Labadi69's Posts
Nairaland Forum › Labadi69's Profile › Labadi69's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 44 45 46 47 48 49 50 51 52 (of 62 pages)
Londonboyrep:SE London with all those gangs stabbing people up and down. No thanks but I’d rather stay in Naija ![]() |
That money is so small that it is not worth the trouble. I really hope say you no be G boy wey dey try to know how to scam old people of their pension money. If that is the case, yamayama disease fall on you ![]() |
FatherCHRISTMAS:Guy you dey find who to beg crumbs and scam for here as you dey do for ashawo and betting thread abi? ![]() |
Do your research on this guy. You will find him on ashewo thread and betting thread looking for who to scam. Be careful! |
SeaTrade:Continue to dey burn the ciga na. No wonder you look like a man in his 60s when you are in your 40s. Just continue ![]() |
SeaTrade:Guy, you are not 29! You started driving in the early 90s. That’s over 30 years ago. You are in your late 40s and it shows in your ageing and dead skin. Stop fvcking lying to Nairalanders! ![]() |
SeaTrade:Bro, you are a 45 year old single and lonely short man. What gives you the fvcking audacity to speak about evening newspaper? ![]() |
FatherCHRISTMAS:Look at how your village people dey use you catch cruise. You dey here dey talk betting odds on post wey you put for potential clients. Who wan do business with betting addict wey go scam them and use the money smoke loud and carry olosho? You need serious prayers ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 44 45 46 47 48 49 50 51 52 (of 62 pages)

