₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,212 members, 8,434,638 topics. Date: Saturday, 27 June 2026 at 01:00 AM

Toggle theme

Lolabbey's Posts

Nairaland ForumLolabbey's ProfileLolabbey's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 191 192 193 194 195 196 197 198 199 (of 339 pages)

Jokes EtcRe: Joke Section: - Chat Thread by Lolabbey: 11:16am On Mar 20, 2009
whd da hel is going on here
Nairaland GeneralRe: Na Who Be Dis Romade Sef? by Lolabbey: 11:12am On Mar 20, 2009
mak moderator comeabi an u be him vice
Jokes EtcRe: Nigerian Thieves! by Lolabbey(op): 11:08am On Mar 20, 2009
u don use style tel me sey na okro u chop.

no wory ,i no go xpose u
Jokes EtcRe: Face For Sell by Lolabbey: 11:06am On Mar 20, 2009
kai shocked shocked shocked shocked

d person dere na tollex himsef
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 11:05am On Mar 20, 2009
go zoo nah,wild animals plenty
Jokes EtcRe: Nigerian Thieves! by Lolabbey(op): 11:01am On Mar 20, 2009
na who pluck ur eyes
Jokes EtcRe: Joke Section: - Chat Thread by Lolabbey: 10:58am On Mar 20, 2009
wetin hapen
Jokes EtcRe: Benjamin And The Black Sponge by Lolabbey: 10:56am On Mar 20, 2009
ok
Jokes EtcRe: Face For Sell by Lolabbey: 10:56am On Mar 20, 2009
now,lets stop this shocked shocked shocked shocked shocked
Jokes EtcRe: Joke Section: - Chat Thread by Lolabbey: 10:49am On Mar 20, 2009
mad felows abov me
Jokes EtcRe: Marriage Software by Lolabbey: 10:47am On Mar 20, 2009
wetin dey wory dis poor boy,r u frustrated cool
Jokes EtcRe: Benjamin And The Black Sponge by Lolabbey: 10:45am On Mar 20, 2009
wetin do u
Jokes EtcRe: Joke Section: - Chat Thread by Lolabbey: 10:42am On Mar 20, 2009
na true
Jokes EtcRe: Nigerian Thieves! by Lolabbey(op): 10:36am On Mar 20, 2009
e be like sey na okro u chop dis morn
Jokes EtcRe: Element Or Helmet by Lolabbey: 10:33am On Mar 20, 2009
hahahhahahhah

abeg mooo

no asasinate am ,him stil dey oew me mony
Jokes EtcRe: My Nld Pals by Lolabbey: 10:30am On Mar 20, 2009
giv us ur data ,we go add u
Jokes EtcRe: Joke Section: - Chat Thread by Lolabbey: 10:29am On Mar 20, 2009
his problm is componded
Jokes EtcRe: Marriage Software by Lolabbey: 10:28am On Mar 20, 2009
even if odas ar seeing ,u can not see
Jokes EtcRe: Marriage Software by Lolabbey: 10:19am On Mar 20, 2009
i wont let him av aces
Jokes EtcRe: My Nld Pals by Lolabbey: 10:16am On Mar 20, 2009
e tak am resemble u
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 10:15am On Mar 20, 2009
na nitemares
Jokes EtcRe: Face For Sell by Lolabbey: 10:13am On Mar 20, 2009
tolex u fine ooo
Jokes EtcRe: Please Do Not Click. . . . . . by Lolabbey: 10:10am On Mar 20, 2009
sebi i dey alwys giv u d leftovers
Jokes EtcRe: The Perfect Husband by Lolabbey: 10:09am On Mar 20, 2009
dem neva born ur boys
Jokes EtcRe: Nigerian Thieves! by Lolabbey(op): 10:07am On Mar 20, 2009
carry ursef comot 4 road jorh
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 10:03am On Mar 20, 2009
na lie
Jokes EtcRe: Joke Section: - Chat Thread by Lolabbey: 10:01am On Mar 20, 2009
ur watch will neva b corect,even at dat ,cant u read d whether
Jokes EtcRe: Nigerian Thieves! by Lolabbey(op): 9:58am On Mar 20, 2009
toleex ur sure sey no b u b d shortest 4 nr4lnd
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 9:56am On Mar 20, 2009
lol

try an nah,u fit win
Jokes EtcRe: The Perfect Husband by Lolabbey: 9:54am On Mar 20, 2009
unaproved by d chairman
Jokes EtcRe: Benjamin And The Black Sponge by Lolabbey: 9:52am On Mar 20, 2009
chief/senior linus

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 191 192 193 194 195 196 197 198 199 (of 339 pages)