey no fit afford data to Google IBB age and instead of accepting you were wrong to say he was over 87, you are busy talking nonesense. See wetin Buhari dey cause. Men go just dey exhibit frustration all over Nairaland. But wait sef. Why I dey even waste my time responding to person wey no fit buy ordinary cheap data to google something so simple. Enjoy your ignorance and stupidity ![]() |
taretoofine:Trash. Get sense please. Or beg person wey dey your compound to buy you data to check google. Not me ![]() |
Wilson500 come and see what happens to agbayas that can’t control their sexual urges and blame it on genetics. This will not be your portion if you stop frequenting olosho thread to look nudes and read sexcapades and watch porn wey dey increase your libido and lead you to wan attack person daughter ![]() |
Fatherchristmas Bamidele, I hope you applied o. Instead of constituting a nuisance with your online beggy beggy and scamming all over Nairaland. This N power and carrying block for construction site should raise you enough bar to smoke loud and nack cheap olosho for that brothel wey dey near your house ![]() |
zudozz:Guy you better be happy that women dey this world o. Just imagine as the world would have been if na only guys dey this world with their bony bodies ![]() |
Londonboyrep:It ain’t safe out there. Especially the poorer neighborhoods where many Nigerians can afford to live in. I don’t ever go near SE when in Jand. It’s a big No No fam. One can just be passing and minding their own business and get attacked if you happen to be at the wrong place at the wrong time. God help you if you chyke babe wey gang boy get eyes for. Yeah bro I will stay in Naija ![]() Wait o, I go to 805 in Peckham. That’s SE. Right? Oh well ![]() |
taretoofine:IBB is not even up to 80. Ordinary to check google, you no fit. You go just open mouth waaaa to talk wetin you no know ![]()
|
If you get bar, Naija sweet die. If you no get bar and no get hope to get bar, then you must relocate out of Naija because Naija will be hell on earth. In short, if that guy get bar make he come Naija jor. Enough fun to catch as a 22 year old boy wey hold bar ![]() |
Londonboyrep:SE London with all those gangs stabbing people up and down. No thanks but I’d rather stay in Naija ![]() |
That money is so small that it is not worth the trouble. I really hope say you no be G boy wey dey try to know how to scam old people of their pension money. If that is the case, yamayama disease fall on you ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 49 50 51 (of 62 pages)
. 