Labodinho's Posts
Nairaland Forum › Labodinho's Profile › Labodinho's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 143 144 145 146 147 148 149 150 151 (of 173 pages)
Kiingsolomon: Labodinho and his wife never fought for 25yrs of their mariage!!! . So, I asked him how he had managed to make it possible.See dis Cholo of a king o....na dat third time no go nice o,i love ma life. |
PrinceAdepoju: bros me,,i dey wait 4 eran didin too oo...abeg wheres alfa labodz&hajia asiko?hmm....ma oga no mind me o,our LONDON USED RAM don run away befor today's dawn. Farano!!!!!........Miss bad market. |
Congrat to Dr Vic-jay. |
[quote author=@farano]Come 2 my domain lemme tell u 2 avoid rush rush[/quote]Eehn eehn,tanx ooo ma sister.Address abeg cos no time to waste. |
I don miss small ooo.. @ all,please oo,i ve a qustn that ve been bothering me...... Scroll down a little pls downwards small please almost thr.. Here is it.... Please,where can i get London used ileya ram...plz? #team Uites# |
#turns to cholo# Thanks for today's Message,more concubines to your palace jere..... Please,always remember John3:3 too congregatn. Happy sunday! |
[quote author=Dr.'Hesjay]Hmmm.....I've been on this thread right from the start,but as a BMS student...My only wish was to b a Medic...God has done it.. Wrote JAMB this year,and my 2nd choice skul(Unilorin) Has admitted me for MBBS,..m so happy.. I am expecting my first choice skl(UI) to release cutoff next week,i pray it favors me...Cos i chose dentistry there and its dentistry that i actually want!... Either of the 2,i know i am now a medical student....I'm happy!!!!!!![/quote]Wlkum on Board Sir.BDS AWAITING,MBBS ON POINT!.....Congrat sir.God's favour,strength and blessing shall be your's.Amen!. |
godofphysics: ehn ehn? No wonder! I tot as much. Bishp Yemi i hail o. U dey try. D lord is ur strengthU too see ham so oo,Bishop yemmy dey use wheelba**ow carry ham wen dem wan stroll....na wah o. |
Chizzyozi: *bring out my muscles*c i fit even cari 100kg dat 1 na smal tinhmm...100kg,buh u didnt listen to the rest of it o. Body weight=85kg Cloths=25kg Jewellery=35kg Crown=20kg Which gives a total of 165kg To build your 100kg to 165kg or more cos miss farano dey chop anytin o,u need More of Akpo,Eba,bread and beans(no drinking of water o) and weight lifting(5 rims everyday).With these,you're good to go. |
Chizzyozi: *thinkin*i go agre smal,bt na me go do d lapinHelloooo......u knw wat u wanna lap so?? Farano weigh 85kg ooo.. |
Life is a race,we pursue success and itz goodies while devil pursue us for what ever we are pursuing.We run away frm devil n he angels and still run after success. All the way,WE DON'T STOP RUNNING TILL DEATH. LABODINHO. |
Chizzyozi: i no wnt again jareAunty chin chin... Oh! Sorry oooo,i mean Aunty Chizzy,no worry,i got an idea.U go hear ?Okay.This is it.. Do u agree to lap Miss farano on the Queen's thrown?? @ least na d same sit una go lap una self. |
Flygeriansteve: No worry I go adjudicate d matter well. Just say me go dey free to covet anyone I deem fit, you gree?U go covet watin?? U don forget say NOBODY IS ABOVE THE LAW ?? Thank God say u don even talk yur mind,jst start frm King cholo concubines,i bet u,he go beh**d u ni. Eerrrrmmmm,aw va dah banku?? I still get interest,try send ham bfor u enter kings palace sha... |
King cholo,u talk say i no wan give u d crown,shey u think say e easy to carry three crowns standing frm the begining of the ceremony. Waiting for the functions of the crowned miss/mrs. |
Flygeriansteve: Me I just see the first list today o. Well I go Ghana if that one sef count for abroad, and I carry banku comeWlkum bck,i'm sure u are already a lawyer.We'll really need u here,due to covetness of bf,gf,husbands,wifes and lawlessness on this thread.Dat tin u bring ehn,jst mail ham to me. |
Flygeriansteve: Didnt know the ad list had been released oh... anyways anyone here in the law dept?U mean first list or second list?? I'm sure u travelled abroad boss,watin u bring come for me? |
godofphysics: Itz not by might nor by my power but by yur grace u led me here and to One of the best 1st Five Uni's in Nigeria,i thank you Jerimoyah.My last day here must be with First class and with great Joy.I came here with my whole body,dnt let me lose any and i shall live to worship you till i return to thee.Amen.AMEN ND AMENAnd Amen!!! |
