Lauryn's Posts
Nairaland Forum › Lauryn's Profile › Lauryn's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 155 pages)
@ Muki Awwwwww, how sweet! Anyhoo, how are ya?, it's been a minute! |
@ Ikejoe For ya inna left mind now, U don curse urself finish abi . talking of wowo,,,I tell U b4 sey I fine?,,,,bia fall back and burst a nut jor, idiot! |
I see dis thread aint going nowhere. @ sweet biko, I'm entitled to my opinion, so just give urs and/or zip it. I ain't here to curse d girl, just saying it as it is. Thanx!! |
o ma se o ![]() |
smile007:maka-gini? U dey advice d pikin abi U dey curse am?. Biko, modify ur post, Y U just dey tear english anyhow for hia, biko my PC is very sensitive |
ikejoe:Shame no dey dat ur mouth wey u tek talk dat tin? ![]() |
*clears throat* Can U stop forcing urself on d dude plzzz?. It seems like d guy hasnt even approached U yet, and hia U are talking about a lifetime commitment, biko, leave d guy and move on ![]() |
So r U gona send me some or what? ![]() |
That's just mean~!. Now dat's something I wouldnt say .Anyhoo, Ur boyfriend could be telling d truth, but probably d way he might have said it is what's getting U depressed. U might wanna try some anti-aging lotion or workout a lil bit. |
[quote author=wa_do_mi link=topic=53953.msg1123833#msg1123833 date=1179424457]when has kissing become a foreign culture - see me see wahala o. All these bush peple - maybe one day one day - holding hands in public will be termed a foreign man's culture.[/quote] omoge:hehe ![]() |
dremoney:what da flipp? ![]() |
ikamefa:for where? ![]() Biko, cook make U mail am to me jor. Be a good sista for once, make urself useful to me ![]() |
Wey ur own? I no sabi cook dem o, I just know dem by name ![]() |
Sick people on this planet ![]() |
Seun:Yup! What he said. True talk! |
Nkwobi Ugba That's all I know ![]() |
@ Seun I don't hate U at all, but plzz don't ban me for leaving my 2cents on some threads. I understand I love going off-topic, but biko, that's moi. I aint here to kiss ur ass or anyhting, I just hate it when I get banned without warning, that's all. |
Ya know! Dem just dey vanish like breeze. ![]() Anyhoo, waz gud Muki and Ika?.,. Shey today wey I dey in a good mood, una no con dey hia abi?. |
Ok pplz, let's be civilized and decent here, plzzz. Goodness! Y'all are taking dis to a whole new level, stop getting all sensitive and shit up in here. If y'all cant take jokes, just fall back and skeet all o'er ur yo mommas' faces @ Star E don do abeg, na me start all dis play, can we stop now, plzzz. Ok, pplz, party done, make una go house or change topic, bikonu. |
star01:How U tek know?. So U don suck am trutru, kai. True confessions!. Now dat U've made that confession, how do U feel? ![]() |
star01:Bros, it's okay to have dreams but plzzz, chillaxe. U aint never gon make it, so dont be too hard on yaself aiight. No dey use yasef compare with Debo, bikonu. U no reach him levels at all. |
mukina2:Ok sorry, no vex. ![]() star01:Will U hush up dia! Who permitted U to talk, were'nt U just sucking on Debo's balls few mins ago?. Come on, get back to work before U get laid off, oniranu oshi. ![]() |
star01:CHEAPO! ![]() |
mukina2:Shuo, U for just talk sey U want my attention. That woulda done d trick. ![]() Ok Muki, I'm all urs wha U want? ![]() star01:U dey crase ni, abi dem dey worry for village?. ![]() |
star01:U sef wan come form activities for hia, biko fade fast. By the way, was dat d only line U got from, yo momma? |
debosky:By high-class, U mean d one wey U go fit troway trailer inside e go con exit for back, abi. No dey play yasef for hia. I no sey U dey shame, just fall back and burst a nut. It'll do U good,trust me! ![]() |
@ Muki wetin I do? ![]() |
star01:Na toto U dey cry for like that?. Kai Desperation of the highest degree! ![]() |
debosky:Oh stop sucking up! Now go meet that Vulcanizer. I don negotiate with am, him talk sey him go gi'U 50% off, hurry! and U can tek ur so called *Bingo* along with U ![]() |



