Lathrowinger's Posts
Nairaland Forum › Lathrowinger's Profile › Lathrowinger's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 83 (of 92 pages)
Metuh:You are sick sir. Why u guyz always bring religion into politics. Make igbo man come out for presidentship. And do campaign. Surley people will vote. Things ain't like before okay? Plz stop bringing religion into this. |
I also need a Toyota Corolla... for taxify... me stays in abuja... any help Will be so Glad... |
I was here to see, smooth and nice well shaved Pu#ssy. I jez don't like this trash.t. mychwwww |
benben1000:na to show say them nor mumu nah... why will afonja go and die for nothing sake |
ify200106:if u nor fit help your brother. then u are on your own |
After many many round of paparazzi. chai Diaris God ooo. Surely na girl go be your first born. I wish u same broda |
All this is 1 nor consIne me. All I need is sure bet9ja game. make I hammer tonight. If u get game plz dimme. thanks |
nor mind ma guy. As e be say musicians dey produce music everyday, showing dancing skill everyminutes. my guy sef nor jez one relax and kept somewhere. He jez come our with another strategies hoping we go fall Maga. who know u sef. wetin u dey sing. my guy wan trend by force. #hanorfitlaugh# |
na them them, fry pan head. I hail theeee ![]() |
WelCome to the most high ritualist city in the world... Ezego nation |
plz, I need sure game. only home clubs that are sure of winning. I need jez 10 clubs. thanks... bet9ja or nairebet .... any1 |
[quote author=Stingman post=65000997][/quote]u don't need to much talk. them themselves knows they are animal |
We don't need much talk. that simply easy way to invent war... shey fulani sabi slutter. I trust innoson, he has Good plan for all indigbo. na only my people I don't know where their brain dey ooo. make we wake up dey try do one or two things ooo. If na bomb. make dey arrange am down. coz the way this country be. e fit scatter any fucking time ooo |
I think it's the high time for me to trek from east here to Aso rock and express feelings that he should hand over Nigeria to Nnamdi kunu |
wisino1:man u na team? wetin concern man u for bbnaija. is u alright? and Barcelona come play draw |
belike person need to join this people ooo. chai, see money. plz anybody know whether they are still recruiting or dim me their office address. This one is better than Nigerian army , atleast work na work. either u go join Nigeria army or Boko army. All of us go land for battle arena which is sambisa and the sweetness be say this people will be paying me in € Not naira. by the time I convert my basic salary into naira, Blooz na big money ooo. and when money Don come. They'll crown me better title for my village. ezunnunu1 0805142332 that's my contact. call me when better things comes around. Our mumu yaf do, if I start killing 100 zoo people from today till I die. don't think I can stil kill reach the ones wey herdsmen Don kill. I won't waste my bomb and kill innocent anyway. I know my destinations |
Nice 1... buh can I pay twice within 1 year period. that's if u can make it 1.6 |
Make I jez marry this babe, make I rest cox am tired of buying vaseline on top of her head. |
Devill Dance. don't see anything special in this one corner. end tym dancers |
saaedlee:is there any of your relations wey get spiritual problem abi na mental disorder? |
na when men dey voice nna dey Para. .. u been Don forget those slay mama wey dey post some kind science object online. na jez talk ooo. see reactions, then wey Dil#do dey everywhere. we men complain? now, wey sex doll Don comot nna dey cry. I beg if u collect your salary this month transfer for me make I take join buy sex doll biko. make I forward my account details insult loading!!!![]() |
Jamariwolff:u dey go far... what if he is telling the truth. The message might not be for him, buh somehowly s#hit like this does exist nah... oya, u swear say u be virgin? |
CaptainJeffry:are you alright sir. plz don't say what u don't know... okay? |
and some men will be putting mouth dia. .. |
Their business |
Airyprince:Blooooz. I swear na u mumu pass. You are worsen than buhari |
Am sure Don jazzy baby must worwor. Lol |
Nna nor even sabi something. Na kennyblack |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 83 (of 92 pages)

Will be so Glad...