Larryfest's Posts
Nairaland Forum › Larryfest's Profile › Larryfest's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 116 117 118 119 120 121 122 123 124 (of 127 pages)
Dats gud....nobody shud be above reprimand. |
Nw am inclined 2blive dat song writer who said d set of family ruling dis country aint up 10 thousand since independence,they just keep recycling themselves and der family memebers 2take a place in d governance of dis country....d rich keeps getin rich while d poor...! wel u knw d rest. |
Dis all we av bin hearing since notin definitive hs bin done abt anytin or anyone just noise day in day out....dis particular govt might be d worst in our history,atleast we knw d last govt ws clueless and dey looted bt wat abt dis govt?? Vry soon 4yrs wil b ova and notin 2show for it... Rubbish! |
Craze man |
Ahah....which kind yeye plumber b dis na...lol |
Story story!!....at d age of 16 u ar still deciding wat 2do wit a toy gun Dis boy dey lie abeg na intending armed robber him be. |
jtwest:Lol...guy u sure say Toyin soup go dey oga mind dis kind season so |
Dem supose dey stone dis 2pple anywer dem go i swear...they are bad examples for we youths hoping 2lead dis country in d future. |
Am sorry did i hear dis op say loyalist and supporters or PAID loyalist and supporters? Nobody in Kwara cn b a loyalist 2dis guy without cash |
Lol.....seriously?? Naija na funny country abeg.Anything is possible in dis country |
Na wa o zambians self dey do ritual hmm...No where is safe! |
Lol.....imagine talk 'he could be a mad man' after they have used him for their gain..i just shake my head whenever i read most comment here where peeps even insult each other just because of this and that party hmm! Well this is always the end result.. |
Op u forgot 2state dat while d reflective glass(d one u can see pple 4rm inside bt dey cnt see u)hapns 2b best it also hs a disadvantage cos wit time d mirrow side tends 2fade away as a result of probably rain/sunshine and d it loose its beauty |
Wen govt just dey so commitd 2frustrating its citizen in every way....smh |
Some big pastors are telling the husband 2drop the case!! Hmmm....imagine,see pple we term as holy men of God..bt den again most pastors are nw PASTOURS...bishops BIGSHOPS even some general overseerers ar nw GENERAL OVERSIZE all because of money fame and watnots no more holy spirit.. |
That's the Nigerian way.....if u no sabi person wey sabi den no show for u |
Jesus christ.....dis one don turn police daily food |
Lol....na 2make d soup sweet jor. |
Number 3 citizen indeed!!! |
The thing is,the NPf is not your friend,has never being and will never be or who do you think sells weapon for this armed robbers most times?they publicly extort money from citizens daily,you actually have to pay for bail even when they boldly write 'bail is free' so you can see they are not our friend atal....infact you should be more scared of a policman than a robber in this country. |
He is on his way 2face his maker and explain how he tormented a country of 180million pple.. |
D way dis mods on NL dis days dey so comitted 2der oshogbo weed is rili startin 2gt anoyin...show legs show yarnsh for fp Which way na NL |
Lets assumed there is a problem and one was told to pray and fast about it which one listened to and did,how long can one actually wait for the replies from God before panicking and thinking maybe the prayer and fasting weren't accepted by God? |
Crazy elder statesmen...... |
We just dey shout Buhari!! Buhari,bt wat abt the govt of d state in which dis killings ar carried out,cnt dey provide good security for der citizens? Must d president av a say in everytin?....dis gov beta compensate d family wela |
samsam2019:Vry true the people at Buckinham palace dnt wear iro and buba simply because der culture has helped them alot,has our own helped us atal? Cos if it has we wudnt be in dis present predicament and we wudnt evn be running ova der in d first place... |
Swagger/coperate king....i see no harm in dis na,atleast him neva start dey wear crazy jeans armless and baseball cap... |
Our problems in dis country is n has always being the leaders and until dey are completely expunged we ar likely 2b moving in circles till d world ends.. |
Na dis kind girls dey sweet....dey are always and everly ready 2ova explore.parents/guardians fault ofcourse! |
Baba nw u ar back get 2work asap and lets do dis tin!! |
Abeg op e don tey small wey i bin don dey observe all ur yans and its all focused on luv dis,luv dat,boy do dis girl do dat....y nt just take dis ur talent of writing find sometin more useful for pple 2gain frm rather dan all dis luv luv yannings everyday.... |
NL wats educative or entertaining in dis nw?....mods on nl dis days need reset der brain back 2factory setting |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 116 117 118 119 120 121 122 123 124 (of 127 pages)
Dis boy dey lie abeg na intending armed robber him be.