Lauryn's Posts
Nairaland Forum › Lauryn's Profile › Lauryn's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 155 pages)
Muki go know wetin Sapele water be?, bros na Arabian chica U dey folo yan o ![]() |
Maybe U just get your way easy with them, might be the other way round. The girls might be the ones flirting and they just try to play mind games with ya ![]() |
Blame Ika, Y dont Ya? . Bia, b4 I open eye, make my cup don full with fresh pammy ![]() |
Douzy:Bros, dis one pass bad bele o. ![]() @ Muki U dey try rhyme abi wetin, biko stick to goofiness, suits U better ![]() |
ehen, so na here U con hide d pammy abi, na devil don catch U so. Oya bring am out b4 I display madness for U ![]() |
whoever told U dat, lied to U. Bia, U no get choice for dis matter, so U better tek d biscuit wey I wan giv U so ![]() |
ehen, I hope sey d tin run their bele welwel, greedy bishes. ![]() |
mukina2:and did U care to save me some? |
Lies, they are still together |
see ur mouth like pammy, biko come tek cabin biscuit jor ![]() |
awwwwww, I'm sorry babe, didnt mean to make U cry . Want a cookie? ![]() |
ov:Just sampled it and didnt like it. P.S Can y'all quit this child's play, plzzz |
and U are still alive?? ![]() |
Can y'all spread LOVE and not HATE, plzzzz. ![]() |
really! how much do U miss me? ![]() |
Chanel Emporio by Giorgio Armani City Glam by Giorgio Armani |
I is great. Guess I'll catch U some other time, ciao |
U no know sey I be licenced Magician. How far naw? ![]() |
Happy Belated Birthday iice.[/color][color=#990000][/color][color=#990000][/color][color=#990000][/color][color=#990000][/color][color=#990000][/color][color=#990000][/color][color=#990000][/color][color=#990000][/color][color=#990000][/color][color=#990000][/color][color=#990000][/color][color=#990000][/color][color=#990000][color=#990000][/color] |
Hey Pipuls ![]() |
ikamefa:U! U still dey this life?. I bin think sey okada don clear ya 2 left legs commot for road. Anyhoo, that's d Canadian way of saying Hi, waz been good with ya? . By the way, as I tear eye reach back so, na me U think sey dey tell white lie, unh? ![]() |
can y'all just hook up and have an orgy, for fuksake! jeezzz ![]() |
@ Blink I stopped breastfeeding 2 yrs ago and I still got milk, urs is mere 4mths. Dont worry, there's nothing wrong with U, U are perfectly fine, Ur husband should just nibble on ur breast b4 y'all have a next child, ok. ![]() |
* clears throat* |



. Want a cookie?