LesbianBoy's Posts
Nairaland Forum › LesbianBoy's Profile › LesbianBoy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 182 183 184 185 186 187 188 189 190 (of 433 pages)
What is all these ![]() |
Wizkid is famzing the 30billion gang ![]() |
Full time Chelsea 0 - 1 Brighton |
I hope what happened last season will not repeat itself |
This life sha What happened to mike ezuruonye's acting career sef? I remember when he was virtually in every movie but these days i hardly see him Abi na me no dey watch movie again |
Lil kesh is her father |
But wait I am not understanding Airforce1 opened this thread to show nairalanders how "tired and weak" he was after |
This kushykush your mouth is too sharp sef wetin ![]() I have still not forgiven you for saying that luvU2 looks like "painted yam" in that thread ![]() |
Sweden? Lefulefu comman see o! ![]() |
Meanwhile.....When they don't want to show the man in their life face, you go don know say them don thief person man ![]() |
Person wey apostle don pour sperm for her big booty na him the ode man dey propose to! Some men stupidity is like zee world.......extra ordinary everyday ![]() |
I can see lalasticlala viewing Front page straight ![]() |
Person wey apostle don see her pant na him the mumu man dey engage ![]() |
Na lie jor! Make I hear say wizkid give am N10million ![]() If na davido i fit understand |
Ok this is real |
Shout-out to all the babeless guys and guyless babes on nairaland Have bae you say no, now lookat... When your mates are going to flex after church you wee go home and go and sleep ![]() |
Merry Christmas Guys ![]() |
hibiscus76:See your big brezz! Nairaland is becoming brezzland o! ![]() |
She is very stoopid.......Idiot girl ![]() If na me, i will run after her and give her a hot 'abara' for back......her papa there! ![]() |
falconey:Jesu! Even on Christmas day? Apostle must hear of this! |
When i saw this story earlier today i nearly cried! This is the worst thing that can happen to a man After 'tasting' money, you wee now comman go broke! Jesu! ![]() It's better to be poor since |
lefulefu:No be lie! Once girls hear that you are based abroad na so their toto go dey scratch them
|
lefulefu:This man ![]() |
Threebear:You BROKE guys like deceiving yourselves with this nonsense. You guys obviously don't know MOST Nigerian girls well. If beautiful girls were obtaining money from rich guys and coming to love and fvck BROKE guys then why do BROKE guys desperately want to become rich? ![]() |
Na girls mess dey smell pass when they wee be eating orishirishi ![]() |
Leceister city 1 - 2 Manchester United |
E-money don't mind them They don't know that....it's too late to fail Amen ![]() |
Nairaland Anthem - Lesbianboy x Airforce1 Out soon! Anticipate!!! |
vivypretty:See brezz Chai....screams in chiwetalu agu's voice **ala di nu di nu di** |
Real Madrid 0 - 3 Barcelona What! Jesu! Ha...... Apostle must hear of this! ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 182 183 184 185 186 187 188 189 190 (of 433 pages)