₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,957 members, 8,438,127 topics. Date: Thursday, 02 July 2026 at 11:57 PM

Toggle theme

Lauryn's Posts

Nairaland ForumLauryn's ProfileLauryn's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 155 pages)

Forum GamesRe: Hot Hangout Spot by lauryn(f): 9:01pm On Apr 17, 2007
where are dese shudren? Y una dey run from me, shuo,,,,,,,,! Na wah o.
After d friendhsip wey all of us don friend for hia, una still dey run from me, anyhoo, we thank d lord. grin grin grin
Forum GamesRe: Hot Hangout Spot by lauryn(f): 8:09am On Apr 15, 2007
Hey pplz
waz been gud with y'all?. Happy Belated Easter!, I hopey'all saved some turkey and chicken for moi. Anyhoo, chat with U guys soonest, missed alla y'all ugly behinds grin grin grin
Jokes EtcRe: Here Are Some Reasons Why It’s Better To Be Female: by lauryn(f): 11:03pm On Apr 13, 2007
nice,,,,,
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by lauryn(f): 7:11pm On Mar 25, 2007
Yes naw, dem no dey fear face? grin grin

Anyhoo, I dey commot. I dey go Cinema go watch film.
Later PPlz, have fun, don't miss me too much kiss*le'me flatter myself a lil* grin grin grin grin
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by lauryn(f): 6:54pm On Mar 25, 2007
As I enter church, angels dey tek nearest exit grin grin
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by lauryn(f): 6:43pm On Mar 25, 2007
@ Watever
forget game. I dey go find trouble for other threads jor grin grin
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by lauryn(f): 6:21pm On Mar 25, 2007
NL is getting boring eh, no joke undecided. Bia, can y'all come up with a game or something? grin
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by lauryn(f): 5:50pm On Mar 25, 2007
fine, be that way!! Crase pikin, na me U dey form activities for?. YEYE grin grin
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by lauryn(f): 5:31pm On Mar 25, 2007
I no come again, le'me angry angry
Dating And Meet-up ZoneRe: Looking 4 A Girl Urgently by lauryn(f): 5:30pm On Mar 25, 2007
Just curious, thats all!
Dating And Meet-up ZoneRe: Looking 4 A Girl Urgently by lauryn(f): 5:19pm On Mar 25, 2007
And what would U do? grin
Dating And Meet-up ZoneRe: Looking 4 A Girl Urgently by lauryn(f): 5:15pm On Mar 25, 2007
are u ugly? grin
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by lauryn(f): 5:07pm On Mar 25, 2007
Kai, at times like dis naim U go know ur hatazzz, U just proved yasef as one. I never even reach airport sef U don dey deny me, na wa o,,,,alll dese shudren grin grin
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by lauryn(f): 5:02pm On Mar 25, 2007
@ Omo-eko
I been tink sey U no see me ni. Anyhoo, bodi dey cloth, I just been dey screen nairaland, well I'm back now, thats what matters.

I still never know d fight wey happen for hia o, can someone plzzz fill me in on it, I'm dieing hia, bia help a sister out naw grin grin
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by lauryn(f): 4:56pm On Mar 25, 2007
Fight? for where? kai, how da hell did I miss a thread, biko gi'me link abeg grin grin
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by lauryn(f): 4:54pm On Mar 25, 2007
@ Watever
I just no dey show face anyhow again for hia. Toronto is warming up as well, just hope it doesnt suddenly snow again. Anyhoo, might be coming to dublin in a month or two, I wan find trouble reach dia, hope sey dem no deport me back to Canada sha, cuzzz I'll be coming with full force grin grin grin grin


@ Cutey
U no sey I no dey go church, abi I tell U b4 sey Pastor don bribe me to dey stay house grin. Anyhoo, how's ur krusty behind?


@ Omo-eko
I no see U at all angry
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by lauryn(f): 4:42pm On Mar 25, 2007
@ Watever
Of course i'm still alive, death no dey fear face? grin grin, havent seen u on here for a minute, how's dublin?
Nairaland GeneralRe: Who Is The Richest Man On Earth? by lauryn(f): 4:28pm On Mar 25, 2007
Bia, get back to lala land abeg grin
Dating And Meet-up ZoneRe: Looking 4 A Girl Urgently by lauryn(f): 4:27pm On Mar 25, 2007
U always do grin
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by lauryn(f): 4:24pm On Mar 25, 2007
hey y'all! waz gud? grin
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by lauryn(f): 7:27pm On Mar 20, 2007
@ femi
Yes junior brother, got a prob wit it?.

Anywayz pplz, gotta run. Catch y'all later kiss
Dating And Meet-up ZoneRe: Looking 4 A Girl Urgently by lauryn(f): 7:23pm On Mar 20, 2007
no be U then. Cos the pikin wei I know dey work for Food basic and he dey go Johnson
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by lauryn(f): 7:22pm On Mar 20, 2007
@ omo eko and Kate
make una sha dey claim go grin grin

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 155 pages)