Jokes Etc › Re: Farting Jokes by Lolabbey: 12:58pm On May 19, 2009 |
sniffs nose |
Jokes Etc › Re: Little Kids by Lolabbey: 12:57pm On May 19, 2009 |
abeg ooo,how u tak knw |
Jokes Etc › Re: Extra Time In The Dream by Lolabbey: 12:55pm On May 19, 2009 |
oya now |
Forum Games › Re: God Or The Devil by Lolabbey: 12:54pm On May 19, 2009 |
i dey come |
Jokes Etc › Re: When A Woman Is On The Scale by Lolabbey: 12:54pm On May 19, 2009 |
e no ezy |
Jokes Etc › Re: See Insult by Lolabbey: 12:52pm On May 19, 2009 |
hmmmmm |
Jokes Etc › Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Lolabbey: 12:50pm On May 19, 2009 |
i no wan tok 2 ram jare |
Jokes Etc › Re: New:: Comments / Complains by Lolabbey: 12:50pm On May 19, 2009 |
who? |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by Lolabbey: 12:48pm On May 19, 2009 |
u'r welcom sweety  |
Jokes Etc › Re: Little Kids by Lolabbey: 12:47pm On May 19, 2009 |
hear lie |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 12:46pm On May 19, 2009 |
no just put ur mouth |
Jokes Etc › Re: Mad Cow Disease by Lolabbey: 12:45pm On May 19, 2009 |
who fall u |
Jokes Etc › Re: Dani On Leave by Lolabbey: 12:44pm On May 19, 2009 |
for wia |
Jokes Etc › Re: Jokes Section: Best of Funny Pictures; Post Yours by Lolabbey: 12:43pm On May 19, 2009 |
u got problems then |
Jokes Etc › Re: Where Is Ma Twinny (clemnnamani) 8) by Lolabbey: 12:41pm On May 19, 2009 |
hmmmm |
Jokes Etc › Re: I'm Really Dispointed: by Lolabbey: 12:40pm On May 19, 2009 |
who u dey ask now?ehnen? |
Jokes Etc › Re: Blissieng Finally Finds Love! by Lolabbey: 12:39pm On May 19, 2009 |
see flies for ur head |
Jokes Etc › Re: When A Woman Is On The Scale by Lolabbey: 12:38pm On May 19, 2009 |
call dem out |
Jokes Etc › Re: You Mess, Apple Fly Gate! by Lolabbey: 12:37pm On May 19, 2009 |
haaaaaaaaaaaaaaahahahahah,abeg mak i no insult u oooo |
Jokes Etc › Re: New:: Comments / Complains by Lolabbey: 12:35pm On May 19, 2009 |
trust us |
Jokes Etc › Re: I'm Really Dispointed: by Lolabbey: 12:34pm On May 19, 2009 |
omo mama e ni yen |
Jokes Etc › Re: See Insult by Lolabbey: 12:33pm On May 19, 2009 |
helep me tell ma well |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 12:32pm On May 19, 2009 |
shiooorrrrrrrr |
Jokes Etc › Re: Jokes Section: Best of Funny Pictures; Post Yours by Lolabbey: 12:30pm On May 19, 2009 |
hear ursef |
Jokes Etc › Re: Extra Time In The Dream by Lolabbey: 12:29pm On May 19, 2009 |
wetin u get for pocket sef |
Jokes Etc › Re: See Wat Recession Dey Cause by Lolabbey: 12:28pm On May 19, 2009 |
u too dey fear |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by Lolabbey: 12:28pm On May 19, 2009 |
ben,pls dnt join spen in d game of madness,he is good at it |
Jokes Etc › Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Lolabbey: 12:26pm On May 19, 2009 |
wetin concern u |
Jokes Etc › Re: Luv Offer by Lolabbey: 12:25pm On May 19, 2009 |
if na u nkpo? |
Jokes Etc › Re: I'm Really Dispointed: by Lolabbey: 12:24pm On May 19, 2009 |
dnt disapoint ursef dear |
Jokes Etc › Re: You Mess, Apple Fly Gate! by Lolabbey: 12:22pm On May 19, 2009 |
abeg u too dey shout |
Jokes Etc › Re: Dani On Leave by Lolabbey: 12:22pm On May 19, 2009 |
whre ants and lions wan meet |