Lilly001's Posts
Nairaland Forum › Lilly001's Profile › Lilly001's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 (of 18 pages)
congrats 2 evri1 ooo..we are now Confirmed UITES ooooo..we sud be xpectin our hall and matric number few tym after d clearance ends. plenty new pple for Nairaland oooo, where art thou coming from/being??..lol leget01 on 2go...BLESS!!!! |
no stress ursef insyd UI ooo..if ur documents are ready, u no get problem ooo.. me no understand d questions wey dis guy dey talk say dem dey ask oooo...During my own, no questions oo..me just dey joke with d officers... keep cool dudes u fit hala me on 07068775503, if u get any prob oo |
did mine in just 20minutes oo, just get all ur docs ready and do d photocpies....and get d Jamb 003 i uploaded they asked for it oooo...i tink say Medicals @ jaja na later tins..i still dey insyd UI, i dey comot 2moro. sori i dnt post here oo..UI Mtn network badt gan ooo...BLESS |
for d undertaking form..Nairaland is telling me i cant upload it coz its larger dan 200KB....its 229kB..so i dnt knw wo 2 do o |
dis d acceptance |
dis d jamb |
dis d medical |
av gotten d medical form, undertaking form, jamb 003, and admission acceptance form. jamb003, medical are general but undetakin and accceptance had 2011/2012 written on it.. i was able 2 edit to 2012/2013 in d acceptance coz its a DOC file..but unable 2 do dat of undertaking coz it was pdf but i printed evritin....no ask me for d links coz i surfed google 2 get d 4 of dem and i dnt av d link..but i have d 4 documents wit me |
3rd list is gonna comot ooooo, UI messaged a friend of mine and told her 2 change 2 3named courses..and d change of course ends 2moro....So peeps dat got 50 and above and dnt see their names in 2nd list...go and check ur Email oooo. leget01 on 2go BLESSS!!! |
Please is this TRUE ![]() 1. Abuja gals like efizzy 2. Lagos gals are players 3. Kaduna gals r drunks 4. Jos gals like clubbing nd partyin 5. Calabar gals dress anyhow 6. Benin gals like away match 7. Benue gals like to give birth @ home 8. Akwa Ibom gals r cheap 9. Enugu gals like money ... 10. Warri gals talk alot nd love fighting 11. Adamawa gals r black beauty 12. Katsina gals compete smokin wit their men 13. Bauchi gals like early marriage 14. Borno gals like jaz too much 15. Nasarawa gals like fighting over men 16. Ekiti gals like book too much 17. Ogun gals luv to speak yoruba alot 18. Oyo gals luv culture nd tradition but they bleach a lot 19. Abia gals pretend a lot 20. Kwara gals like to do their thin outside knowin they cant marry outside kwara. 21. Kogi gals like hawking especially in okene 22. Jalingo gals r not knwn 4 anythin bt can blend sharply anywher they find themselves 23. PH gals knw hw to luv nd dont select who to luv. 24. Anambra gals like rich husbands 25. Imo gals na iron sharpens iron..dia men na iron. Also love to bleach. |
Warri Bible is finally out...Grab your copy now!!! Sample version: English: As it is written in the bible Warri: As dem yan 4 bible English: jesus entered the boat with this disciples! Warri: bros J cum enta canoe with I'm padi dem! English : As the boat was sailing,there was a great storm! Warri: As the canoe dey move na I'm yawa cum gas! English:.the storm waz so great with it was like a whirlwind! Warri: As the yawa dey gas na I'm kasala brust join! English: the discpline became so afraid and they shouted Master! Master! Warri: na im lives fail im padi dem ,na im dem begin dey hala Bros eh! Bros eh!. English: jesus got up and calmed down the wind! Warri: na so bros J get up kon arrange the mata! English:. He turned to his disciples and said oh ye with little faith ! Warri:.na im bros J luk im padi dem shake im head kon provoke "O BOI ! Una fail ma hand oo! English:.the disciples replied and said what MANNER of man is this Warri:..im padi dem kon hala. "SHOO" bros J which level nan! U BE WINSH |
