Labodinho's Posts
Nairaland Forum › Labodinho's Profile › Labodinho's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 144 145 146 147 148 149 150 151 152 (of 173 pages)
Kiingsolomon: lol. help her bring mat from ur room na...Me carry mat?? Bishop yemmy go vex for me ni o.I can jst show her way to Bishop house....Hahaha. |
Can't stop laughing ooooo!!!!........Farano!,go to bed!!. |
Kiingsolomon: ehm, do u knw wat? Lets do it like diz, I; 50, U;30 , and my assistant(prince); 20. |
Kiingsolomon: hmmm, haaa, hey, If diz maga escapes.... U beta cooperate. Let me get d money, U knw I called u all to it.ehn.Okae!......I leave all to you then buh nothing less than 50:50 ooo.. |
Cholo! Cholo!!...take time o,i know wetain i dey do o.If i give ham yemmy account na w*m*n e go dash finish and if i give ham yur account details,as per King Solo for Bible na,yur own wastage go pass yemmy's own.U knw me never marry,i go jst send the money to allof una account in the right proportion,especially salam ppl wey dey here our own na Dec. tinz. So farabale... @mastermynd...eerrm,sorry for the confusion na unilag I.T office get virus for thr system na ma account dat tin go chala..*wink* Kiingsolomon: shey na so life be now, ehn? U alone want to get d money abi?.... |
Chizzyozi: so u r here alsoHahahaaha.......I just decided to check wadup in here ma'am.Tell me why u'r here too. |
[quote author=@farano]hmmmmmm, pix finz ....hmmmm fyn boiz full 4 unilag sha[/quote]Some are derailing the thread while some are derailing our pix,only God knows thr name sha. |
[quote author=@farano]hmmmmmm, pix finz ....hmmmm fyn boiz full 4 unilag sha[/quote]Some are derailing the thread while some are derailing our pix,only God knw thr name sha. |
@ mastermynd.For now u will need to pay N15,000 for the postutme,Unilag is a very unique skul so u need 300+ for utme score no matter yur proposed course,cut-off starts from 70(Art or watever course),hostel fee na N150,000 per night.(As per Presidential suite) and exam will come up December 25 and lastly due to changes in the university banks,i am the only person you can pay to.Let me know when you wanna pay cause December don dey reach small small. |
[quote author=@farano]Really? #Rushing 2 view d pix# cant wait 2 comment on it[/quote]hmmmm..... |
PrinceAdepoju: my lord,,mayb u elp me cos i no knw oo |
PrinceAdepoju: Mr Abayomi Oladoya,,i love ur pix sire!Guess thr's sumtin missen @ d end of that statement sir...NO ..... Complete ham yurself. |
Abegi ojere,anyother answer to the RIDDLE?? ??yemmy n cholo,go wait for back door first........Anybody??... |
RIDDLE TIME!!! A A D F J J J M M N O What comes next in the series ![]() IQ+ is needed here. |
Things are happening on this thread ooo....intimacy tinz,i think i will have to invite City People Magz. here o...#smh# |
U all got my first riddle,the second won't be funny...loading.... |
[quote author=@farano]Yeah! Some ppl really need 2 see what is going on here.. #back 2 my movie 'DAMO'#[/quote]ma'am,wlkum on board jare. |
RIDDLE TIME!!!! How can you make seven even? |
yemmytcm: dhur#waves hand#....prowarm will be bera. #looking awaytake proHOT then. ![]() |
Some ppl must see what is going on here oooo...hmmm..I no mention names sha |
yemmytcm: #coughs#U nid procold?? |
Chizzyozi: *close face*oga mi i no wntSry aunty chi***,no mind me o. |
Chizzyozi: *Cari Ak 47 nd point at ur hrt*wu be pikin@labodinhohahahaha first carry Ambulance come and bring ma own AK 47 too.Buh wait o na ma rat u wan shoot so,why ma rat?? Yu wan break ham shey?ok,i will call u Aunty Chin chin oh i mean chizzy.. Hahaha |
Owbeecee: Labo...u no go kill me wt laff o. As I read am na so I burst into laff. Person dey ask me y I dey laff I no knw wetin to talk...anyway na so I dey always answer if person need help nah...dis isn't d first time...Ow! Bee!! Cee!!!.........Na Hormonal response make me clear throat n post ham o.D tin jst blink ma eye n i decide to use clue on the newspaper sir....Lol.I knw u wil be like ..."iffa catch u ehn" na dream wey no fit come true.Jst take ham easy wit new baby Chizy,she's jst 12yrs old....I c u. |
Owbeecee: U can just open d profile of the person u want to reply to n click on send message.hmmm...*clears throat,eye clued to today's Punch* |
Cutesthunk: .....ITS A BEAUTIFUL AND UPLIFTING SUNDAY! how u dey?Brother,i dey o and hope u don reach d prayer land?? Jst shortlist me for today's prayer o.Hint:"O Lord Almighty,i commit LABODINHo unto your hands,Father grant him all his heart desires.Amen"...Thanks in advance sir. |
Chizzyozi: Pls pals,cn sme1 teach me hw 2 reply a message.Hapi sundae 1nce moreHappy sunday ma'am.To reply,use the "quote" at lower part of the post u wanna comment on. |
Hello all,itz been a yl i posted here o.Happy First sunday to you all.We thank the Lord Almighty for the gift of life,ppl die every microsec. buh God still protect us till date.Thanks to Jehovah!.I doff to ma Pharmacoshakurmide,Hesjay(Dental wiz.),Itz_pretty(i'm sure i arranged it in accord*wink*),Messilo(OAU don steal d guy i tink),Mismak(I dobale ma),Miss Attach(Iffa hear say i no dey feel u ehn!),Quivah(BDS Miss),Taylor Baba(i loyal sir),Afobams(MB person),Okorocha(Ma strong man),Kessy(I humble bro),Meso(Unilag Fellow to strong) and all ma oga's @ d top and to the toppest(Jossygr8).I hail u all facultywisely too ooo.Coll. Of Med,Law,Science,Art,Biz n all.May God Almighty guide us and lead us to greater height IJN.Amen.Jeri moyamah! |
@ Cutehunk,loudest Amen from me o.Amen!!!!!!!!...@all,Happy sunday,Jerimoyamah! |
If nobody will confront you,i'll.FARANO!!!!!! Upload your pix with immediate effect!. |
[quote author=@farano]hehehehehehe...u need g00OOOOgle ?[/quote]Chai!!! No so life be??I never for once Knee to pray for google o,i dey see well well.But dat tin u put that upstairs,i no see ham.u fit interprint ham? |
[quote author=@farano]Cute pix[/quote]Farano!!!...me i did not see anything ooo. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 144 145 146 147 148 149 150 151 152 (of 173 pages)


?[/quote]Chai!!! No so life be??I never for once Knee to pray for google o,i dey see well well.But dat tin u put that upstairs,i no see ham.u fit interprint ham?