charliejose: Hey guys!...,CAn u imagine how ur 1st day of lecture would be at Unilag wen school resumes?Dis imagination ehn!..OGIDIGAN OOO Peeps and first day in class Yemmy->Na wah o,na so we see ham sha.I don dey receive lecture sha,buh wait o,i ve not text ma Farano aw she dey feel....(yl lect. is on) Kingsolo-Chai,dis lecture no sabi english sha.Thank God i ve Oxford 55th Edition.I'm happy,farano and mastermynd no dey ma dept.,dem go dey slap me every day.(Dirty,brotherly and friendly IGBAJU) Prince-Make this guy do quick ojere,na nw wey i don book space for me and chizzy for Auditorium the guy come fix class.Hmm...i miss asiko small o,lemme see if she dey online self. Farano-Omo na lecture be dis or sleeping pill??*rest her back a lil and sleeps off(as in,like PHCN collect thr light ni o)#smh# Prime-Hmm...this guy even ve flare for gadgets sha!!! Na virus i go input to his system and iPad.Questions for exam must be out either Legal or illegal. godofphysics-All dis tin wey dis guy dey teach na baby's meal nau.Lemme go online fyn ma bebe...(still going for Asiko) Dr. Asiko-I wish i culd raise up ma hands if dis guy ask qustn,i wan go chop that rice and egg i just cooked.Lemme check ma MAGA's online self n hear lastest mugish talk. *clears throats* Labodinho-Lord Almighty,i thank you for this my first lecture.Itz not by might nor by my power but by yur grace u led me here and to One of the best 1st Five Uni's in Nigeria,i thank you Jerimoyah.My last day here must be with First class and with great Joy.I came here with my whole body,dnt let me lose any and i shall live to worship you till i return to thee.Amen. #all done wyl sitting alone,opens eye and started jotting points# #on ma knees# @all,na JOKE ooo,abeg ooo.In anyway i annoyed u,no vex sir's n ma's. |
Cutesthunk: .....i'm interested o, wats ur dep. And labodino we go hook up o, i'm gonna hv to get a lappyYes boss!!,our new oga go teach us well and even assignments go dey involved. |
@Farano(m) or @ farano(f)..seems yur fone don get virus and i'm sure u dnt ve (m) xteristics. |
Primeos1: @cutesthunk nd labodino...u dnt nid a visible tutor to knw d real practikal aspect...if i were wit u guyz i wuld av given u sme videos nd sme softwares u kan wrk wit at d kom4rt of ur home...Okay,wich dept r u aspiring for or admitted to any of it? |
Cutesthunk: ...i love computer stuff too, web designing , fire works, 3D etcNice,i wish oga prime hint us,especially learner like moi. |
[quote author=@farano]If i catch u & dat ur guy ehn...[/quote]Look @ u o,i envisage u and yemmy sha.U didnt ask wu d guy is n u started yelling @ me.Well,this guy is cool,gentle,RICH(take care of ur whole stay in skul n life self),Handsome,caring,tall(not like coconut tree no fear),nice physic, and loving. He stays in the WATER and He's River god Tactonian. No object o,cos na full A/C(under water tinz) |
Primeos1: ar u familiar wit any proramming language lyk java, c++, visual basic or even htmldatz d basic tin i wuld love to learn,programming lang. n web designing.Jst interested. |
Primeos1: u knt read shaby u didnt see d hashtag i av don it b4Prime,i like comp. gist.aw can we relate??..... |
@Farano,i gat a guy for u if u wish. |
godofphysics: yea, same blood running 2ru our veins. Our own na decembr. Da ur parish is mouthed o but i prefer smal ones though(i luv to b inconspicuous). E be lk say na ur place mega99 dey abi?December??all those rice n drinks must not pass me by o.For the church,itz due to closeness too,i ve that same feelings u ve.concerning Mega99,itz a yes. |
godofphysics: wow! Me just dey one smal parish 4 ikotun ni o. Una don do harvest?So u be ma closest brother??yea,we did that last two months what abt yurs? |
godofphysics: evangelist labo,hw na? wich parish u dey go?Boss of the whole Physics,i dey o.Na Oshodi Parish sir. |
[quote author=Dr. Asiko]Don't call that name o...I'm not talking to you again, after promising me those honeymoons in Mexico, Paris, Hawaii, Italy and Tanzania, you still came here and denied me in front of Aunty Farano. Labodz, God is watching you in 5D, you were there when Yemmy said he's sent Aunty F packing,oya deny it..[/quote]Uuhhmm.......if u culd remember that day,me i dey sitting room dey watch Nageo world wyl u two went in to discuss wat i'm just seeing nw.Oya,plz forgive me Dr. Asiko (as we forgive those,who trespass against us) @dat yemmy self,u need to be douse in Holy water for 7 days o. |
@ yemmy,shey na legedis benz u use go vatican city or na ib canoe?? @ all wife collectors(nt even tax collector),u ppl dey scare female akokiates to post here ooo.....SUG self na No.1.....ASUU seasonal movie,na God knw whr e go end. |
Kiingsolomon: haha, #cant jez stop guffawing# if godofphysics catches u taking her back to bishop... Wetin u see, take am like dat oo, cuz am nt involved in it.Aahhh!!! Dnt think beyond the range o,she's ma sister frm another mother.Is it F? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 143 144 145 146 147 148 149 150 151 (of 173 pages)
?