Fresh Uites abeg no let us forget say Erosion and Tsunami dey UI * Erosion na carry course over *Tsunami na pack ur load,(road back 2 ur day1 in UI). Check dis out for details abt UI gonna ask for d clearance www.admissions.ui.edu.ng/status |
good morni jare my peepz, hw tins ![]() wetin inezara dey talk na, if dats not what UI has been asking for den what oooo, make u post ur own, we dey wait. and 2 evri1, last yr UI dnt announce clearance date, d day they released 2nd batch list oo. 2nd list was released Nov 7, some days later d clearance date was announced wic was btw nov21 - dec5... keep cool dudes |
Just Did Some Research oooo D clearance might be in NOV last year, d clearance commenced after d session ended, Session ended Nov5 and Clearance was btw Nov 21 and December 5... So d clearance might be Nov, coz session finishes Nov16 dis yr. Anoda tin is dat we might resume dis yr oo..UI vacated Nov5 last yr, and den announced December 12 as der resumption date b4 ASUU caused wahala, so they went for 1month holiday. D same might happen dis yr (me just saying my own from d view of last year). Dental docs, add me on 2go Leget01. My department is gonna be sweet..33 of Us...13guys 20babes.....lolz |
vimma: omo mehn i don did it.... microbiology, here i come....my GOD HAS DONE IT 4 ME O.....Lilly where u deyi told you viv but u neva believe me |
MTN, god go punish you , u made me miss this testemonies.... To all peeps admitted, welcome on board. To my real GEM Ishow, me greatly happy for u, and odas admitted i love u all..... 6 more peeps admitted to dentistry, we are now 33 in my department. UI broke d quota, thank God |
Nikkylight: Hmmmmmm.....UI UI UI UI...na how many time i call u?if u no release d list today u go see #ija awon eleye o# everybody cool down...it is wellhmmmmmmm nikky....lolz |
ShehuAba: d same thing happened wt me on sunday. I cald d customer care i was tld dat it was a network ish. Bt surprisingly 2day i rechargd nd i got d MB. So try again later. As u always say na emptyhen dem be.Thank God, gonna buy card when i go out.......... UI na ur hand lyf dey ooo, do am as u want.. Our turn to become VC and Deans dey come...lolz |
two reasons why UI dey crazy, 1. Dem rarely give dates and fulfil what promised dat day 2. They too slow for ma liking |
peeps, wetin dey do mtn 2 oo, loading card yesterday, dem no gimme MB...nah credit ti tan |
i swear UI is already dragging their integrity on the mud ooooo. They just dey do lyk all dis useless schools. Say dem no know say Oct 1 na public holiday before, before they announced it...,stchewwww...USELESS UI |
lets continue here Uites, www.nairaland.com/1063273/university-ibadan-2012-2013- clearane Mrs Odunnu pls close dis thread |
dnt know why UI neva release d list ooooooo |
greatest uite since our thread don reach maximum, lett lets continue here nairaland.com/1063273/university-ibadan-2012-2013-clearane |
greatest uites lets continue our thread here |
Ba3 low, Bleep up....need to save ma battery. Ishow abeg gimme a call or flash wen d tin don comot...make i quite browsing jare, battery go die |
ishowdot@gmail.:easy na ma broda, no panic ooooo... Na celebration tinz 2moro morni |
akhype, DuBooVay(f), Irewole74, osoola, pedibaba_360(m), don_matt, ShehuAba(m), Mozarinia(m), screan, g.instinct, ruka15, AmiableJay(m), Decsix, Losib(m), Lilly001(m), holumaintain, joephemzyz, hannah360, ishowdot@gmail.(m) and 4 guest(s) |
ishowdot@gmail.:Boss i still dey here for you. I will neva sleep until UI paste ur name.... BLESSS!!?!! ?!!?! |
All is well i believe d list is still coming dis nyt, second batch aspirants no panic ooo Growso, tufe(m), holumaintain, joephemzyz, ruka15, Lilly001(m), akhype, DuBooVay(f), Irewole74, osoola, pedibaba_360(m), Decsix, don_matt, ShehuAba(m), AmiableJay(m) , Mozarinia(m) and 6 guest(s) see people online lolz |

