Jokes Etc › Re: Funny Pronouncations! by Lolabbey: 5:02pm On Mar 18, 2009 |
no warer por you |
Jokes Etc › Re: My Nld Pals by Lolabbey: 5:01pm On Mar 18, 2009 |
@ sylve na technology |
Jokes Etc › Re: Resignation Letters Lol by Lolabbey: 5:00pm On Mar 18, 2009 |
if him no lik d inglish mak him go jump inside pacific ocean |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by Lolabbey: 4:56pm On Mar 18, 2009 |
adviser so gba ee |
Jokes Etc › Re: Please Do Not Click. . . . . . by Lolabbey: 4:51pm On Mar 18, 2009 |
oduduwa baba yoruba |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by Lolabbey: 4:48pm On Mar 18, 2009 |
am yet 2 release him |
Jokes Etc › Re: Resignation Letters Lol by Lolabbey: 4:38pm On Mar 18, 2009 |
ona employee too go do d same |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by Lolabbey: 4:25pm On Mar 18, 2009 |
my palasa tv no dey conect wth cartoon stations |
Jokes Etc › Re: Jokes Section: Best of Funny Pictures; Post Yours by Lolabbey: 3:54pm On Mar 18, 2009 |
e brush am only be sey na pako he use |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by Lolabbey: 3:49pm On Mar 18, 2009 |
u b cameleon,ur teeth blac smal time d tin com turn big and white |
Jokes Etc › Re: Funny Pronouncations! by Lolabbey: 3:42pm On Mar 18, 2009 |
i done wake
as dis poster tak spel pronunciation sef dey funny,d tin rhyme wth d topic itself |
Jokes Etc › Re: Resignation Letters Lol by Lolabbey: 3:40pm On Mar 18, 2009 |
hmmm i sure sey d boss go kill danny |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by Lolabbey: 3:38pm On Mar 18, 2009 |
as e no get gucci now |
Jokes Etc › Re: Nigerian Thieves! by Lolabbey(op): 3:34pm On Mar 18, 2009 |
na hi be sey u sabi my huby pas me abi |
Jokes Etc › Re: Cat Loves Rat by Lolabbey: 3:32pm On Mar 18, 2009 |
wetin go beat am dey inside bush |
Jokes Etc › Re: Two Things by Lolabbey: 3:25pm On Mar 18, 2009 |
u too try thuggy |
Jokes Etc › Re: Competetion Women Or Men by Lolabbey: 3:22pm On Mar 18, 2009 |
y u no com open ur teeth as d joke funy reach |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by Lolabbey: 3:15pm On Mar 18, 2009 |
i knw dey u no dey like gud tins |
Jokes Etc › Re: Funny Pronouncations! by Lolabbey: 3:13pm On Mar 18, 2009 |
see onra raffterlike goaty own |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by Lolabbey: 2:59pm On Mar 18, 2009 |
:d |
Jokes Etc › Re: Nigerian Thieves! by Lolabbey(op): 2:55pm On Mar 18, 2009 |
him wife love am nah |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by Lolabbey: 2:42pm On Mar 18, 2009 |
ameen oo |
Jokes Etc › Re: Nigerian Thieves! by Lolabbey(op): 2:40pm On Mar 18, 2009 |
frst luv kwa?me i no sabi anytin oo |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by Lolabbey: 2:38pm On Mar 18, 2009 |
e too much |
Jokes Etc › Re: Real Pictures Of Tope,clem,migines,tessy And The Rest by Lolabbey: 2:36pm On Mar 18, 2009 |
e go dey use am make mony nah |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 2:31pm On Mar 18, 2009 |
rapid imprvmnt |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by Lolabbey: 2:30pm On Mar 18, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Nigerian Thieves! by Lolabbey(op): 2:28pm On Mar 18, 2009 |
no b him dupe u dat time,wey u begin beg 4 mony 2 chop |
Jokes Etc › Re: Please Do Not Click. . . . . . by Lolabbey: 2:28pm On Mar 18, 2009 |
e dosnt hav anytin 2 tink abt |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by Lolabbey: 2:23pm On Mar 18, 2009 |
u neva see yansh wey glue 2geda |
Jokes Etc › Re: People Of Earth by Lolabbey: 2:20pm On Mar 18, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Lol by Lolabbey: 2:20pm On Mar 18, 2009 |
na wah |